Spactacle's Posts
Nairaland Forum › Spactacle's Profile › Spactacle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
hibty: You guys can like 2 tawk rubbish sha!!! #team virgin!seconded |
lekinz: Xup spectacularam gud ooo....just avin a very busy day.... Btw i want apply for bouncer o.how u check am?? ![]() rock where u @@ naw ? |
Wisdom-Me:hmmmmm......abstinence is just d best in situations lyk dat...noted |
Daniel2802: Boy i de sick oh,me just dy hospital now.ehya...sowie oooo.get well ok!!! ![]() |
lekinz: Gud mawin peepsmawnin broda |
E for good make him teach us dat helicopter style oo.....abi wetin una talk na!! ?! |
Wisdom-Me:spotted ![]() and if na for im jT nkor... He should use d tractor killer style abi ?... ![]() Rock shebi u don hear |
Rock u try for dis mawnin updates......1 gbosa for u..GBOSA!. But we dey xpect more later oo.. |
Nice update bro..u just reminded me wen ma dad was transferred from makurdi to Benin.#btw i cried sha..missed dat place oo.... Gudnyt Eri1 |
sкчscrαρεr™:i knew u gonna win the rock's prize...hope say u neva finish am oo.cos me dey xpect u to transfer small for me oo..anywaycongrats.. Btw..i no blind na..ma eyes clear pass anyfin self..lols. Aftunun people |
The rock5555: Ehmmm nobody should have any feeling that the story is coming to an end, i wont be suprise if we reach 120 pages, remember that i have not done my ss3 escapedes.Fenk God..cos i just want d story to keep on going on. gud mawning oga rock...shebi we for get one mawnin update na |
Btw how dat Janet sister the video una self...she bad runs gurl oo.. Now idowu's sister go wan use dat one take blackmail u..for beeping...... Anyway good mawnin good people in d house.. |
sкчscrαρεr™:same here too bro... |
AHn ahn na wetin come dey happen for dis thread na.. Abi d thread don turn to d picture's son.......una dey derail d thread na...i mean No offense oo.. Btw::::: make we d preacher's son family create one thread so dat we all go dey du wetin una dey do now.... One love |
The rock5555: Make i go work jare. See una by 8pmno bro...see later stress u |
Ehya....feel lyk crying for u man..operation aint a good fin..cannot wish dat even to ma enemy...well am glad it was successful sha.. Thumbs up...for u Rock..more ba3 and MB to ya fone |
Nice update rock... Goodnyt and sweet dreams y'all... |
#Sad mehn...united no try at all.. Wu say true love no dey exist self.. Even see as Rock dey cry just because of love..chai!! Ad i dey read dat part me self come dey cry too... But gurls oo i beg una,make una no dey break our heart oo.cos our heart no be egg oo una gud evening |
The rock5555: Good morning to all of una jare.no wahala na..or so i tot. U Rock bro...... |
Damn.......dat ya last update was so touching......to b frank i almost cried oo.....anyway lets see how its gonna unfold na..... @ritababe:::::::your previously hasn't bin bad dont knw y people dey complain bout am self...still uve gotta be patience and let oga rock conclude.. @rock hope say u no bleep anita ba?......cos na so ma mind dey tell me now self.. @full house:.:*na gud mawnin oo |
The rock5555: Typing....waiting!!!!! |
Nice update Rock..you got me lauffin. See as i dey lauf lyk small pikin...but as a sharp man wen stay benue state swimming for no be ya problem na,.......atleast Solomon go help u bleep ur macho sugar mummy na. . |
Hmmm..na God save you bro....@least u don get d scope of wetin go happen for dere.... See as anita come dey form rambo for u sotey she even brake bottle... hope say u wear helmet for d party oo.[/color] |
THE RESURRECTION ******************** Its been a while i last commented on dis thread,,cos ave bin sick.typing den became a problem for me.but thank God dat am back.missed you all.. @ Rock......pls no fall your hands oo for d pool cos ah know say u must eye anoda babe dere...cos u and gurls. Ehn....i salute u sha, thumbs up bro.. WHAT'S REALLY GONNA HAPPEN @ TITO WITH THE ROCK AND ANITA....WILL HE BE ABLE TO SWIM TO IMPRESS ANITA,.,,,WATCH OUT ON HIS NEXT UPDATE.... |
The rock5555: I be wan go sleep but una comments dey make me laf like mumu like say no be my story again. Cus of that i go break my sunday rule and hammer una one update againna wetin ah wan hear be dat... We dey wait oo |
See wetin xtracool cause...u go scope witch.witch come love you... Now witch don come make u bleep her and u come dey deny her even come turn Strong man of God for one night......na wa for u and dis witch oo,,,and d Solomon self no even send u...lols *my advice to u isssss*****to be continue:: ![]() |
The rock5555: Typing...waiting!!!!! |
Hmmmm,,,,dis wan wen u come leave Solomon make him tackle d madman by himself hope say dem no go fight ba ?,,anyway ,i hope say una plan go work sha......More******in oliva twist voice*******more****more |
@op abeg change d score na |
Thank God ooo...finally eagles Dan land dem goal.... More comin |
Happy Sunday to all da preacher's son family....both home and abroad,,,,, Oga rock me no wan any post oo.... Wetin me need na your steady update cos uve got me glued to ya thread... But sha ave ah want make me we talk for whatsapp... |
adegwurulez: u mean u trekked from north bank to makarfa?Rock get power na..ah sure say im go dey trek reach modern market self... |
.
?