SIRmanjar's Posts
Nairaland Forum › SIRmanjar's Profile › SIRmanjar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 75 pages)
Soon some people will come here to type rip whenever dis animals fall victim. If u set fight for dem two now dat guy go enter the yeye soldier like spirit. |
Fayose de rock..At de mention of ur name Zombies scatter. |
Yeesh:Some nairalander sef. I no know if una eyes dey see for black ad white or sapphire mode..I read ur comment go back to see wetin any of dem dey chop I no see anytin. ![]() |
rheether:I be wan tell you sumting nasty but I look ur pics u come be fine gel..Abeg next time talk well make we no clash. |
They should March straight to the govt house and born it down..Aregbe look so evil ad fetish..Dem kill am wan frame poor doctor up..I blame jona for allowing you climb dat govt seat. |
GloriaNinja:Correct girl..May your bobby never SLACK. |
Why im be say na yorubas dey lead for gay matter for Naija?e.g derele,bobrisky and co..Now dis guy man just pop out from no where. |
Nawao! Why can't we Nigerians stick to one woman after marriage,especially we yorubas..Where does he want the innocent woman ad child to go now? |
FAYOSE THE ROCK!I don't know why we yorubas love demonizing this great man but one thing I know for sure is that in years or months time to come they will all change mouth,and start praising ad claiming him as usual. |
BRITAIN the enemies of Nigeria ad Africa..To give kween of England back hand slap dey hungry me. |
Good news..He tried,but it would have bin betta if he gave 10people 100k instead of giving one person a million.. Dis news go give davido and im mumu senior brother heart attack. |
Derawiz:Hahahahahahaha!I dint come here to comment,am just here to dash likes.am so angry dat I cant give u two likes for dis comment. |
Tominiola:U dis mumu girl,so u are still on my case? sorry I don't do ashanaz..Find sumone else..So to live in Yankee is an achievement to you eh?It shows dat u are a local girl..I sure say na toilet you dey wash for dia and those white men go dey avoid ur dirty punna as black monkey wey you be.I know say to shine me dey hungry you..Just kneel down ad ask politely,I might consider you. ![]() |
Tominiola:U dis mumu girl,are u still on my case? :Dsorry I don't do ashanaz..Find sumone else..So to live in Yankee is an achievement to you eh? |
Rubbish!if they are serious they should first compensate those they maltreated ad make sure it doesn't happen again and they should release a phone number to the public anyone can call anytime they start there problem. If they want to win public support they should channel there wahala energy to touts and troublesome cultists on the street ad then they will be evrybodies darling overnight. |
shortgun:Hahahahahahahaha.. I no wan laugh dis morning abeg..Im dey form tough guy untop small non venomous snake. |
slivertongue:Exactly but dere must surely be a judgment day for him when he will surrender.If not all maybe sum of his stolen property. |
See as de guy on glasses kwav de woman sha..The woman happily dey calm for dem boys midst..Ar sure say dem nogo escort am enter bedroom oh? |
Pavarottii:Nice comment..I wanted to type wot u just wrote..The biggest gainers are his children..well evrytin can be taken not just after.It can be taken before his death by a new genuine govt if hiz still alive then. |
Baba down a satchet of 255 milligram of tramadol..Im wan show im wife shayge for room..RIP SIR.. I hope u feed more dan ur nephews dog wherever you are. |
successmatters:Omenka has turned his wifeys cupboard to his secret bunker..OMENKA! OMENKA! nairaland champion,Pls come out of ur bunker and lend a voice to ur people in diaspora they need ur voice. Fulanis dey hunt ur people to extinct like poachers dey hunt down endangered specie.. So sad. |
Even if dem catch amechi for cctv where im move 1billion dollz dem nogo do de guy anything. |
Tominiola:Mumu girl!its paining you dat u weren't de person dat shined ttts balls like ur sister bisola. ![]() |
I don't believe dis u mean a northern group said all dis?If true dat means nigeria might survive but make dem talk about Nnamdi kanus release first..Nigerdelta don talk,yorubas don talk im remain North. |
sshola:Sheybi u are happy I gave u attention baa?Dont thank me later,I don't need it ![]() |
Tominiola:It's leave trash for lawma not lamawa.Oya!carry ur own trash commot here |
I foresee the great jagaban the master strategist floating a new party very soon..A party dat will rule only him ad his household.. I disagree with the person dat said years back dat the way jagaban is going down dat he might soon discover oil.The rate baba dey go down now baba fit discover earth inner core. ![]() |
Evrybody just dey deny tinubu like plague..The way dat aboki dey look jagaban smelling mouth for dat pics just dey funny me. |
OH GOD!why dem no throw am inside the house demolish im ad the house together. |
sshola:Mumu pikin! no don't go oh keep exchanging words with me..I feel like giving u a double hand forward and reverse slap dis afternoon for de crap u wrote..Ohk!i see..u no like my writing baa?I luv it ad if u dont,Kindly look for the nearest transformer close to you and hug it..PIG |
sshola:Get out of my sight jare!go find sumting to do with ur wretched life instead of criticizing people trying to make impact on peoples life.How many life u ursef don impact?.OLODO wey dey form efiko.Go hang urself ![]() |
Whoo is the presidency? ![]() Im be like say the presidency dey fear dem two..Its like dey know too much secret |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 43 44 (of 75 pages)

I'm Goood! Trust me. Maybe you need tell that to your sister or better yet your wife or better yet yourself since your so worried about another mans crotch. Infact sounds like you are in the closet? Got anything you wanna share with us! Don't worry we want judge you
sorry I don't do ashanaz..Find sumone else..So to live in Yankee is an achievement to you eh?It shows dat u are a local girl..I sure say na toilet you dey wash for dia and those white men go dey avoid ur dirty punna as black monkey wey you be.

