StephenGee12's Posts
Nairaland Forum › StephenGee12's Profile › StephenGee12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 18 pages)
EvaJael:If u like fire catapault of envy abi hadampson and boffinjay how dem dey sing am. No worry I no go give u entrance. Kimberlywest I wan enter story as the fine rich boy wey o toast victoria....abi wetin u think. |
KingWale99:abeg help me tell her oo |
dammyd46:You are very right my brother so I can only play one play. Which is d play dat I use to play wen I want to play the play I want to play |
KingWale99:Abeg help me |
KimberlyWest:Better go and update I still dey wait for u for dat room. Boffinjay beta tell her to cooperate |
dammyd46:Thou shall not covert ur brothers concubinesor properties ![]() |
dammyd46:No try am I dey wait make she fast finish ooo |
Candy dear pls don't quit I apologise for being a ghost reader am very sorry. Hadampson, queenitee. Boffinjay. Come and help me cheer candy |
EvaJael:I understand wella ![]() Hadampson do the press up wella ooo ![]() |
boffinjay:no worry tell her make she co-operate ![]() Wella |
boffinjay:No too kill d gal ooo. I no fit carry dead body oo Kimberlywest oya do quick na make we do wetin we wan do. Hadampson were d one I talk say make u send come. So I go use dat one as desert wen am done with the main course ![]() |
EvaJael:Before nko wu I go belive na hadampson na ![]() Wait dat thing u uploaded is update abi. My friend u must be joking beta sama me beta update |
Hadampson:Hadampson I dey suspect u and evajael press up. Anyways make I mind my own business |
KingWale99:Go and meet another person don't come and disturb me and kimberlywest or else hadampson will deal with you. Someone pls give this guy kilishi and popcorn |
mhizgap:Mhizgap who call u. Aproko . How u even cros bordeer sef.Oya go back. Hadampson wetin u and evajael do. Collect the bribe ooo. |
boffinjay:i carry am enter ni oo. if u see fight wey i fight with bouncer it no funny. |
KimberlyWest:Is dat all. Lemme call my CFO wisolzy |
KimberlyWest:Dat type of bed dat wen u lie down on it it will sink u and it is very soft. It wud make sense wen we want to do dat kini na |
Nnenna is back oooooo. Welcome my dear. Hope d journey is nt stressful. Since we are done with part two let's go ti part one back. And see how lori and rob will fit na. Abi queenitee no be true I talk. |
KimberlyWest: U mean it. Dat door to dat room dat has water bed. Kingwale99 follow d other door oo no go follow my door. Baby am waiting |
boffinjay:My fellow pammy drinker no mind dem I carry pammy and kilishi come jare. Abeg space dey make I siddon I don tire if u see the kain drive wey I drive ehn just to reach here in under one hour 16minutes lastma still dey pursue my smoke. So hadampson na me go be usher abi u dis small boy. Issoryt lemme just catch u. I and my fellow boffinjay will usher the ladies only I repeat the ladies only into the presidential suite with a king sized bed dat can contain 19 people ![]() So from kimberlywest to kimkardashian to jane1234f and otjers just obey wen boffinjay directs you me I wud be inside. Please terms and conditions apply.Where valet dey come and park my [color=#000000][/color]GOLD PLATED GEEBOURGHINI 2850. The tire don chop finish it no easy. Fast and furious no run reach me.[color=#000000][/color] Valet valet vaet where u dey sef. I haff drop $1000 on the dash board manage it. Kimberlywest come and show ur vvVvvvippp the road to his space. Hadampson abeg help me find one fair gal u knw as I like dem na. Sharp boy ![]() |
Hadampson:Oya give am orijin make I call wisolzy make he come deliver |
Hadampson:Who be elliot |
EvaJael:U do birthday u no do wu e epp. My own be say make u sha update and I no forgive u ooo. Happy birthday in the next 8hrs dear.wllnp and may u find ur NIEL oooo ![]() Sent u a friend request on fb. Send ur pics so I can pray for u |
it eould be selfish of me to just read and nt comment. lemme call my pple to come.... cc hadampson, wisolzy, ikombe, princeofprince, tgold1, nnenna, chumzpinky, alamiendagsh, royh, d9ty7, jane1234f, chipapii(u shud try and write cos dats ur aspect). meneski nice thread u opened here. wud have joined but am nt awriter am a viewer ![]() Apollux so dis is why u have nt updated ba Issoryt, issokay just lemme nt see 5 lenghty updates for both of ur thread. Evajael u no fitwrite for here oo ![]() Anyways sha just drod hidden diamonds update steady. To those saying thrash abt apollux and the thread make una go pack shit Less I forget foxyflow. Therock555 STILL I FOLLOW |
Jane1234f:Hadampson go and deliver it right now |
rachealfst:shifts so she can come to the vvip seat. wisolzy ikombe hadampson. where are these boys. oya come and serve my visitor |
Theblessed man I caught u ooo. Oya come and update otherwise ur 8inches rod would nt be enough to save u ![]() |

