Crime › Re: Where Is Evans The Kidnapper? by StandardJohn(m): 6:58am On Jul 13, 2021 |
Guyman don bribe him way comot for the con3...him dey malaysia now dey chop the money wey him make ontop kidnapping mata. |
Politics › Re: RUMORS: Nnamdi Kanu Pronounced Dead?? by StandardJohn(m): 5:38pm On Jul 11, 2021 |
Na it sure pass, because na only him death fit bring Biafra sharperly. Make FG tread with caution. |
Romance › Re: Is It The Female That Offers Sex Style Or The Male by StandardJohn(m): 5:35pm On Jul 11, 2021 |
As guyman wey sabi Wetin u want, na u suppose to dey introduce style give your olosho make she no think say u be learner. |
Romance › Re: I Just Cannot Wait To Get Rich And Start Making Quotes That Makes No Sense. by StandardJohn(m): 5:29pm On Jul 11, 2021 |
your head dey dia bro. Once u get money, even the smell of your mess go make sense. God punish poverty. |
Romance › Re: She Said "Yes" Yesterday But Demanding 60k Today. by StandardJohn(m): 5:26pm On Jul 11, 2021 |
Na u find woman so make u try advice yourself. Wer I dey, na oloshos I dey knack....I no get time to dey emotionally attach to any part time olosho wey go dey worry me with money matter. |
Politics › Re: Why Are Nigerians Worshipping Everything European by StandardJohn(m): 11:33pm On Jul 10, 2021 |
Na only persin wer never comot for this shithole dey type dis shit. Bro gather small money try comot for Naija go small con3 like liberia, u go pray make u no remember Naija again for your whole life. The truth be say our con3 don cast, na we no wan gree. |
Sports › Re: Genk Rejects N9.7bn For Paul Onuachu by StandardJohn(m): 11:27pm On Jul 10, 2021 |
Africans are underpriced in the european leagues. imagine say na one pale skin guy bin do all the wonders wey onuachu do last season, papers for hype and him price for jump fence. |
Celebrities › Re: BIA Replies Burna Boy: "Don't Be Hurt I Said I Don't Know You" by StandardJohn(m): 11:21pm On Jul 10, 2021 |
If she no know odogwu na who she go know. Make she go ask stefflon don make she go fit follow know odogwu burna |
Celebrities › Re: Lady Cries Bitterly As She Was Served Breakfast (heartbreak �) By Her Lover (vid by StandardJohn(m): 11:18pm On Jul 10, 2021 |
Truly truly her turn don reach.
Make she cry remain tears for the next girl. |
Celebrities › Re: Nollywood Star Actress, Mary Uranta Celebrates Her Birthday With Beautiful Pics by StandardJohn(m): 6:03am On Jul 07, 2021 |
my crush that year.
Happy birthday to you beautiful woman |
Christianity Etc › Re: Pastor Michael Bassey Caught With Human Skull In Cross River State (Photos) by StandardJohn(m): 5:58am On Jul 07, 2021 |
Naija police sef, which one is unlawful possession of human skull?
This greedy pastors be disgracing christianity on a daily. |
Christianity Etc › Re: Pastor Michael Bassey Caught With Human Skull In Cross River State (Photos) by StandardJohn(m): 5:58am On Jul 07, 2021 |
Naija police sef, which one is unlawful possession of human skull?
This greedy pastors be disgracing christianity on a daily. |
|
Crime › Re: Usifo Ataga: He Must Have Been Tricked To Visit Where He Was Killed – Douglas, C by StandardJohn(m): 6:00pm On Jun 28, 2021 |
He was not tricked, oga was only thinking with his third leg. |
|
Politics › Re: CCTV Footage That Exposed The Military Invasion Of Barrister Ejiofor's House by StandardJohn(m): 12:44pm On Jun 28, 2021 |
they'll deny it and call the video fake... |
Career › Re: What Will Your Occupation Be If You Had Followed Your Childhood Dreams? by StandardJohn(m): 9:37pm On May 25, 2021 |
I could've been a boxer but the yeye coach wey I bin get japa. |
Nairaland General › The Bush Meat I Caught. by StandardJohn(op): 10:40am On Mar 27, 2021 |
Good morning nairalanders, I caught this animal this morning while returning from workout. what's its name?
|
Celebrities › Re: Piers Morgan To Leave Good Morning Britain Following Meghan Markle Row by StandardJohn(m): 7:30am On Mar 10, 2021 |
PAWG: Trash just like your life |
Celebrities › Re: Piers Morgan To Leave Good Morning Britain Following Meghan Markle Row by StandardJohn(m): 8:23pm On Mar 09, 2021 |
Racism has always been in the blood of a white man. it can only be treated from the toddling years. |
Sports › Re: Kenneth Omeruo Gifts His Wife, Chioma, A Range Rover As Birthday Gift (Photos) by StandardJohn(m): 5:11pm On Mar 04, 2021 |
GOFRONT: DNA
Any Rich guy can buy his woman a Range....and any man can be called a huaband.....
But Kenneth my brother, make I no lie give you. Those kids up there no resemble you Ra ra........Walahi tallahi.
Kenneth, DNA is bae oo....... to slap u dey hungry me. shey na everything u see, u go talk |
Christianity Etc › Re: Colonial/imperialist Christianity Has Betrayed Us All! by StandardJohn(m): 7:51am On Feb 11, 2021 |
Let me put my spec on and wait for the fanatics to come
|
Politics › Re: Political Parties, Others Want All Elections Held In 1 Day by StandardJohn(m): 4:36pm On Feb 10, 2021 |
that won't stop rigging and corrupt practices |
Romance › Re: It’s ‘spiritual 419’ For My Pastor Lover To Dump Me –adamawa Lady by StandardJohn(m): 7:34am On Jan 30, 2021 |
This country is filled with comedians |
Celebrities › Re: Why Don Jazzy Must Watch It Before It's Too Late by StandardJohn(m): 7:32am On Jan 30, 2021 |
Drink water and mind your business
life is too precious to be carrying people's problems on your head. |
Romance › Re: Does This Mean She Is Cheating? by StandardJohn(m): 10:05pm On Nov 21, 2020 |
CrescentMoon: I feel like asking her what made thing wide despite refusing sex for a long time and and her thing was not like that before now. Shun that for now bro until you catch her red handed. Asking her will give her hints to be careful. |
Crime › Re: Restaurant Owner Arrested For Cooking With Mortuary Water In Akwa Ibom by StandardJohn(m): 10:01pm On Nov 21, 2020 |
Dis people be surprising us day by day She should be given the mortuary water to drink |
Celebrities › Re: Boy Hit Woman And Her Child With Car Given To Him To Wash (Photos) by StandardJohn(m): 9:57pm On Nov 21, 2020 |
Hmmm Strange happenings this days |
|
Romance › Re: Does This Mean She Is Cheating? by StandardJohn(m): 9:48pm On Nov 21, 2020 |
With this current development, I doubt if that marriage will last. You people should just settle already, we have a lot of broken people out here and we don't want any for now. |
Romance › Re: Naija Delta Avenger Threatened To Attack Aso Rock My Question; Is It Possible by StandardJohn(m): 10:33am On Nov 07, 2020 |
Na craze dey worry them. Buhari go just unleash Boko boys on them besides that, aso rock no even dey dia region. |
Crime › Re: Dog Passes On After Being Gang Raped And Stabbed by StandardJohn(m): 10:30am On Nov 07, 2020 |
Walahi, this world na funny place. I get feelings say the angel wey suppose blow the trumpet Don go on leave. Na so so bad news everyday |