Stancod's Posts
Nairaland Forum › Stancod's Profile › Stancod's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 (of 20 pages)
RichDad1:guy no b u alone oo...i think say Avram Grant cum Abuja |
U DEY LUK 4 UR PAPA WHILE SUM NO WAN C THEIR PAPA AGAIN.ALMIGHTY GOD HELP UR MATTER |
tolexy007:dem tell u say we wey dey lagos dey support dem |
bros say d watch go show u time nd date 4 heaven.....abi nah time wey u go dye d watch go show....mtcheeews rubbish |
bro. wat is happen to u is currently happening to me. but the easy way solve this without fueling it are; -if u are workin try to gather some cash and rent an apartment of ur own or not working re-locate to 1 of ur relatives the undastanding one or any of ur paddy wey they undastanding -if u are ready to leave. go to ur dad and mum mayb at nite b4 bed. kneel b4 them and apologise for any wrong u ve done to them after accepting ur apology.seek for their blessing and reveal ur plan to them about leaving home.BROS LEAVING HOME DOSE NOT MEAN U ARE RUNNING AWAY BUT THE BEGINNING OF UR LIFE TO BECOME A MAN.TO STAND INDEPENDENTLY. AFTER all this them go they call u for phone say them dey miss u. and after five months visit them bros them go hug u tight.try to buy gift for them oo.most especially ur mum. THE MAIN REASON Y UR MUM IS DOING DIS WAY IS BECAUSE SHE FEELS DAT AFTER TAKING CARE OF U OTHER PEOPLE ARE ENJOY WAT U HAVE INSTEAD OF HER.TRY BUYING THINGS FOR HER. TRY THIS AND U WILL SEE HOW WONDERFUL IT WILL WORK |
