Solowande's Posts
Nairaland Forum › Solowande's Profile › Solowande's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 54 pages)
[s][/s] Keneking:who know u ![]() |
where is solowande on dat list ![]() |
we are sorry, we need more change |
so u don know wat it mean? it mean i wan to f**k u |
dat is d chairmo |
hw u call am "Ex pdp chairman". If he like make he be ex pdp member u send. |
United 4 life. utd will win, if u concord press like if not tap share |
if u have advised him and he still wont listen to u, leave to his fate. Afterall na him get he life. is watchin porn really bad? |
pdp will patiently play d opposition and wait for 4 years to take what belong to them. |
malonephill:Maybe becos ur fingers dey equal |
Naija U23 team don kwalify for de 11th All African Games wey go happen dis year for Congo Brazaville afta dem bilala Zambia 2-1 for dia second leg kwalifia match on Sunday for Lusaka. De match no be moi moi and akamu for de Dream Team as pipu dey call de Naija U23 team becos Zambia no take small eyes jam dem for de match. Sabee strika, Taiwo Awoniyi wey juss enta de U23 team na hin waya de two goals wey Naija take win de match for Lusaka. Unna go remember say na 0-0 na hin Zambia kon follow Naija play for de fess leg for Abuja, and naso Zambia fans kon dey shout say na muss make dia team win de second leg, but ground no level for dem Na afta de refiree blow de wisu for de fess half, na hin Zambia kon dey run like cheetah for field, but Naija playas juss dey watch dem dey find how dem go take hama dem. As Naija kon see say na shakara na hin Zambia dey do dem, naso Taiwo Awoniyi kon waya de fess goal for Naija, and naso Zambia fans kon dey vex for stadium. De shout wey Zambia fans dey shout for stadium na hin kon open de eyes of dia playas bifor Friday Samu kon ekwalise for dem wen de match remain 10 minute wey de refiree go blow final wisu. As Zambia kon ekwalise, naso dia wahala kon plenty for field as dem dey find de second goal wey for helep dem win de match. Taiwo Awoniyi na hin kon burst dia bloblo as de bobo waya de second goal wey helep Naija win de match 2-1 and na jeje na hin Naija take kwalify for de All African Games. http://www.supersport.com/football/nigeria-naija/news/150412/Awoniyi_pepper_too_much_for_Zambia
|
due to d love or lust for money. they are all greedy. Who hold money nor wan give am out and those way dem give money still dey find more. |
cutebobo:That how it begins, from clapping to dancing |
God will make me to have money like dis pipo one day. God pls favour me with enough riches and blessings. |
He's not telling u d truth. It's uncommon for someone to have interest in gay bf and claiming not to be gay. No need to advise him, he is homosexual. Give him chance |
ONE MONTH OLD TECNO M6 FOR SALE IN WARRI 4 #16500(negotiable)
|
Raiders:who told u dat edo state is more developed than delta? Edo state is still ancient as old, d most ancient and one of d least developed state in Nigeria. u don go dat state once, try go make u c 4 ur self. Undermining say Ibori na thief, na him be c best gov so far in delta |
More result : Delta State Peoples Democratic Party Governorship candidate maintains wide margin lead as result comes in. Note these are INEC unconfirmed result Check Result below: Ughelli South, Jeremi Ward 1, unit 2 Gubernatorial result, PDP 129, LP 98, Unit 3 Gubernatorial result, PDP 90, LP 80 Ward 11, unit 2, Ethiope East LGA Gubernatorial result, Labour: 121, PDP: 36, APC: 7 Polling unit 14 , Ward 8 Warri South LGA, Gubernatorial result, LABOUR 95, PDP 46, APC 13 Agbowhiame Community, Ughelli South Gubernatorial result, PDP = 471, APC = 3, LP = 28 Gubernatorial result, Okwe Primary Sch, Asaba, Ward4 Unit 4: PDP 269 , LP 1, APC 33 Unit 5: PDP 326, LP 6, APC 8 Unit 2: PDP 350, LP 18 Gubernatorial result, Okwe Primary Sch, Asaba, Ward4 Unit 4: PDP 269, LP 1, APC 33 Unit 5: PDP 326, LP 6, APC.. House of Assembly results Ughelli South APC = 1, ADC = 1, LP. = 30, PDP = 471 Okwe Pry Sch Unit 1, PDP 312, LP 9, APC 11 Unit 3: PDP 201, LP 5, APC 8 Unit 6: PDP 225, LP 5, APC 12, Unit 7: PDP 262, APC. 12, LP 11 Governorship election, Unit 11, Igbide, Isoko South PDP 172 APC 11 LP 7 House of Assembly APC 98 PDP 84 http://urhobotoday.com/?p=15792 |
If PDP want to lose to APC all PDP state dat is dia headache. But one tin 4 sure, they will Neva lose Delta state to APC. We Deltan's already have d change we want. From Uduaghan to Okowa. Dat change is enough. Delta will forever loyal to PDP. |
LAGOS APRIL 12TH (URHOBOTODAY)-If INEC unconfirmed report reaching our newsroom is anything to go by, Delta State Peoples Democratic Party (PDP) governorship candidate, Senator Ifeanyi Okowa is in an early lead with PDP sweeping the polls in Ika South and Okpe LGA of Delta State with large merging. Below is the result RESULT FROM WARD 10 ABAVO IN IKA SOUTH OYOKO UNITS UNIT 001 DTHA PDP 176 ACCORD 43 SDP 29 GOVERNORSHIP PDP 267 UNIT 002 DTHA PDP 156 ACCORD 40 SDP 50 GOVERNORSHIP PDP 257 UNIT 003 DTHA PDM 04 ACCORD 40 SDP 66 PDP 146 VOID 23 GOVERNORSHIP PDP 226 OKPE UNITS UNIT 004 DTHA PDP 185 ACCORD 63 SDP 44 APC 07 ACD 04 GOVERNORSHIP PDP 355 APC 05 LP 03 UNIT 005 DTHA PDP 153 ACCORD 32 SDP 27 LP 02 APC 02 GOVERNORSHIP PDP 227 UNIT 006 DTHA PDP 105 ACCORD 110 APC 62 LP 17 GOVERNORSHIP PDP 304 APC NIL LP 03. http://urhobotoday.com/?p=15792 |
Fayose d Nebuchadnezzar of today. Make dem com impeach dia fada head. Fayose carry go |
I'm confuse here. Who is d real enemy, is it d evil forces we don't see or our neighbors dat are nt doing well with us? |
Ask d ancestors |
Are u God? stop threatening d igbo's let dem vote dia choice. At least we are in democracy |
Have u ask urself what u really want from her? Cos I don't any reason y u want to know from us what u already know. |
He deserves it. I so much love Mr President he's really my hero |
How dis take affect us. |
Up United. Man U 4 life. If we nor win dem 4-0 na small tin comot. |
The next tin we go hear naThe 7 Most Common Lies Men Tell In Relationships |
Run 4 my life. Do u want to eat Wat u will forever in ur life regret. |
Who told u dat u can't be a biochemist and still be a musician |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 54 pages)

