Spanzed's Posts
Nairaland Forum › Spanzed's Profile › Spanzed's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 55 pages)
Irishkez I sight u |
charijee: my dear i dey fine o....how you sef dey?I'm brilliant sorry am busy at d moment ball things |
charijee: Lol.....you still never forget Naija experience with India.....e good make you sabi your sizeabi now..thou e no true..so how u dey charijee |
Don't even no what this guys are looking for outside Nigeria...Fame sha na only Alaba and Agbonlahor e pain me for!!!we don't need the rest |
charijee: sorry bros.....wanted to say Ishsoph......lol fear fearI sabi my size na indian people and jazz plus mucle den am finally done ![]() |
charijee: How come Ishsoph keeps saying itcharijee u want ben 2 handle me drastically abi...no mind her no be me talk am oooo...when I see does muscle of urs... ![]() |
marieolae: mr man, its not everybody thats Highly as educated as you are okay? This is Africa, so GET OVER YOURSELF!sigh u sabi give people their size.. ![]() |
Otomopic Talidubai.if u get d meaning I would renounce my Nigeria citizenship ![]() |
dhammyg: E GO DO U LIKE FILMTRICKlet's watch and see as for me I no too trust does boys.. |
CrazyMan: Why not...the house looks completely normal to me.Then u must be abnormal ![]() |
dhammyg: NIG 3- SA 0For ur mind ![]() |
So wuhsup hommies..got catch up with something outside NL what has the discussion been about ![]() |
Nice thrend Op I think u should discuss with him..prayer is also needed make sure u do fix him in ur prayers..ts not easy to leave those nairabet and co..it taked determination...speaking from experience |
rozzay: All ye nland boys take time don't u know dat we here r very expensive gals. Yes I can c dier pms. Can u imagine. If u want to c me send a pm to seun he will alert me.Lol u don take urself special be that...ThankGod I don't like expensive things ![]() |
rozzay: Dem neva come bak from sambisa stream were dem go fetch water ... |
rozzay: Wat am I doin here?Na u I sopox dey ask that one...where ur twin sisters Temi and mariole never see their green light 2day |
IrishKez: Good morningits a form of hailing....in yoruba thought u stay in Lag |
haibe: am sure you have the nairaland app on your phone, you are on every thread girl.haibe 2days u and rozzay one and two |
IrishKez:morning howw was ur nyt??don't tell me u are still mad with me |
Where is irishkez I never see ur green light 2day abi u still dey sleep |
Same as yours OP but mine isn't a choir girl she was one of the babes I was quietly timing ![]() |
dre11: Great and ....and ![]() |
dre11: U sure say u no be those Koreans that ......peaceful and urs |
Didn't watch fearless heart y'day what happened 2 willy and who sent does hired killers |
Morning house |
Good nyt guys!!sleep tight Y'all |
Dymondgurl: As for d nigerian 'reality shows', low ratings took dem out of d lime light. Low ratings=no sponsorship. D mexican soaps got rebranded as Telemundo....AWESOME!!!Thanks |
Jarus: 1, No, Ibolo (Offa)I have known u to be a genuis of football rating but u didn't rate for a good club dis time around... ..I even thought u would mention reasonable club jarus |
Op u talk as if u are siding rev.Chris,,yea women are meant 2 be helpers u can't judge all women all b'cos of what Rev.Anita did..na dem sabi wetin cos their quarrel just pray God help dem settle it outside court |
benedictac: are u for real? a guy?lol are u suprise guys watch telemundo ![]() |
rozzay: Haba luk @ me do I luk like a lie- abilitywagbayi |
rozzay: Lol hilarious post. Anyway guys shuld switch of dier listening to while watching it as for me I don't watch it nd I don't hav any on my fone cos my church pips full my bbm so I no fit fuc k upAre u sure rozzay ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 46 47 48 49 50 51 52 53 54 (of 55 pages)
sha na only Alaba and Agbonlahor e pain me for!!!we don't need the rest


