SpikesC's Posts
Nairaland Forum › SpikesC's Profile › SpikesC's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 279 pages)
GentleMimi: sense,ibagha.onye ebe ka ibu ![]() |
ikekings1: Lol... Mua aghotaro way d nwa.. Ya gbawaaa door biko... O na eme mkpotu too much...mkpotu aburo nke obele. o di ka umunwanyi emene. biko, kee ije. i ka na abiazikwa 042 by december ![]() |
GentleMimi: Husband for here? Hmmm,mbok,i go remain spinster with walking stick if na dat one oooooo! All this children wey dey roam about? I go just dey flog them everyday.akwa ibom girl ![]() una no dey marry early na ![]() |
ikekings1: Dem don pick race... My balls got crushed during the incident that happened on saturday...lol... na one of those times dey seem to b scarce ![]() there is a desperado here sha. gentle something nwa ahu na-acho nwoke nke taa nke echi |
GentleMimi: Mbok,no vex.Abeg show me d pix na?we know say na husband u find come here ![]() just calm down and make ur intentions known |
ikekings1: Morning guys...boss, how are d concubines ![]() |
Viewing this topic: Tabh (f ), Ishsoph (m) ![]() |
Dannyxy: look at this one, go nd sleep, if u are nt a virgin, me, i am a virginerrrm, i am d virgin ![]() take time ![]() |
Tabh:dnt talk to me again ![]() |
caseless: e never do? are we still on that page? no wahala now...u suppose knw say men nor de keep beaf.naaah, nt u man am talking abt gentleMiniSkirt and lertee ![]() |
GentleMimi: choi! Hahahaha! I have seen the ''long thing'' and u're sitting on it!baby, long thing get types, shapes and sizes. and no, we dont sit on it ![]() |
Tabh: Lafiya dan uwa ba gejia.ya jin dadi? ![]() |
GentleMimi: Yeah,no argument there.But its sharp ladies like us that rule the men's world,so deal with it.ok, dis one is smart. damn it ![]() |
Tabh: Why did you keep your trouble where it can be found?i thought u were my friend |
Dannyxy: Who is this new razz girl? Have ur nippl*e been bitten before?na virgin na. she neva see long thing before |
GentleMimi: Buuhahahahaha! Hurt koo,mud nii.You no tell am sey u dey find trouble since yesterday,baaah?u see wetin u cause now. dis woman okpa don finish. where i dey talk to u ![]() |
GentleMimi: Gosh! U're sooooo sensitive. Anyways,u started the name calling first so deal wif itduh, its a man's world. deal with it ![]() |
caseless: kaaikaai...which weed sef make over high last 9t, i nor know. *drags him to my room, picks my echolac box, opens it**picks a 3 week old agege bread, checks pouch and finds a lipton bag...makes tea for him to drink**smh btw, i dnt take coffee like tea. peace though now warn dat ur agbero gf, gentleminiskirt ![]() am still d chief of army staff here. before i go ginger her ooo |
Tabh: how u doing?nt really fine ![]() someppl are looking for my trouble. and am hurt |
errrm, where's lertee ![]() |
Tabh sweet |
GentleMimi: Oponu...jealousy go wound u oooo! Oya come,i have some pepper left.I'll give u a better massage.dnt call me names again ![]() i bet u served at d same place with cathaliya. agbero women ![]() |
GentleMimi: *massages him with moist ground cameroun pepper*...mumu |
Mondisweets: Hello ![]() |
GentleMimi: Hahaha! E dey pain u? Newbie or not,boy i dey ground gidigba! Kiddo,u aint seen nofin! ![]() |
lertee: ThankGod for change in power,there ws a time... ![]() |
GentleMimi: OMG! Caseless is venting!!! Guy chill out na! You know Spike C is the baby in this thread.He needs attention but he means no harm....we need our babies ooo.are u indirectly insulting me ![]() i just dey pity u because u're new here ![]() attention ni? umuazi these days. mtcheeeew |
caseless: I dont care who talk to me and who doesn't in a faceless forum like nl.buhahaha. na vex u dey vex already. everyone knows u for real, and everyone loves talking to u. don't misplace opinions for attacks. btw, i neva said ishsoph told me anything. u know he likes his cool. now person. was i d reason u wrote those bruhaha of Unadulterated English up there ![]() |
. |
GentleMimi: Goodnight good people.Tomorrow is monday.......duty calls.Have a blessed week ahead.nighty night |
GentleMimi: who stopped coming? Who is HE? Mumulity,ehn? At least he isn't craving attention like sm ppl i know like seriously?u go get high bp o |
GentleMimi: Olodo.You no sabi idioms abi?this girl sounds like agboro ![]() sweety, u need to be gentle with me. i like single girls and u seem to be my match ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 279 pages)








