Programming › Re: A Thread For Tutorial On Python Programming by softdude47(m): 5:16pm On Jan 11, 2021 |
Excallibur: please bosses in the house familiar with pydroid 3 help!! I've been trying to upgrade my pip and this is what I keep getting Your data connection is not working properly |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 3:42pm On Jul 16, 2020 |
topher052: Sorry for the long delay. CHRONICLE OF MIKE JUNIOR IS NOW READY ON PDF and its sold for 500 NAIRA. Contact on nebechris052@gmail.com or call 08138943767 I happy sha But na the one wey people take dey read am together na im dey sweet pass  2 Likes 2 Shares |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 8:22am On Jul 13, 2020 |
Topher, ur followers dey wait for updates o 1 Like 1 Share |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 9:49am On Jul 08, 2020 |
Hmmmmmmm This military beating na wetin Mike Jnr inherit from he father  1 Like 1 Share |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 6:08pm On Jul 07, 2020 |
BankyGee:
Please don't give up na. Nah we start the thread, na we go finish am  Yes o 2 Likes 2 Shares |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 1:53pm On Jul 07, 2020 |
Thanks for the update bro  |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 10:07am On Jul 06, 2020 |
topher052: Sorry for the long absence. I'm going to drop the story here on Monday. Again sorry for the long delay. Oya o It's Monday already |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 11:49am On Jul 01, 2020 |
topher052: Sorry for the long absence. I'm going to drop the story here on Monday. Again sorry for the long delay. Today is Wednesday already |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 3:58am On Jun 15, 2020 |
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 9:54pm On Jun 13, 2020 |
I nor understand o This story don end abi una don relocate? |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 12:51pm On May 09, 2020 |
KelvinCoaster: Is he coughing with difficulty breathing? Guy abeg no come give am Coronavirus o |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 9:44pm On Apr 08, 2020 |
I knew Topher won't disappoint us  1 Like 1 Share |
Education › Re: JAMBITES 2020 :- Get In Here . by softdude47(m): 10:15am On Mar 31, 2020 |
klever18: cut off mark in uniben is 180 nah Boss check am well o Because my friend for uniben tell me say the cut off mark na 200 |
Crime › Re: Lagos Landlord & Wife Arrested For Brutalizing Tenant Over Unpaid Bills (Graphic by softdude47(m): 9:50pm On Mar 30, 2020 |
Some people are heartless
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 7:51pm On Mar 30, 2020 |
Topher, no update today? |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 11:10pm On Mar 28, 2020 |
2 Likes |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 8:54pm On Mar 26, 2020 |
1 Like |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 7:17pm On Mar 26, 2020 |
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 1:57pm On Mar 25, 2020 |
peepydelano: Waoo topher052 you are the best The guy don vex  |
Education › Re: When Will Jamb Change Of Institution And Course Start by softdude47(m): 6:39pm On Mar 23, 2020 |
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 11:13pm On Mar 22, 2020 |
Born2winnx: The vex when you de vex for my post na go kill u this night Mayor555: Sighs... Who go die, go die. Who no go die, no go die.
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 2:03pm On Mar 22, 2020 |
Dis one for part 2 na Mike son A.K.A Mike Jnr 1 Like 1 Share |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 11:04pm On Mar 21, 2020 |
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 11:04pm On Mar 21, 2020 |
Born2winnx: Anylink to the continuation of part one? Guy u don finish those part? |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 1:16pm On Mar 21, 2020 |
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 8:33pm On Mar 20, 2020 |
Nicklaus619: You are a psycho, a fvcking illiterate attention-seeking mofo, you irritate me with your impoverished English command and incoherent conception of least English words.
It ain't rocket science to know that you are just one ass licking kid with the way you reason, or you are just one big idiot that grows with a redundant brain  Abeg let the matter die down as the guy don rest |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 8:09pm On Mar 20, 2020 |
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 11:54pm On Mar 19, 2020 |
control the crowd, control the crowd. Topher fans come forward  , the rest Bleep off  1 Like 2 Shares |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 5:11pm On Mar 18, 2020 |
topher052: Oh boy! See smashing! Congrats bro. More success and favour. Thanks bro |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 5:10pm On Mar 18, 2020 |
do4luv14: Hmmm i got a little problem with that score, according to info i gathered, there are just 4papers, including english which is mandotary,
the other 3papers carry 40points each, and english carries 60point
how then does he arrive @ TFM? So as to clear your doubt 1 Share
|
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 7:33am On Mar 18, 2020 |
1 Like 1 Share |
Literature › Re: My Madam And I (part Two) by softdude47(m): 7:33am On Mar 18, 2020 |
1 Like 1 Share |