Smartlife's Posts
Nairaland Forum › Smartlife's Profile › Smartlife's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
Omo men if i bin the hate samsung. No be dis one. Eye ticking on hw 2 deceive to raise moni |
Giv dis girls a chance, they can even sell their family. |
One tin i like abt pdp is that they can act season film in just one mnth......m still watchin season 1 n de hv realeased season 2. ![]() |
Dis governors neva seems to amuse me. See as gov T.a orgi de open eye. Any place wey wayo dey, na were him de like. Peter obi de senseless, |
Since dem don reach, abeg bring one bottle of henekien |
[color=#990000][/color] i think dis man shud ask Nigeria if we still have confidence in him. |
Sometimes i wonder why we tend to suffer like this. Because we lack employment in naija!. Southafrica wey work no even de self. |
Dis Boko boys go fear. Dem go see military hand |
Android is d best. . Flexing my tecno n3. For those who can't sleep, download rain sounds @ google play store and see her rain sounds can make u sleep |
I think the government gave jamb the go ahead to make little pass this year. No much vacancy and dont hope that 500,000 admission will work out. |
No doubt, people do upgrade. |
No matter what, women go still de top fr population. |
