SIRmanjar's Posts
Nairaland Forum › SIRmanjar's Profile › SIRmanjar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 75 pages)
sshola:Whoo be de fool wey dey think of attacking symptoms if I may ask?Ok de hands ad minds of the youths needs to be engaged in order to stop suicide baa?The doctor ad sum pipu wey commit suicide last month,werent they engaged in sumting?They had good jobs and were living fine. When block heads contribute to any discussion im dey always pain me reach bone marrow. |
sshola:No one commits suicide In de university abi?U know how many student commit suicide last year? Ohk!the students wey dey uni nogo graduate ad maybe face challenge for future wey dem no fit handle come decide commit suicide? If they think of committing suicide in school or in future the counseling will make dem have a change of mind. Make una dey think well before una comment abeg. |
abbaapple:Haa!Ur grand papa ad ur papa gay..U betta ask ur papa make im show you who born u..You go dey suprise say im gay lover shiit you out from im anus by mistake enter pit toilet.PUNK! |
abbaapple:Local Mumu boy!I know say u just learn dat line for ur village..All ur life u neva achieve anyting person wan use im talent help people,u come dey hate. U betta locate any nearest university attend the show ad collect free counseling..Who knows de lagoon might call on your wretched ass next. |
abbaapple:All dis who im epp chanters sef,im be like say una just learn de line?Ok im help de lagooners. |
Kobicove:Una no Sabi read sef?Him wan counsel dem against suicide tru theater art ad music..And yes the guy is a wise motivational speaker and a leader..U shuld support ad encourage him instead of asking kwestions.. |
Themandator:I disagree with you.street pay pass for shows even for album sale..Ohk artiste dem wey no be street,artiste like bez,praise,timi dakolo and co..How many shows dem dey see in a year?Even if dem manage see how many pipu dey go watch? But all badoo shows be like where dem dey celebrate new yam festival..All im shows na Hot beans not only badoos show other street artiste dem follow. Finally dignitaries listens to badoos song more dan adewale golds song..When badoo and don jazzy get beef,who settle dem kwanta?Dangote the richest black man..How im take Sabi badoo if im no dey jam him musik. |
News line presenter..Once upon a time dis guys program got Nigerians glued to Nta..Any kain report dey allowed for im program ,from weird reports about rituals,419 to celebrations..I no fit forget one report wey sum abokis pluck one lady eyes run away..Indomie generation nogo Sabi am like dat. |
rawpadgin:He ad her ashana mistress are now celebs, tankz to Tonto dikeh. |
Abeg make una clear am sharply..I no wan hear say person match bomb,pipu go come dey type rip here like say na dem born una. |
hefelove:Thats wot am saying hadid bin adewale gold and lil kesh were raking in a lot of money like dem baddo sneh wouldn't have just let them go like dat..don't forget Banky dint just let wizkid go easily,dey had small issues before he left..wizkid left to open his own label.Banky dint just free him..So in other words Mr adekunle WACK! na why baddo free am. |
hefelove:Thats wot am saying hadid bin adewale gold and lil kesh were raking in a lot of money like him,baddo sneh wouldn't have just let them go like dat..don't forget Banky dint just let wizkid go easily,dey had small issues before he left..wizkid dumped the label to open his own label.Banky dint just free him like dat..So in other words Mr adekunle WACK! na why baddo no send am. |
Themandator:Chai!This man u mess up big time,u call me son like say u wan lecture me on de matta come mention im correct song,just for you to mention pick up de call..Ohk how many years ur ever green song last?Dat song no last reach 3months na,and my ex and sum pipul hate dat song like shiit. |
hefelove:Na lie joor..So if olamide signs an artiste of wizkid or davidoz caliber,artiste wey dem Sabi worldwide wey dey bring in mad money,U feel say baddo sneh go just let dem go like dat?Never! Apart from lil kesh dat showed interest of leaving,other artiste in hiz label are just dere ad he knows that.Na why im just dey free dem becos dem music life span no long and dem no popular like dat. |
paradigmshift:Funny enough am not a fan of any of the artiste u mentioned..I know deep inside u,you know say de guyman wack,de guy na flook..Hiz overhyped. Olamide na sharp biznessman im don already see say im music life span no long. |
4th class oba..So govt fit sleep wake up decide to make anybody oba..I think say oba na sacred stool only our ancestors fit choose. |
Wetin adekule gold dey sing sef?De guy is WACK abeg..His music sounds the same. |
People shuld honour the dead buy not snapping dere bodies ad uploading it online,Its disrespectful. |
Blame ambode and tinubu for de harassment. They are tinubus soldiers hiz happy dey are hungry ad jobless so he can always pay dem peanut to cos trouble when they are needed. |
Den tell ur yam head governor ambode to do sumtin about it..If na to destroy innocent people source of income im go dey agile..Shebi im dey render people jobless ad homeless,Im go see the havoc wey dem go cause for Lagos..Mumu governor |
Sumtin tells me that the fool, his gang ad his informants reside in amuwo odofin or around festac. The police should put in more effort they will catch him. |
1)Hit de gym. 2)Do clean up 3)Sleep sleep sleep 4)Visit any pool side bar relax eat ad shayo..from de bar to the club |
nairaman66:Utilize de fame well by doing a collabo with JayZ baa? ![]() Efe is overhyped..The Juju man wey prepare im jazz na strongman..I like him sha. |
TinaAnita:Alright.. ![]() |
So who is responsible?It clearly shows that ambode the pumpkin head governor is not in charge..I feel the person responsible is a member of tinubus family..It might be Remi tinubu or his iyaloja daugther or maybe tinubu himself.That family runs lagos as if they own Lagos..I believe one day Lagosians will wake up. That's why I luv the likes of Fashola d great,Obiano d great ad ganduje they refused to bow down to any Godfather ad predecessor,but that yam head ambode is busy taking wicked orders from his boss tinubu at his own detriment..When he steps down lagosians will remember him as a wicked oppressor. we won't care if it was his orders or not..Which might hinder him from getting another elective position. Ambode should better do sumtin to redeem his battared image,his advisers are not advising him well..The evil onez among them might be advising him wrongly on purpose to soil his image. |
Dis militants should please live lagos alone and continue with there destruction of pipelines in the south..All the tribes in Nigeria reside in lagos so any hit they throw in lagos won't affect only Yorubas but all Nigerians especially ibos. |
I regret ever voting dat pumpkin head governor Ambode. |
TinaAnita:Of course it can be anybodys turn now or later and Yes! Evryone will surely die sumday so its the young mans turn so he should rip..Life is vanity upon vanity..Are u a soldier or a soldiers daughter?You are so concerned about his death and dats so sweet of you. |
odichimma:Are u sure u are ibo,or one of those parading as ibo to cos wahala between east ad north? Anyways long live my beloved King. God bless Nigeria. |
kibra4u:HAHAHAHA.Joker!The day fayose steps down will be the day fulanis will carry out a revenge attack on the good people of ekiti. Am so happy for having a fearless person like fayose in Nigeria at dis point in time were fulanis kill ad bully people..Hiz the only governor in Nigeria ad in yorubaland that has taken serious action against them..We yorubas don't know what we have..Well u can never know onez value till u loose dat person. |
TinaAnita:Sorry ma!I don't agree with you the lady would have being the biggest loser if dey were married with kids..Yes!I am more concerned about the young lady, as a ladies man..I dint beg or send him to join the army..When he was enjoying his salary ad benefits he dint share with me,plus when he was harassing bloody civilians he had no pity on dem..Being a soldier comes with a price and he just paid the ultimate price..RIP to him anyways |
stealthtiger:MrTigerstealth. I know that the north have produced great minds like there southern neighbours, but Wots ur say on Nigerian kwota system of education?If we mordernize education don't u think that those who benefit from kwota system will be in deep trouble? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 75 pages)
No one commits suicide in the university. There is enough motivation for students not to. So you think a student will commit suicide so that his room mate will now carry his remaining foodstuffs? Never! Kolewerk! Or is it when you are planning the suicide they will call you that there is impromptu test at ETF building being conducted by professor MAJEK...


