Spacebaba's Posts
Nairaland Forum › Spacebaba's Profile › Spacebaba's Posts
oga jasper abeg drop d ebook for me abeg spacekedet@gmail.com |
bros abeg me tu oh spacekedet@gmail.com |
do anybody knows about funding through western union,aw relaible is it |
oga saint we dey wait ooooo,u tu gbaski |
hmmmmmm,may God bless silver boi,u will never lack in ur life,n to all members of dis great thread u are all wonderful people more greens to our acounnt |
bros rozay abeg explain dis ichimoku tn wella for me |
hello punters i greet u all,pls which of u ave a good strategy for virtual football |
tanx a lot bosss for dis package wat i dont get nw were we can get d calculator n d rest,tanx boss u tu gbaski |
ma oga on top of vfl i must greet u,abeg do ur boi well tu,spacekedet@gmail.com |
@wappy abeg dat ur ebook i nid am die,i just formated ma system n lost everytn spacekedet@gmail.com |
i greet d haux,please wat do u tnk about uba africard d non customised one |
oga teeboy pls aw do u use d fxexpert n on wich pairs |
@pappy please wat strayegy do u use for ur touch and not touch |
oga teeboy no indicators to download on d boss mode can u kindly forward dem to me spacekedet@gmail.com |
oga teeboy wich strategy are u using pls can u kindly drop it for d haux,hope ma own cake still dey oh |
oga max brain am waitn for d pdf file,ave got d rar file just d pdf remaining spacekedet@gmail.com tanx |
baba maxbrain abeg push me d pdf file also cos mine it rejectn d pasword tanx,n oga wappy n odas u guys are the best,tanx a lot |
seconded pls aw much |
yes were is the love pls wapmasta give us for free or atleast 1k |
please gais if u ave a copy of grubers and priceton cracking the gre send it to me, spacekedet@gmail.com |
oga wapmasta no be so oh,u dey chop bom wella u still want sell ebook for ur fellow gai man way want be laik u, bros abeg change ur mind cos dis thread na free we dey give out to each oda, na beg i dey oh,wilson395@yahoo.com |
oga wapmasta i greet u,abeg push me d ebook tu make ur noi join dey chau greens,wilson395@yahoo.com tanx and God bless u |
please guys how can i register for the gre myself |
waoh dats nice but can u construe further on how you did d registration with ets and prometric |
bross please here is my email wilson395@yahoo.com |