Solace8's Posts
Nairaland Forum › Solace8's Profile › Solace8's Posts
Lol
|
LWKMD
|
please who is she |
hehe
|
real tlk
|
haha
|
ok
|
ok d bange... even e sef am still single |
Wow, that's a very good aproch, nice 1 pastor |
See baby dey laff u
|
Him and dis his eyeglass sef, e b like sa ;Dy welder don weld am put 4 his eyes. Cos na only dis eyeglass he dey everly wear. And e no fit am @ all ![]() |
Pls I need urgent Feed back |
my own na decoration |
This is 1 of d best reasons I ve heard dat wud make me work my service 2 Akwaibom.I like Generous Governors. Who knws I mite also get a car gift as well 4rm Oga @ d Topcos as I go there shapaly na to nack wan akwa ibom dauter belle.. ![]() |
If she is talkin,jt throw chewingum or orbit inside her mouth,it mite subdue it 4 may b 30min, den throw another one inside again.trust me,she wud tink its fun. ![]() |
Eya. Sorry 4 u.time Up. U shd ve slayd down d Hedonistic Lifestyle and Pyped Low. Too BAD |
No b small tin Õoooº°˚ ˚°º , even onions sef don cost pass apple,and to cook beans dis days Omo no b beans Õoooº°˚ ˚°º . |
Nice 1 don jazzy. |
POKO na d sound her TOTO dey make wen she dey blow,bt hw me wan tk grab dis 1 million naira nw,cos she fit deny am,and she no go realy 4lo me go inside room go confirm Poko Poko dat I got d meanin right. Mithewwwwww |
Hehehe , Fotoshop on Point ..... |
My experience was in mar ;Dch 20 ;D10,4rm abj to Lasgidi,I was so euphoric,not a sign of Fear @ all,wen we took off,I felt the same sensation like I felt d Ist time I used an elevator,smtin arnd my tummy rolled,bt once we took off,it felt so cool,and I remembad I had my BB ba3 fully charged ehnn, I snap many DPees, chai, JJC, d babe close 2 me jt Dozed off, bt me,I kept my eyes wide Open till we got 2 Lag, [color=#990000][/color] |
[b][/b] I too Gbaski my way jare......I get married every Night and in the Mornin am as free like a bird,I am ready to ve a serious babe,bt a lot of dem Luks Gud bt @ the end they only afta the chadazzz, so mk we dey Blow dey Go [ |
I don't see hw this is a PROMO,its fuckin still too on the High side. Mitchewwww, hw did Etisalat bgin 2 sound Mike those Yeye Emptyhen, abegyyyy |
Na wah o, I coment my reserve, dis dude is d gayest ve seen in my entire life..he is so Gaga, Chai!!!!!! |
Bulllll shittsss , aint nothin like the real thing, |
Pls,my HP pavilion laptop started given me problems,when my hard disc crashed,and I replaced it,bt ever since then,it has bin curuptin my windows,I ve 4mated it and twice,and I ve even updated the window 7 online,bt am still havin problems with the start up,it shws blue screen @ times,pls can sm1 hlp me. |
