Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 1:05am On Dec 19, 2009 |
axeman85: @skf1
yes ooo. i remember back then sef i no dey even bother about naija girl becos i no get money for credit and topup or kfc so i dey maintain with the fatty oyinbos ooo. lol. i use to come and rock wth my friend in bolton sef in a club caled j2 back den sef. ahhhhh nah J2 be that o, that club ehn, too much Naijas. My friend dey for J2 as I dey type dey rock am, Celebrity like Diof dey come there with him friends, also Ahma Khan. E get one day like that wey one white gurl see me as i just stay close to one of the celeb car come dey ask me, am I a footballer? trust me, nah dem footballers those gurls like pass for club,cheeiiii.  |
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 12:55am On Dec 19, 2009 |
axeman85: lol very hillarious thread. yes honest money but some of them are sooooooooooo foolish that they work monday tofriday and when they get paid they spend it all in the club and after they start begging, and dem no dey shame to beg. during the day time when other are rushong to work and hustle, they will sit down in piccadilly gardens or inside ladbrokes dey watch horse or dog racing.
naija girls dem too shakara seriously, na so i see one the other day dey form levels i dey follow am talk she dey form, just talking to her ona normal levels she was forming not knowing that she was going for an interview in marks and spencers and dont know the road. assuming me sef form na so she for just miss the interview.
@skf1
na this club called the parks for oxford road near that bmw dealearship na dere naija girls dey go come dey form levels. dey find guy wey get car. lol after u don pay £12 to enter. well i thank God for my life sha. u wont find or catch me in those clubs again. Oh that park club, na man wey fit spend wellar na him those black gurls dey look for. Especially if u they yahoo well well and u dey get money. I be former bouncer for wigan and Bolton and manchester ,so me I no dey pay enter. No mind the gurl , dem too they form, na so she for miss road, na God save her head. |
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 12:49am On Dec 19, 2009 |
axeman85: its hard work ooo my brother especially as my ife is in naija and me here so its mega difficult but i dey try sha so as not to find myself inthat comprmosing situation, i wake up go to work and go to skool then come back home. no clubbing or pubs at all. so far i have been dating her for a while now and 100% faithful. Nah so me too dey do am o bro but this 24 December, we must to rough am for club  |
|
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 12:21am On Dec 19, 2009 |
axeman85: yes oo u will be suprised some of these women as as old as 55 and some are grandmothers. but after them don wear the skimpy cloth rub makeup and lipgloss u go see the guys dey fight ontop them. i have seen a woman about 40sumtin after she wear mini skirt finish u go tink say she young well. and she is a grandmother. mehn i remember those my days sha, but i thank God. Those old grandmother need to seat back home jare, na so one dey cry because i no wan dance with am o come dey hold my clothe (inside me, i was thinking this mama old pass my mum o) na so people dey look me, na hin i just find one way comot for the club. Weting man no go see for that club, cheeiiii  |
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 12:17am On Dec 19, 2009 |
axeman85: u correct jare. she u know me dem dey see me like one big guy suiting up most times and looking fly. funniest part is sometimes i just say make i enter there but i hold myself and dont go there jare. becos i know a few faces in dere both male and female and i no get that time again and also devil fit tempt person go runs babe but i am faithful to my woman so dont want to put myself in a compromising situation. so any grooving na till when i enter naija again i go do am. besides the cold is very bad. lol Wise word man , u gat to stay faithful to ur wife. That cold bad o, nah so i wake up yesterday night see snow full for ground, i was like damn son  |
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 12:07am On Dec 19, 2009 |
axeman85: man mabie i fit don jam u dere long time ago ooo. yes oo tpday i wanted to buy padloc at the shop opposite bus86 stand and i happen to peep inside from inside the bus and i saw them already lining up getting ready to go and start arranging. and at least any oyinbo wey dey dere must av slept wth at least 2 or more naija guys dere. and i stopped gong there becos it was already getting embarrasing and i still remember 2guys i of them is naija guy caled ben . asked me to buy him beer and i gave him £5 to buy beer the guy no even tell me thanks or bring my change. anoda one come dey beg say him wan pay rent and he was drinking wine ooo.
i have picked up a few gurls from there tooo back in di days. but when am in there i never give ut my real name at alll. Na so dem they do my guy, nah u even waste ur 5 pound, u for just bone the guy, nah cigar hin go take ur fiver smoke. Imagine somebody drinking wine and never pay rent, lol. You fit catch dem gurls for that piccadily garden around 7 o clock, E get some gurls wey just dey arrive from other EU country, if u sabi manage speak their language small, u go pack dem full go house, lol. Maybe i go enter there sha, been a long time  |
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 11:56pm On Dec 18, 2009 |
|
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 11:52pm On Dec 18, 2009 |
axeman85: yes ooo your very correct and the funny part is majority of them after them don collect their security salary na dere dem go spend am finish dey form levels and some of these naija guys sef dont have 1penny they will be begging u for ciga or buy beer fro them. and its so mad that the place is known as pick up bar, if u need fat, after1 old mama or rugged girls just enter the place and u are a winnner. i used to go there like 2yrs ago but stopped going there as too much familiarity and too much begging and pesters dere. but back den i dey try sha.lol My guy u tooooo correct, maybe i dey see u then who knows, maybe we could hook up in piccadily one day If u reach there this night as I dey talk, u go see naija guys spending their security money like say dem win lotto , small time come dey complain say money don finish, no money, i wan pay rent bla bla bla Same with me, i used to go there with one baba Jamo wey dey supply gurls, hin dey always load them for bus, maybe u might know him. Now im retired, wanna face my life squarely. |
|
Romance › Re: 9ja Boys In Uk Clubs by skfa1: 10:56pm On Dec 18, 2009 |
axeman85: @poster
thts very true especially there is a particular club in manchester called edwards. thats the base of naija guys and the only mission is to pick up oyinbos either fat, or old. and you see some of them even throwing caution to the wind kissing and romancing the babe as if noooo na room dem dey. Infact u are more than right. That Edward opposite bus 37 to Bolton, cheiiiii come see Naija guys they fight on top old white woman say na me go take am home bla bla bla. I used to be chairman there some few years back  . Mennn that place too rugged. |
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
|
Nairaland General › Re: Who Is The Best Contributor In Every Section Of The Forum by skfa1: 1:21am On Dec 18, 2009 |
|
|
Family › Re: I'm In Love With My Dad by skfa1: 12:52am On Dec 18, 2009 |
kpolli: read this https://www.nairaland.com/nigeria/topic-368009.0.html, so pls dont think i dont know wat am saying, thank u what has this link u`ve just provided has to do with me? I have red the thread b4 tho. but has nothing to do with the topic here. Or what are you really saying that i dont get at all. Beside I have never had a word with ya on this thread. I only had words with saksonA. I think there is something fishy right here. |