Skingo's Posts
Nairaland Forum › Skingo's Profile › Skingo's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 36 pages)
i no go argue about modenine again once he go platinum till then, all na critical acclaim. make him reach bank go borrow 100 million make we see if bank maanger sabi am. lmao. erry say is it beans, |
if na dressing o modenine carry last. that one is obivous from many pix |
lalaboi is not onpoint thats why he dissappoints the streets. |
i am feelign like sauce kid, m.i, da grin, modenine, and the last is up for grabs. as far as people that have been heard. but those ones wey them never hear, i swear only suce kid and m.i will remain on the list. i have 3 other names that ill remove modenine , da grin and whoever else u put up. 09 is the year of real music no more apala, and dancehall based nonsense. so if u producers still dey make dancehal lbeats, u go tire. sossick na bad guy and him no get time for dancehall shits. |
abeg sauc kid no wack for noting. shut that shit up. teeto is tight as well. gino is also not bad. to say sauce kid is wack until u see an album is just stupid comment. the mixtape he dorpped was fileld with serious punches and bangers. wont be arguing with u anyway. african american is coming soon. m.i keep rocing o coz u r undenibly talented but im sure u recognise talent when u hear it. these online motherfuckas just dey yan balls as far as javalove go backto ur modenine thread and try to convince me and others dat bbc is playing modenine record. modenine record never spin on naija radio first, na bbc wan pay am. u sound like a joke |
na modenine dey work for bbc abi? who da Bleep told u they wann play my skin is black. if anything they will play young jeezy, my president is black. stop with this aimless promotion to get us to listen to your album some more. its desperate. if your albm is goo people will notice it and buy it. jesus christ. promo gone desperate lomo |
nairaland just got funnier.lmao im feeling this though. tosin u r a genius. khnaye if u no fit add swagger to the thing omo go sit down smoke igbo somewhere jor |
make no mistakes, m.i is the best out right now. of all mcs, rappers who have dropped an album etc, but as far as in the industry, i dont think he's the best. for now, give it up to m.i. well deserving. but no forget sauce kid. pls dont. u'll be apologising if u did. african american na waiting i dey wait |
confirm. |
na u be modenine? na only u go know that one. fro the picture, saucekid no sabi say modenine dey the room. u no dey look. modenine dey awareness program |
sauce kid no be small boy and modenine no be big boy so why suce kid go bow to person hes greater than. africn american is coming soon paradigm don drop modenine still dey do free show up and down. the glo don dey dim. m.i is on another level, sauce kid pay respect to am. but you dont understan that sauce kid is the best ni? khanye is a broken record. too many modenine songs in his archive. |
una no get work. who take this picture? does it look liek saucekid dey py modenine attention. the guy dey organise toto for the night you na dey claim say egbon. javalove na tribunal igbo u dey smoke now. your head don scatter |
lalaboi don meet blAckface jus dey yan sme tribunal dust |
n una no sabi wetin una gbdun. all the same. i no send modenine, he simply does not apeal to my felow nigerians. i dont knw where people like khanye come from. and african american is coming soon |
sauce kid beg modenine for wetin. omo go and fuk ursef nd modenine. even if u want strt toyan dust. yan somethig we can blieve. no dey yan nonsense. modenine ko. shebi u don buy the album tire. u see am for tv? |
olayokun you be monkey na ppl lik una dey cause nonsense yawa just like sauce kid said. and mode nine done confirm say una idiots online na so una dey yan dust. idiot. |
carry your wahala go back ekiti ok. shogunro has yanned u. |
r.kelly : european influence? this javalove naidiot. na tv dey support ur nonsense. u suppsoe try trvel and be exposed, rkelly is american not european fuckkface |
theres no hate to this comment. bu that song is well under wht anyone shld have expected from that collabo. evn suce kids version wit riz was a whole lot better thn this. this is a bad remx to a classic song. tuface don lose flvor |
sauce kid starts the new year off right with the shogunro carnival. awon boys esi jomo, yanri, kpari, oginni, bobo skool, salaam d great, lander, ejo, chinery, omo no be lie o. boys full ground for sauce kid. OGba representing always african american. obama dey gbadun the swagger and thats the best name for an album in 09. there is a lot of hate, this idiot dmite dey post link for underdrock to promote dmite. come post link for tv interviews wey dmite do. i no dey hear your music played anywhere. even the naija js no dey play una music for naija. so carry internet for head all those people wey dey praise u, na the same ppl wey dey confess out ur wackness. you na go pay tire. sauce kid don play una tape or boiz. shebi u no sabi say obi asika bone una. i sabi now. una uncle call obi asika from yankee say una dey duffer say make them try help una. truspot radio oshi top tn contdown na una songs full top ten btu noboy knows u. no fukkin credibility. african america is whats up. diamonds in my mouth, i cnt feel my fce na the new word for street and nobody can do it like sauce kid. until u make a better song thn thoe 3 tracs, go and sit in the bathroom with all those no name artist wey dey claim ceeb for facebook. una no get mouth for naija or yankee period. bastards |
sit here and be askin if suce kid is original. the poster of this topic is a hater of sauce kid. sauce kid no gre do track with your dmite guy and u guys carry hate for head like say na u make am who him be. u guys will try, but u canot stop what that sauce guy is doing because coem and see for yourself. headlines plenty and live in ogba 1st of januaury shogunro estate street carnival. come ogba now.lol. bring casket come. |
he is moeniine. pitiful monkey. why u no go buy him cd bless am wit ur money everyday so he can be motivated. that guy is about to quit the industry |
omo sauce kid and teeto don kill me o. won beri. ogba's finest/ jones finest. omo nybody wey talk say sauce kid no fit rap make him go relisten to all sauce kid songs. |
so what did sauce kid say tht made the show interesting. abi is there a recorded version of the show. |
so the topic is about sauce kdi on hnic show, well what did he say. what werre the interesting things coz i missed the show. |