Sogo10's Posts
Nairaland Forum › Sogo10's Profile › Sogo10's Posts
No time,no time. |
Guys,wetin dey happen. |
Harmvirus: he ain't looking bad.wondering why he has kept his face maskedhe wanted a brand. |
Obijulius: Pls speak for urself. Try to be specific, 3 nigerian female undergraduates of yoruba origin are turning to whores.it is our parent fault.dey dont av money,dey send us to school by force.i don finish now.no money to do clearance. |
U no get work. |
Pray and fast.put all attention on God. |
mumumugu: I thought he was a pastor.bad boy |
Bleep. |
enigmagu1: just tell us say u no watch am ...on ur bluetooth make i gv u...##okpolo##u no get work.u even av it on ur phone.how much do u have in the bank. |
None of u guys on nairaland watch d show.nah only gossip una sabi. |
ashe2: reading from all this comments, all the people who are against (almost all though) are chelsea fans..Like seriously it jus proves you guys are uncouth, ill mannered..U went so low to use the Ny***sh word..Jeez!!! that gal whoever she was obviously made the right decision..you can potray ur pain without insults..No wonder you guys are called "Chelshit"" and its becos some of you behave so rascally...am so embarassed at you all...madam,nah money sure pass.let d money do d talking.up chelsea |
Chelsea fan or not,it is not normal wen u asked a lady out with ur jersey on.try 2 b a gentleman by dressing corporate.and u have to tell the girl good things about herself,not thinking because u r handsome or woteva.@least,d last girl i asked her out i was putting on mah manchester city jersey though i am a chelsea fan.i collected her number in less than 2mins.so it is not because u r a chelsea fan.it is because u av a bad approach. How can u be thinking dat because u r handsome a woman will want u,wen she is not gay.just b neat,be intelligent,be humble,and tell them sweet tins about demselves.imagine,how will an ugly woman feel,wen u tell her she is beautiful.and that u like her luks,skin.she will b very hapi and she will always want u 2 repeat dat statement again n again. |
What is inside an old woman breast.even if she unbutton her dress,what is bad there.dere is too much heat around nowadays.let dem open d tin and let fresh air enter d tin. |
So u cant sit down and pray by yourself.u cant fast once in a week.u cant dream.write ur dreams down.get cleaned up.take ur bath.sweep ur surroundings.be aware of waking dreams.teach the word of God when sum1 needs help.dont procastinate.do it now |
U've got hot legs.i like ur hips. |
Abeg,make guys contribute work 4 dis guy.op,abeg cum help me sweep mah house,i will pay u wit d money i earn 4rm futbol. |
Y u cum dey mention osu,lasu.u dull abeg.i even think say nah 1 beta schl u go.dat schl. wey mah ex gf dey.no b shot put una dey do.una even dey bath outside.nah jealousy dey worry u.make i tell u d real truth.student good, nah matter of institution.@ least 90% of students wey go gud schls dey reasonable in terms of result and character wen compared 2 dose dat went to unserious institutions.there r some institutions in nigeria dat can stand near Mayflower secondary schl.how many schls get reading culture wey we get back den in mayflower schl.ogbeni,d schl. matters a lot in d life of d individual. |
She make sense.and she is not talking 2 everybody. |
If it is suspension,i am in total support.but expelled,dat is not discipline. |
Elebiju: hun!don't tell me he is running a charity organisation here,ur parents pay almost a million every year and he slams this shit in ur face?God!u guys really need to accept the spirit of aluta,I just thank God say I no dey this kinda situation he for know say expulsion no be solution,to be candid how many members of his church attend this advanced secondary schoolno glorified secondary schl. |
ngozievergreen: For dose of us sayin dt dey blame d students for entering d sch evn tho dey knw dey cant keep to rules, d truth remains dat no matter hw careful u r, u might stl do sth wrong. Most bad practices were nt plannd,we r humans for God's sake. The man is simply Revised Standard Rev. Kings.God himself doesnt want us 2 b perfect.he creates us with weaknesses.or else,there wont b no luv.every1 will start saying they r God.especially our leaders. |
Ile-Ife:funny guy,e go talk nah. |
joey4jo: Sounds like a secondary school..did i hear u say it sounds like a secondary schl or it is a secondary schl.even when i was in medical schl.i dont use tie always.i used it only wen i want 2 visit the H.O.D. |
Igbo boys, se o tan.nah only nairaland una go dey show muscle.nah ordinary camerounians cum dey represent una. |
If u notice,dere is a way ibu laughs.dat guy is just 2 funny. |
Foolish question.give without expecting anytin in return. |
Fela is beta dan ojukwu 1 billion times. |
If we talk now.igbo boys go talk say we dey talk.keep on acting,we dey watch. |
Ibu all d all d way.nah agidi osuofia dey use.y must he shout.watch him,he always stretch his neck muscles.compare 2 d cool mr ibu wit a lot of creativity. |
ngozievergreen: y wnt u get tired wen u only write sth bad abt d igbos,esp tnz u cant defend, wat happend in dis topic can b seen in any tribe,yet dey wl wag tongues cos ojukwu is igbo.oya warlord. |
ngozievergreen: its not by hiding ma post, its true. Face itu don get problem wit yoruba pple b4.i tire 4 u o. |
manosteel: I just assume that you are learned, regarding Abacha, please read about Ibrahim Abacha and Mohamed Abacha and then check your facts next time before posting.ok oh.can we google dat 2.before u know it,google don dey enta toilet.we go even dey search how many cockroaches enta inside toilet.no b google talk say Nani d footballer was born by micheal jackson.of which,wikipedia no even mention anytin like dat about MJ. |
