Spactacle's Posts
Nairaland Forum › Spactacle's Profile › Spactacle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 31 pages)
Words!!!! Words!!!! |
Una no go kill person wit laufter,,,,, rock..u too gbaski... Kip d update coming...a.k.a OPERATION S3X CHAT |
xager: k!lols.. As in ehn its really annoying wen sumone(ladies precisely)replies me wit kk...I'll be lyk wat d f*uck. And I'll den reply her wit yeah. Dats how d chat's gonna end. |
U rock mehn...u know,2tins got me lauffin.... 1)dat user for 2go wen chop ur 2h kad because of unclad pix.. So u ma fall victim.. ![]() 2)wen ur mum dey tell u bout rent money...u ma na wao..u no first know say na dash u dey dash her d money...lols.. Una gudnyt oo.. #signing off |
The rock5555: Not when i have a combined Anini/Einstein brain:- serious ![]() |
Man p-rooooooooooooooooo...ma u sure pass..just dey drop d updates for us to dey feel....#btw i hope say dem no catch u for ur chokey runz |
Olugbenger: I don't blame them. It's the fault of the pri.cks they call male. |
Dis days na so so open letter to E-crush dey reign...person wen no get e-crush na long tin dat person dey oo BUSINESS TINS:::: ...wetin self.. I get bag of garri oo...Wu go help me sell am.. |
Hello people am Gabriel by name..am from owan east.afuze precisely....... |
No be small tin oo....rock i sure say na u dem catch...cos na wetin my mind dey tell me.... Btw..take some drugs oo so dat ur head no go ache again.. But dat one no mean say u no go update again tonyt... |
Am wishing all the preacher's son family Merry christmas,Wishing u all a wonderful celebration & a prosperous new year! Y'all should Get ready 4 overflow of divine favour in 2014 |
Wic kind emergency work b dat one na..... #btw rock du make u come begin update oo...i cant fit shout.. |
The rock5555: Spatacle-u no say na ur namesake make me bleep anty Charity ba?u mean am ...okay we dey wait,abeg troway enuf update for us today ooo.. |
Bia rock!!ur story is getting hotter wit every of ur update..thumbs up..but u know say u dey starve us wit updates sha.... #btw..see as una dey make me lauf wit una comments...love y'all.... AM BACK FOR GOOD...MISSED U GUYS/LADIES |
Abeg feed us wit enuf update joor.. #btw....y dis thread come dry lyk dis na. Wer everybody come go na |
I ve bin lauffin ma ass out..Rock u too gbaski...am really feeling ya story....thumbs up bro and..kip it up.. Btw....missed y'all |
Na aunty charity na. Btw...u too lyk Banga self....una gud mawnin |
Okay na...lets wait and see |
I ave bin in ghost mode for some tym,,but now i must comment.so far so gud ave leaint so ,much from dis story of urs.well don Rock..more power to ur fingers..kudos.. Patiently waitin for d PART 2 to commence |
The rock5555: Typing with snail speed....make am fast na......choi!!!! Na where all doz damsels 4 dis thread dey na..... #btw una gud evenin...... |
Daniel2802: who say this world never spoil finish?e neva spoil finish bro #btw nice update rock.. |
Xsenga: Rock,see as u dey small n u don dey f.uck girls. Abeg na ur pix be dat 4 ur profile?now dis got me lol.. |
Make una Drop 1 koko dis mawnin make we dey feel am .... 8-) |
U are nw fr3 to go to work..d update make brain,., but wic kind shocker u cum see na.. Jejely waitin |
Hmmmmmm...comment my reserve... Una Gud nyt o |
U guy should wait for me na...quickly takes a sit @ d front row..#sipping ma kunu |
Na wa oo, na dere u go fear Rock and lez...i mean grace..(ur own don finish b dat oo) Waitin for ur next update. |
grayh@t:dem tink say na biscuit bone...mtcheeeew |
Ruthia: ETTlols...abi na sleep typing tins..., ![]() |
Sexy Sapphire: Spactacle, u knw we still av to share urs too#winks. Niwaiz, am jst jokin o b4 pple start callin me longer throatyes na.i didn't forget |
Na beef be dat abi na update Oga rock...abeg modify am na.. |
@rock i don answer ur mail...... And make dat update long ni... Mehn una gud mawnin oo.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 20 21 22 23 24 25 26 27 28 (of 31 pages)
Words!!!!


