Stannesi's Posts
Nairaland Forum › Stannesi's Profile › Stannesi's Posts
4 literature dats was Crap. . Crap. . . try to post dis somewhere else, not here, i bet it will soon be moved. . See hw dis girl just dey trip 4 inside bus. . . na wa ooooo. . .dats weird. . . d guy get time dey scope chick 4 bus upon dat a dark bus. . na mumu. . u sef dey trip. . thank God u did not listen. . . u shuld hav missed ur stop!! ![]() I sure say all dose times wey i dey bus . . enough girls go don trip 4 me tire. . i would neva notice. . cos i'm always think of hw to to get d hell out. . . and collectin ma f**king change. . . |
@poster Do u mean Udeme abi Uneme If its udeme, many drunkers dey here @ your service e.g., me!! lol ![]() But which one be Uneme. . girl. . . abi u be king. . u go old ooo. . . even if Gamine. . . na Uneme . . his she available. . . even if she his, she sounds like someone that is not ready 4 a real relationship as u put it. . . sorry bro. your taste too high. . . u 4 self specific height & weight. . @gamine meself na Edo. . never new people like u existed. . . . Mr. Donx wants "mini-uneme's" r u up to d task?? |
implant |
@Jisi give a kiss to d bride . . on ma behalf. . and tell d groom stannesi's say "i know where he lives, so make he no mess up ooo." Wising u them a Happy married life. (hope say all this bikini & biniki talk never enter your head. . . oooo. . no go wear biniki go dere ooo, na u know. . .u're on ur own. . cus ma hand no dey!). . . ma gift is a big blue pack. . @All Hav a nice Saturday. . . . mak d best of it. . . because tomorrow 16th Sat 2008, will never be back. . till u. . . hmmmm. . . (nevamind d rest comment. .) |
@Opoks Who dey refer to who craze reach u?? ma craze never reach Office. . . ooo, since your own don reach that level. . u be baba oo, i go come take lectures 4 your hand, ?? hw office??@Jisi - g[i]irley chick (pinklady)[/i] (Bikini cur Biniki ni) Did u see d pics?? Wetin be that shey na wetin u wear , if u look like dose chicks, maybe i would wish ma girlfriend was like u. .?? i no get girlfriend 4 now. . . . too much spending is involved. . i'm freelance. . (ma ex still tripin sha, u know women. . una like to dey form) that your description na wa ooo. . na so u be. . .?? I shock. .!! when i read wetin u post, u be real nerd. . i sure say in your sch days, u go dey drool while sleepin in class. . abi na your category be that. . re-Check that your yeye Tree!! & Drunk no dey my own tree, i waonder why i come dey drunk and no confuse ma guy (Pak) with that your Biniki love . . ![]() @Pak no mind Jisi. . . NA SOO tomboys dey behave. . hw thins Post better, ooo ![]() @Opoks, Keno, Pak, Alfaprim, Niyoo, Aniffy, infact all d guys upin here, 1st of all Hope d pics aren't offense?? Take a look @ dose hot steamin chicks, shey dey resemble d person where Jisi describe, just imagine jisi's description and tell me what u think??, let me re-quote Jisi's post on d issue of being Hot!! on red, just because i don't wear make up, or because i play soccer or because i like my baggy jeans and T-shirt or maybe because i hate to iron my clothes and that i have a big pix of Arsenal on my wall, or like to hang out with my guys, doesnt make me a tomboy. Dude!!!!I need your support on this issue, do u wish guys wish your girlfriend was like that, ![]() I will start with ma Ans to that: NEVER!!!!. . . . even if na prophesy. . d Pastor. . go hear am ![]() @Keno Correct ma u call am well na BINIKI jisi dey wear. . . instead of BIKINI, Arigatoa. . .
|
@Alfaprime but na mostly Kuwena post dey make u preach 4 us, anyhw sha, hw thins? cheers man. |
na waooo see questn. . . wat do u think good looks. . . . hot chick. . rocks. . . . . on like d ladies, havnt u head d MMMM shit, dat says "Money Make Mama Mary Mary Marry Mad Man" |
@Opoks Ma guy, which levels u don show. . ![]() omo guy no mind jisi, na too much of movie (smallvile) dey worry am, she think say i abi clark Kent. wats happin?? @Alfaprm sup? He be like say na only Kuwena dey make u talk. . sha, whats good? @Keno Keno, Keno. . . i wonder wat u're goin thru'. . . abi ur deformity change level. @Jisi Hmnmmm. . . . . . na wa ooo, dis girl, i don suffer 4 suffer hand. . . so ur'e now referring to me as a Drunk Peasant Lad. . men. . damn it. i will take ur post as sometin post positve. . . Wats in d air, its a bird, its a plane, na its "Stannesi". . . . . . . . . maybe ur'e tryin to me as ur "Clark Kent" d peasant boy . . lol, don't worry stannesi is gana save u, ok lets cut d crap b4 u go called me "Loutist" anyway na u know, (if u like go use ur biniki jump inside river, expecting Super Stan to save u, omo u go just sink - die. . . dere) U sure say na d whole guys 4 thread u dey tell say u where bikini.?? (Check ur post well) becos na only me u dey refer too, (@pak & Kuku, i can explain? dere's nottin between us ooo, she's just unto me )wetin i dey talk sef?? JISI! BINIKI!! I think say u be tomboy. why u dey were biniki instead of baggy jean. Anyhw sha, don't forget to paste ur bikin pix too ooo, i can tell it would be our favourite. @Kuwena Answer d chic oo, she wan die, where u dey sef?. abi Jisi dey harass u, ?? since una two dey Yankee, ur sue go dey effective, (guy abeg sue 4 harassment). @Pak no mind anybody, mostly dat stannesi. hw thins, ? d drunk peasant lad is outter here!! probably to get some booz, Arigatoa |
Hey, lo people, @Keno Happy "BuffDay" as u call it, hmmm, its really strange, u had to act dumb just to give yourself a buffday surprise, that is weird, hmmm, ? good idea, i guess i'll give it a try, , anyway - welcome back from d handicap world, @Pak sup?? ma guy, e be like say u sef like Jisi oooo?? anyhw no mind this nutty me, so. bro hw things, dey.?? @Jisi **YANKEE** that is cool, hw Yankee.? @Stanessii had no reactn, but i was kind of pondering . Wats "Lad" ?? Jisi, i hope u're going to share pix wit us, since u no invite us, speakin of shoppin, women and shoppin, kind of makes me scared. una too much, (maybe that could be d reason, women dey run from me) anyhw I wish your sis a Happy Yankee Weddin, (dnt like weddins anyway, borin, yawn, boring) break a leg, @Kuwena Yankee boy, u no go tell d d lady, your state? hw thins, why u no dey yan better yans again? guy u don dey suck oo? @Opoks Ma main guy, wetin dey happen, ? Aniffy where u @ sef?? i dey miss your intellectuality ooo! |
u can use any p2p prog. to download any episode u want, from any season, |
@Pak Hey bro, sup? I'm good, ooo, and i'm not writin any CFA, abi WWE Thnx 4 defense agsnst Jisi, meself wonder y she wan spoil dis innocent child na unforseen circumstances dey try me sha, but i pass dem, u know say i too much naa, anyway na long story, let me cut it short, i waz victorious as usual, d end (fin). @Niyoo Chase who?? dem fit, only if u fit chase ground, ma guy hw has life been smillin on u, ? and b4 i forget congrats on ur exams, @Alfaprime Chairman wats up? ma Work is good and personal life cool. on like u guys dat just work and pray 4 month end & earn (collectin ur pay), i found out dat i even spend more hours workin dan someone havin a steady job cos i work everyday, min, sec , men most time no sleeo, anyhw sha dats is when work is avaialble. I dont think anyone here should hate his/her job, becos if i did, trust me i would quit. @Jisi hmmmm, ![]() Thank you. We're all refreshed and challenged by your unique point of view. dis one way u dey spank me anyhw, i no understand, ooo I'm already visualizing hw i'm ganna hav a duct tape over your mouth. ![]() ![]() like tommy said "u're funny, " oh ok i seee, u're missing me , well baby, i'm sorry 4 not posting, 4 so long, lol ![]() @Keno ![]() @Kuwena hw Yankee? see ur mounth like US dollars, if u like turn ur sef to money, na u know, @Opok hey bro. hw u doin, ? @Uchetobi & Opoks una dey try. 4 ur work, on like ppl like me dat don't hav a specific income (a steady job), i kinda work freelance . d only reason i hav to move around its when ma phone rings or i get new e-mails/sms etc. honestly 'maybe' i'm kinda scared of working in a firm/organizatn where i resume and close @ a spefiic time, it seems boring and i don't get to do wat i wanna. (4 d record i'm a very good late comer although i know i would be deir best assets.) hw do u guys keep up, as-in having a chance to do wat u wanna, ![]() @Izi omo, guy ur yan sef barfle me sha, ----------------- Would hav loved to tackle on old and new posts, but no time, i'd prefer to move on, to newer ones, just wana tel u guys i neva left, still here, enjoy ooo, i'm still present!!! |
@All D thread is becomin fu**ked, is one week we still dey pag 138. that is a bad record, thank God i opened pg 139 @Opoks, Omo leave d guy. if him gat himself he come yarn better, two people ke. lo. na two mumu dey inside am , may guy "Be yourself is about the worst advice you can give to some people" so leave Kuwena alone, make him do as him, like @Kuwena. Stop that i'm sorry shit, it sounds gay. talk beter talk yan us, YAnKee, hope say u no dey imitate. one mumu whiteboy now, if so i go vex oooo. ![]() @Snoog dog. Wetin u just talk, sef. abi, u no get work, u just wan post 4 this thread, plz ensure your next post make smal sense, @tommex Me sef follow u pass. the meaning of life his beyond it, so be good to yourself now and den. Live a Godly and Good life, ![]() |
hmmmm, yes, i know it wasn't fair, i still apologized anyway, i knew i was goin to apologze, before i sent it it was kind of funny to me. sha, like most would say to me "STAN u're never seriously!!, this not a joke!!", ![]() |
@Francessby hav no idea wat u're talkin abut![]() |
@iice u dont hav to plot anytin, besides u're 63, too old 4 dat, lol I Feel u, sha.@sistawoman U sure still look cute & sexy, ![]() |
nice one NSNA, its very cool, @Gamine hmmmm, (shakes head left - right) ![]() R u sure u're actually, doin a TV portal, ![]() |
hey, ppls, wats up, @Kuwena I dey feel u oo, see hw u hype ur girlfriend anyhw, ![]() @Jisi Abeg leave d man (Kuwena), na him get mouth pass, sup girl? hw's work? ![]() @all supp ppl, wats happening??, i can't believe, dere was no single post yesterday, men dats whack, anyhw sha, wetin dey happen?? |
@manmustwac Dat ur name sef, na confirm, i bet dat na ur number one priority, so Gamine take not, man must wack b4 anytin, so feed ur dream husband wella b4 anytin, else, u see say d guy get Plans. its ur change of havin plenty servnats , lol lol hahaha ![]() |
@calyz lol, @Opoks, while readin ur crazy reply to kuwena's post, a stupid thought came to me, Imagine a deaf & dumb man dreaming, i wanna ask if any one here hav an idea, if a deaf and dumb man dreams, can he actuallty hear d sounds in his dream, (e.g like Kuwena dream when Ogonna was talkin to him, if he was a deaf & dumb, would she sign in his dream or speak) Opoks na u cause dis crazy thought to pop-out ooo, anyhw sha, :@Pak ma guy, u dey encourage man wella, thumbs up @Kuwena, Yankee boooyy, wats gOOD ppl, ?? |
lol, correct man, u get big dream, ooo, he be like say na Gamine, dream too , enjoy ur honeymoon at ur billion naira mansion, but no forget to add a "large gardens and lawns, servants evrywhere, like ten very expensive cars parked" so it will suit gamine , ooooo ![]() |
@Gamine, So wats d Nigerian Dream,, Dis is ur dream not d nigerian dream, ooo with a big house, swimming pool, large gardens and lawns, servants evrywhere |
@Opoks, confirm, i dey learn. @Pak, i'm cool as always, @Kuwena, Nice tale, na wa ooo sup ppl? |
@Aniffy hw far? correct man, d master himself don speak @Kuwena u sure say u sabe Moses, well, go read am again, oooo, Moses try him best but him no lead anybody go drink milk and lick honey. Abeg no go yan your Cubs about your Catparian plans. oooo, hw tins, now, always enjoy your company, still be lazy not to leave iight, @Opoks, Kewena & Jisi No mind that yeye boy "SEUN" whey just dey play up and down wit topics. movin it here and here, Wats up people? |
@Uspry1 Oouch.! dat hurts, i think ma ass is red, @Gamine "SomeTV, " R u serious dats a page, weird, u just join some few pics wit Photoshop or somtin & u call it a page, strange ![]() anyway thumbs up, keep working hard. |
@Gamine, Dont mind the creature.ha. Omo u get bad mouth, your boyfriend go weak for you ooo maybe he guy was referin to a line in d lauchin post "Dont Want a Woman With Children" sometin like that or maybe he misread, haba, |
ha hau forgot d most important one "BABA IJEBU" ![]() |
@Gam*ie so wat kinda Guy is dat ![]() @StillWater & Gamine dis girls una well so, ![]() |
Good point pak, Aniffy drop Sometin, ? |
hmmm, ?? Hey, waz just kiddin, i know all that, u don't hav to spank me. oOOouch! You forget to mention Adobe AIR ![]() |

If its udeme, many drunkers dey here @ your service e.g., me!! lol 

