Spactacle's Posts
Nairaland Forum › Spactacle's Profile › Spactacle's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 25 26 27 28 29 30 31 (of 31 pages)
Rock u too gbaski..... Nice update.. Goodnyt sha....but i neva settle wit you ooo,,, |
Why is it dat some people just choose to hate odas....abeg congrats joor more power/flexibilities to ya body... . *BTW hates go hug transformer |
The rock5555: No worry, we go settle tomorowok na.....nyc update sha and nytie pals |
Rock neva sleep oo... We get wetin we wan settle dis nyt oo |
Sexy Sapphire: I wonder wat the bad news might be. Am nt gonna sleep until I see the second update u promise us Mr Rock.i dont know for Rock oo.. Thank you daerie...... |
Chai!!!!! Rock na me u dey yab abi.......no worry because of u ah go turn writer or so i tot... Btw dis guy down yab me be dat o and him dey happy... ![]() |
@Rock sowie ...na so MTN dey do sometimes... Waitin for d Two updates sha,, *starts sippin ma palm wine |
kingphilip: as u wish my dear hope this 3 bags of popcorn and 2drums kunu will suffice u shawait oo..no be only una like beta tin na..uve gotta pass me ma own share ma oo,,cos me no go green dis time.. |
lekinz: lekins abeg arrange ur boys for dis guy him own don too much jare[/b]Abeg help me tell am oo,, today na grace period.. |
kingphilip: the Rock hold dis guy na him be the person wey beat u pass.lekins abeg arrange ur boys for dis guy him own don too much jareLOLS......e b lyk say guardroom dey hungry you to sleep..i go report u to ma papa oo,,.. #BTW i went dere to check on ma cousin...i for help rock fight dat day na...if to say him hala me. |
Na Anita.....or yu......... Rock,i been com mount saint Gabriel dat day oo..... |
The rock5555: I no wan put anybody for suspence o, just dat lekinz decleared today no bouncing day so me sef declear no update day*in a baby's voice......its not fair oo... Update oo...can't fit shout |
Chiamaka01: ^^dont mind him joor....... We are waitin ooo... |
Oga rock no go sleep oo... Cos ah wud love to read ya update b4 going to bed |
#More Baby God go provide MB for u no wori.. But u gotta update sha #More Baby God go provide MB for u no wori.. But u gotta update sha |
Rock you got me lauffin wit dis ur last update...mehn its damn funny and interesting..but wait oo were u ova excited dat u forgot to apply body cream..so you're now d chairman of white leg lols..but.you for just hala me from NASME BARRACK NA make i help you disgrace dat yeye low-waist boy...and besides,ya buddy Julian no try oo him wan just fall ya hands self...... Anyway sha....we need more update bro gud mawning people |
Rock! Rock! Rock! How many times ave i called you? What sort of short update is dat na... You know dats not fair shey.. And besides #zips his mouth# more pls.......and good mawnin Y'all |
For my side na 2nd October we dey o...good mawning good people... Nice update Rockie... Hope say dat damsel no go cause kasala sha... ![]() ? |
Type d story oo..... Dis tym u gonna grow so may kunlu.... Rock......What's d name of ur street den @ north bank |
Rock you ma na waooo... Anyway u go chop kwakwa....gud mawning,,, waiting for ya update |
Rock na which kind short update be dis na |
Nice one bro....but u self get mind oo..u no dey fear python abi... Just because of gurl.......well u get luck sha... need more o |
Thanks ROCK......AM BETTER NOW,,,and your updates are really cool..can't wait for d next one.. |
Nort quit feeling fine,,,,,.........nice update bro,,need more |
Dats gud...it serves you ryt....ah go see how you go take trek pass river benue....maybe u go go beg money ...lets wait and see sha... # |
Nice update bro..just keep it coming...and by d way,,no just fink of dat oo,cos na Sunday b dat o,, |
Lols,,,,xo rock you wan form jet li abi..... Lets wait for d next update sha... |
shebi pastor pikin no dey enter cult na.. Or so i tot ...... Waiting dorm your update ROCK... Still d number one ROMEO here... |
Good mawning to all d preacher's son crew....... And to ma real guy.ROCK......HOPE U HAD A WONDERFUL BDAY CELEBRATION YESTERDAY ?...#YAWNS# |

today na grace period..
#More 