Spactacle's Posts
Nairaland Forum › Spactacle's Profile › Spactacle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
wait oo......it seems like we are missing sumfin...ROCK BIKO. WHERE ARE D BIRTHDAY GOODIES NA... |
Gan Gan see war.,,,CAPON vs ROCK.... ![]() see suspense na... Good work Rock,,,more power to ur.........eh! Everything...:p |
[quote author=ritababe][/quote]#Caught up with her,, den ask her......wud you take me as ur ROMEO..# YES or NO ?? |
Firstgentleman1: 4ward ur complain give rock na. E go do sumtin, or make i help u tell am?NO NA,,,ROCK NO GO FIT HELP FOR DIS ONE OO.....ABI U WAN HELP ME 8-) |
Rocky ure too good bro,,keep ire up..please ride on...and am glad ure keeping to ur words.. |
ritababe: e compulsory say una must get, abeg make una remain virgin like me joor. *LOOKS AROUND,SAW HER RUNNING,DEN STARTS CHASING HER WITH AN ENGAGEMENT RING* ![]() |
Clemzy16: tnkz bruv....hw the weather for ur hood naw¡ this whitchy rain no wan gree stop since morninq|bro d rain self na witch/wizard 4 im own,since mawning ma hood just dey enjoy d rain y we d guys no just dey happy.. Erosion no wan let person rest o |
CHai!!! E b lyk say na me be the only ROMEO for here when no get JULIET....God dey sha...... #BACK TO D BIRTHDAY DUDE.... URE REALLY MAKIN MA DAY WIF YOUR UPDATE.. LYK AH ALWAYS SAY...KEEP IT ROCKING. ![]() ![]() |
Clemzy16: na wa o! all of una just dey holla édo since¡ me sef na édo boi, oviédo kpataki, base in benin, evbotubu. OBA-GHA-TO-KPERE!!its good to know BRODA....... WELCOME ON BOARD. |
ritababe: welcome to Edo cyclethanks |
The Rock,,,,keep it rocking..... Hope say dem chop u and Julian bruhaha,,una too like wahala self,,#patiently waiting 4 ya next update, @ rita nd chiamaka so yu gurls are ma sisters,,, #amma proud edo dude |
![]() |
HAPPY BIRTHDAY THE ROCK......AM WISHING YOU LONG LIFE AND PROSPERITY...MORE KNOWLEDGE/WISDOM....AND I ALSO WISH YOU WHAT EVER YOU YOU'RE WISHING YOURSELF...HIP HIP HIP HURRAY.. HAVE FUN. #SPACTACLE. |
United fall my teeth...am really pissed off,,,well dats football sha,,,1 united,,1love |
Shebi for ya mind u dey happy say u wan kill person wif suspense...anyway,,u must update by 10pm...and uve gotta make it a long update oo,,,,..PATIENTLY WAITING... |
waiting 4 ya update |
What a nice.write up..keep it up. |
Rock......First tin,,,u must update after church oo. Later |
Nice one..uve got me lauffin |
biomedixexcel: Bend down and select 74087A5FAtlast |
Dhurmynick:y dat look na ![]() |
Rock,,,,nice and funny update |
christe james: As for unn and esut i dnt think they do bt unizik and others might dook..but all thesame i do appreciate your contribution. Tanks |
obi4eze: FUTO, EBSU, Anambra State University, UNIZIK, etcthanks |
vickynne: google iti have done that already.but its not helping |
Hello NLANDERS,i really need your help on this one.i've got a problem.i wanna run a pre degree program in an eastern university in Nigeria,but i only know about unizik..so please,your contributions is highly needed by me, THANKS |
Am really enjoying your story rock......keep it up....am gonna read ya next update tomorrow cos am really dizzy now...nyt y'all |
Just watching.............dis time shebi you go enter d cell as u do for plan.... |
Goodnight Bro ROCK.,,nyc update,,,,but u ma na real trouble maker self,,,,, |
The rock5555: Should i continue now or later?you wan taste big uncle Cain abi......kontinew jare... |

??



