Spenca's Posts
Nairaland Forum › Spenca's Profile › Spenca's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 119 120 121 122 123 124 (of 124 pages)
guy y dont we use email, mine iz oluwadare29@yahoo.com, xpectin ur mail pls |
Xpectn ma cake oluwadare29@yahoo.com |
bamisa abeg no vex wit mi wad up wit u?kip mi on tabz wit ur diploma i may b of help l8a, wish u al d bst n u wil shine lyk SONSHINE |
@shalom ur boifrend stil rolln round, |
d portal wil open n i wil hear u al shout 10k GOD! |
pls i nid sum1 2share wit on campus!nt evry day sha, applicn/interview dey anywere, abeg sum1 help a broda |
pls who wanna share his bed wit mi!i nid accom on campus abeg, town iz freakn borin |
20! wat?4 an awo rum oga go sel it 2d dogs!na una sub de find na prof i go set up 4u nw |
yea dave am intrestd in ur awo rum abeg wer we fit clash op no b d 1 of 4k sha |
yea dave 1 shuld b on monday or nxt wik sha, d oda i dont knw oo |
GUYZ PLS WAZ D SETTINGS 4 D MTN MODRM |
guys now faculty or art |
pls who iz in faculty of art, dept religious studies!abeg letz b sincere, male /female abeg |
nop da stuf iz dead even 4 midnite im de stiff n na nationwide@9ja fella, |
pls who cn help wit d mtn configuratn mine tels mi error 675 afta usin d code, big sam abeg help |
at last d long awaitd vc' list iz out n uploaded bt nt al departments!so u guyz go check ma faculty neva release(-_-) |
hey!itz nt ova yet!n who joind mi in fastn 2de?coz HIs favour b wit u no mata d cercumstances , rise n shyn |
accomodation fee, abeg hw much |
shalomcapa believe n u wil achieve 4get anyoda tin success iz urs n oau iz ur potion, wish i knw u al nt yet , ealier kuld av helpd |
u guyz may think am spitn trash bt itz ur choice dedicate it 2 im or nt iz either u rjoice or b sober @bamisa pls do n u wil nt b disappointd n d rest wic i dont pls do, am nt a clergyman bt i believe in HIM!Pls hw much iz d accomdatn fees, pls urgent! |
hah gbese!k u promic 2giv mi sum syts |
info@wil b cumin 2 i.b diz wik b4 goin 2skul abeg i won fil ma m.c wit game abeg i de beg nii, help as u av alwayz bn helpn n GOD dat i serve wil ova help u |
@infoseye pls hw cn i get intouch wit u num,email or sumtin nid ur help badly abeg! |