Spactacle's Posts
Nairaland Forum › Spactacle's Profile › Spactacle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
Sexy Sapphire: Aaaaaawwww, dats so sweet of u.hmmmmmm una welldone oo |
waslead300: Me make i dey fumble say na me go win dis bonanza, i don see pple make pass me ooo... I hail MS nd Spatacle, na ena dey slip 4 tread oooo.... Oga Rock, abeg wich day be anoder bonanza nd pls dedicate ur new update 2 ur new member*on my knees oooo*lols..na business before pleasure o..dont wori u myt win sumday... |
Sexy Sapphire: Now I wanna crydont cry oo..dont worry ,we're gonna share it. |
Money soldier sowie oo. Na me get dis wan... Goodnyt....no forget to drop one sweet, clean,neat,immaculate update tomorrow mawnin o |
Hmmm..and the story continues..... 8-) |
Money Soldier: Business before pleasure. Lolsi trust sharp man lyk u bro.. **whispers in his ear,make we share d bonanza na** |
adegwurulez: did i forget to wish you guys happy new month? happy new month to all of una joorsame to you bro.. #btw dis ur suspense e get belle oo..NICE UPDATE |
Money Soldier: Up mei swear u no read d update...u just run drop ur comment...u fast gan |
Ruthia: Hapi new month y'all.......... Wishing u 200 more decembers200 Decembers too much na...okay 150 wud du.. Btw hapi new month to u too |
Happy new month to all d preacher's son family..and happy Sunday too |
Wow..its bin a while i last dropped a comment here..wanna say a big..congrats To u Rock. Uve made front page again..wit d tym spent in updating dis thread u really deserved it.. Kudos man... Wait oo dis calls for a celebration. #bar man abeg begin share d palm wine na# |
Fingers crossed |
Nice story bro keep it up |
Na so so one chance u dey enter ?...i sure say na because of u p square sing danger.......Chai wahala dey..... |
Bro u dey finish work o.see as u make me dey lauf for street..people come dey tink say i don kolo... Thumbs up.. |
Nice one rock....omo se gobe... |
Hmmmmmmm!!#clears throat #as uve started dis part two rock..may God almighty give u d power:strength:wisdom: to continue ur Good work and may he usher u wit his blessing be it in disguise(free mb/recharge card tins8-) ) or plain.. May he multiply ur followers in dis thread... For i ave prayed......make una say amen oo.. Amen Still kudos to ya gud work bro |
Damn....oga lekinz shebi ur mind don swit ba..as u bi first to drop comment for dis season 2 thread...i salute u.. @rock...see as ma belle just dey sweet me now ![]() ...I greet everybody for here oo,,, make una wait for me make i read first oo.. #grab a seat on d front row... Lets go dere |
SEASON 2 here we come ......tanks Rock and besides,more strength to ur body from ur head to ur toes.... ![]() SEASON TINS OOO... |
Following......btw nice story bro |
kingphilip: ^^^Shey una don turn here to adage abi proverbs thread make una let me knw on time ono mind dem ![]() Abegi make una stop all dis adage na na 21st century be dis ooo. ![]() |
Ehn before i forget wat about d wise man Solomon,,,ave u payed a visit to makurdi since u left dere ? |
Na vivian be d badoski behind everything wen una dey go tru..from does cult guys hand... Just sayin sha...more update pls oo and keep it up |
Glad u said part one......no tell us say na on Monday u wan for start d part 2 abi na season 2... See as i dey shake for sofa self....therock come cure ma shake shake body wif update oo... And to all ma fellow crew members,,make una no run oo..na just part one finish... Make una try wire am wit comments...him fo start d part 2 in no tym....one love people VIEWING DIS THREAD IN HD |
Wetin come apun btw u and peace na..even aunty charity how u come take dat one waka ?how ur sis result come go... |
So nobody even remember me self for dis tread na wa oo...anyway i must Say kudos to Rockie ma main main...to all d bouncers here...really missed u guys/ladies alot... @wisdom_me...y u go talk dat kind fin na,....its so bad/harsh... Winnie wen be ma paddy...so because i no dey here since abi....pls dearie just let go ok...uve got reps to protect.... @Rock....see as tears dey drop from my eyes as u wan finish dis story...e just dey pain me wella... Una gud evenin |
Not all nice guys are boring.. @op,,,,I'll go with 70% of wat u posted...but at d end of d day,most of dis gurls dat goes after d bad dudes wud come out and dey wil b lyk"i need a nice,loving,caring and God fearing guy" my question is y will dey want to settle down wit a nice guy after dear long run.. |
@ rock......Nice start bro..unto d runs level....i no say ab sis must fall.. Von u get sugar 4 ya maut.. We need more updates oo.since manutd win... ABI NO BE SOOOOOOOOOOOOO? ![]() |
Okay....no more dropping of relationship/love stuff here...so dat we won't continue to derail dis thread... @winnie nuffin bad to get e-friend...was only kidding... @Rock;;;;patiently waitin for ya update.. @all una gudevenin... ONE LOVE. .....UP UNITED...SHAME NO LET MA COUSIN TALK OO.. |
Anoda nice one coming from d only skyLORD.....URE INDEED SCRAPPING D SKY..LOLS... Y NOT OPEN I THREAD SO DAT EEVERYFIN WUD LUK UNIFORM...AND I CAN EVEN DROP MINE TO FORWARD D MINISTRY...... #BTW I JUST DEY OBSERVE U AND WINNIE OO... ![]() |
Gud mawnin y'all.and .HAPPY SUNDAY @rock hope say u go keep our share of d food...no just try am say u go finish everytin o..and no talk say i no tell u oo |
See as i come dey pity d babe...... Mehn u define d babe finish oo.. Btw..no dey plane do du person somethin wen u neva first c am,.., cos u no no wetin u dey xpect to see.. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 21 22 23 24 25 26 27 28 29 (of 31 pages)
?...i sure say na because of u p square sing danger.......
