StephenGee12's Posts
Nairaland Forum › StephenGee12's Profile › StephenGee12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
ikombe:Ikombe aw market abeg con supply me gala na ![]() |
wizsolzy:I reject it by fire by thunder. See kiss wey carry ebola. Chai nnnena no mind am ooo. Thanks for the dedication dear |
wizsolzy:It don tey wey I drink goldspot. Abeg pass on crsa |
wizsolzy:Na only one person I call o. I no call we. So carry ur we make u dey go. No come short person palmy for here. Abi una carry any drink come ni ![]() |
Hadampson:i never see dagash but i dey come make i drag my palmy and kilishi con join u. abeg help me tell bouncer make i pass |
i no wan talk but i gats talk. nnenna u are giving us a wonderful piece of story here. its just too amazing to be reading a story abt aw the blacks were treated by the whites in the early days of modern civilisation. keep it up dear. lemmem call my people sef: hadampson, wizsolzy, johnsonown1, alamiendagash, ikombe, princeofprince, surestg, theblessedman, rachealfst, chumzypinky, smartestpopqueen, gtin, aminzy, bibi294, bibijay123, chipapi, musampa73, queenite, herosakin77, supernet4, johnsonfa44, kinwayne, safarigirl, ishilove u are all invited to the high table as we digest this wonderful masterpiece by nnena with palmy ![]() Troublemakers u knw ur sef ooo |
SurestG:Thanks for the mention dear. No worry we dey ur back. Ride on. Una don help me sight hadampson and alamiendagash. Ikombe I sight u ow sunday go be na. Na the writer mention me ooo make una no dey talk say I do 'mo gbo mo ya' ![]() |
Hadampson:Thanks for the mention. Abeg make I check wether palmy and dat kilishi still remain. No let anybody take my seat ooo. Following like I cannot follow. Cc: nnenna, rachealfst, musampa73, herosakin77, princeofprince, chipapi, wizsolzy. Dats all for now. |
TheBlessedMAN:Maybe u shud give her 100 tunder and 50 lightening dat way the money go equal ![]() Alamiendagash bro I sight u. No mind rachelfst she dey dedicate she no even remember us*in helen paul voice* it is not fair oooo |
TheBlessedMAN:Dat moment wen u ave finally caught the cause if your problem and u are thinking of wat to do ![]() ![]() TheblessedMAN wait sef how many hat u get sef. Cos as u dey doff I no wan understand and one more thing dis one wey mod just dey ban u like say tomorrow no dey I dey suspect u ooo ![]() |
Hadampson:Dis got me cracking here. Omo hadampson ur bomb bad pass d one wey happen for hiroshima. Na God save me. Opelope guiding oti fe sha mi |
Aminzy:Na after flight don dey untop air na hin u wan con enter. Na now I believe say wizard dey oooo ![]() Rachealfst welldone ooo. Abeg no vex na help I wan collect. Shey u knw any body wey fir borrow #1million with one house for lekki make I just dey manage am first ![]() I no sleep because of update |
Thank God everybody is here. From hadampson, chumzypinky, to theblessedman. I ave given him goft he say he no want wetin concern me I don dash another person oooo |
Chumzypinky:Chumzy mama laye recession na wen u wan con kill ikombe. My main man no mind dem ooo. My own gift is dat by this time next 4 years u wud be a father of many babies. U can see dat I did not want twins for u so u wud recognizd ur children ![]() |
ikombe:u mean am. oya where d address na make we burst enter dere. hope say na dat #100 mega gala cos dat wom go make sense. ikombe happy bornday to you in advance. |
TheBlessedMAN:This bot wey just dey ban person like say tomorrow no dey. See eh by the powere invested in me by me I support ur thunder... As I cook dat egg ehn na hin my gf no fit with me again ooo. So make una hellep me thank mummy chumpzypinky for this thing wey she do me oooo. |
TheBlessedMAN:Sir got a tactical team of 3 consisting of 50 men each. How do you want us to storm the place. Shango style or daroussmart style... ![]() Abeg help us lift the ban oo. P.s: because I dey beg no mean say I wan chop ban ooo... ![]() |
PatriotTemidayo:Girls and their drama na wa ooo. Imagine perso come visit u for usa more than once. And still yet he no complain say u neva finish wetin u won do ni. And all becos of there is no gold in the boxes dey brought u are now complaining. See its just ur parents way of telling u to stay abroad and marry a white man dat has money so dat u can be a bonafide member. I pity u sha cos if dat guy goes I am willing to bet that u wud nt find anyone like him. Use ur number six. Je ki ori e pe. Just my one kobo advice. |
Bibi294:enter thread and sights my favourite character *in my voice* singin won fe pami, oluwa wa. so bibi ur eye don clear abi. u won kill gori u no see am kill... ![]() Gori is back. The shadow is back. G-boy is back. #TeAMSHADOW all the way |
Hadampson:Na so u go dey make mouth. If gbege shele now u go don run reach ur village... ![]() |
TheBlessedMAN:The rate at which den dey ban u. It be like say u go phuck their babe oooo. I no even trust you sef...m ![]() |
damosky12:Den wat are u insinuating then because everything u ave said point toplagiarism |
damosky12:guy it don do na shey na only you waka come. wetin concern stiry concern picture abeg. ema gbami ke. if u no like am unfollow asap or hold ur peace....hadampson, musampa73 and alamiendagash u know see our op and thread see trouble.. |
Hadampson:No the story is fakeically her work...... ![]() The rate at which some pple ask questions dat are stupid is alarming.... Guy abeg no mind am he dey find attention ni. I no write anything b4 I receive ban.. Onelove... Bibi since u don kill gori. Where d update we go use mourn am na |
do4luv14:U go dey expeect say the next chapter go clarify you. But my broda na lie na to disorient u it dey come do ooo.... ![]() |
Bibi294:If na play stop am ooo. Actor no dey die for film especially wen boss still dey alive |
Bibi294:No mind am he dey attention na why. So wen gori go show face sef for the story. |
damosky12:It is at this point that I wud have to step in. Wat do u mean by plagiarism. See excuse me. Enough is enough with all these things u ave been typing. If it is plagiarised den u can go and tell the real writer. But wat I don't get is u telling us and trying to bad mouth this thread and its writer. Please I am begging u to apologise to the op and stop all this nonsense. Do not bad mouth the op again. One love.... ![]() Abi I do bad @hadampson, alamiendagash ![]() |
AlamienDagash:*checks fone and sees message* I dey come infact I don arrive. Hadampson abeg I dey dat ur side no let aNy body sit down ooo. Oya ikombe01 wetin u dey wait for. Go do dat thing wey only u fit do(u know wetin I dey talk na). Where d drinks and snacks make we dey enjoy as anty rachelfst dey carry us enjoy. Nobody shud derail thread or else wat happened in the year 2000will happen again....*alamiendagash were u dey gan self... ![]() |
TheBlessedMAN:mr op abi wat do they call u. i am inspector gee from spf u are wanted in or station for abusing we late comers. and d only remedy is a long,sweet update dat after reading it my eyes would need agbo jedi ![]() Shey u no knw say we bers get prestige na den market dey high wella cos dey gats recognise boss |
Hadampson:gori cannot die. it is just based on bibi logistics. #team g-boy #gori must show face cor next chapter. #pop never finish #where is the op |
Hadampson:Eya abajo. Pele ku inawo. Welcome back |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)


