Skain's Posts
Nairaland Forum › Skain's Profile › Skain's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 (of 17 pages)
I don't know about other men but me like cushion (ukwu) no be small |
Is the dock only meant for the poor?... GET IN THE DOCK MY FRIEND!!! Oh sorry accuse I mean |
The senator is right... And american soldiers are no exception |
Begging him not to commit suicide or what?... Mtcheeeeeeeew... |
U sure say na cigarette ur sister dey smoke? |
Ask her how come she use the same name you stored her mum's number for your mum... |
Who am I to complain... Its never her fault |
Lailai I never put biro for mouth cos I dey like my pen neat even to the last drop. |
Before nko? Una no be criminals? Abeg park well and tell us things we never know about una. |
Before nko? Una no be criminals? Abeg park well and tell us things we never know about una. |
Don't be so sure mr oga Fayose, the same stomach infrastructure and ekiti gate thing you initiated can also be use against you. So face wetin you elect yourself for and do your job jare... |
Oga fayose talk anoda thing abeg |
So nothing wrong when "you know who" sent dss to osun before the state's election and the same thing also in ekiti. So na now dss no dey act normal when people wan collect wwhat belongs to dem Mefun abi wetin be your name go siddon abeg |
So wife thinks those actors on telemuundo are actually romantic in real life. You better wake up from your slumber dear and face reality. Your oga get too much on his mind |
Wetin self oga Fayose, shey na everything PMB do na eim you dey laud? Everytime you laud dis you laud dat. Na ladi be your name? Abeg keep your praise jare |
Chai... I pity the guy family oo cos na dem for cry if to say the policemen be those ones wey bad gan dem go just keep groundnut for eim body. |
Atleast boko never kidnap school kids and make baba go party the following week like ur darling gej |
The last time I check na abuja aso-rock dey no be bayelsa na, so dss no see anything abi... |
So he's finally coming out of retirement... We missed him and his guiding/shielding of the ball that trills some chelsea fans. Welcome back obi |
RELIGION The same tool our politicians use to divide us... |
I go sure oil her engine but I hope my salary go dey complete afterwards sha... |
Here we go again... Another way of restricting our movements and causing unnecessary holdup. SMH |
I hope he won't collect "back pass" like that greedy keshi and invite benchwarmers from Albania. Any which way I don stop to dey carry eagles for head. |
I wonder why some pple go dey use panadol for another man headache. |
Isn't the banner larger than the protesters? Abi na just me dey see am like that... |
I'm not an expert. Hope are not an ulcer patient cos have met some people with similar problem but I don't know if I can compare sha. Goodluck to you |
Imagine... So dem get brain to rob but no brain to spend. Una go tey for kirikiri |
Oga Keshi, shey you no be Nigerian again? You don forget say na for pages of newspaper NFF dey sack coach before dem receive letter. Wait for am till tomorrow cos office no open for weekend. |
Why recycling of coaches by NFF for Christ sake... Can't they just employ someone that will invite players base on merit Iranu... SMH |
M4gunners:Why dem go have gun? You want make dem accidentally discharge into themselves... |