StephenGee12's Posts
Nairaland Forum › StephenGee12's Profile › StephenGee12's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 18 pages)
I wan bust shey make I bust ![]() Oya I don vex I wan bust ![]() BUSTED CITIZENS: smartestpopqueen(welcome back ma), hadampson (were u go since), geebril, theblessedman (op were breakfast na i dey h) , shugasofttouch, princessadealo, chinwe18.U knw d drill. Drop something or I drop u ![]() |
Chumzypinky:E be like say u want make ur husband run comot be dat ooo ![]() |
TheBlessedMAN: ![]() Shango save u if not. I for(don't let me talk) . But it too short na. So...... |
TheBlessedMAN:So TBM na wetin u dey do for here be dat wey no allow u update for ur own thread abi. Oya *brings out a twenty mouth koboko with length 100 feets* go and post a very scrupulous and tantalizing update.Una wicked for here so story like dis dey una con dey make person dey refresh like say tomorrow no dey. PamelB wehdone dis story is fantastically, stupendically, intrestically, tantalically, wonderfull. In one sentence it is da bomb. Shud we be expecting update like right now ![]() |
cyber5:So u no know say na orunmila born shango Na shango con born person wey con born the person wey con born the person wey con born the person wey con born the person wey con born the person wey con born the person wey con born the person wey born the person wey con born the person wey con born the person wey born DAROUSSMART aka TBM. I knw say u no fit understand even as I summarise am reach for u. So u don see say u wan incur ANCESTRAL WRATH OF LIGHTENING...... [/color][color=#990000] ![]() |
Tgold1:. Since u came forward to give urself up to the SPF. Ur punishment would be that u are to comment every 5minutes for the next one month ![]() Ordely:court!!!!arise. |
TBM see ur life. When I was telling u to use juve defensive tatics to supplement ur real madrid attacking tactics u think say I won do u wicked. Now let's see how shango wan take help u carry trophy as den don comot u with style....happy first sunday everyone. |
Damibiz:which type of sh**t. is it bedsh**t,sh**t of paper, sh**t itself so i can knw how to give announcement to royh neighbours ![]() |
ROYH:u don forget say na me teach u wen u dey skul. no matter student no fit know book pass him teacher. Abi shey na me wey be say I get professorship for dropping and ghostbusting ![]() |
ROYH:U cannot frop me cos befor e u can drop me I wud have drop u. So therefore I am undroppable ![]() |
Damibiz:Haa damibiz so u have been playing away for two straight days. Now dat u are now home u wud nw be begging me to use robb to rub ur back abi [/color][color=#550000] |
gtin:C ya mouth like con update. Go born twins first make u c how e dey be for body. Iya ibeji how is taiye and kehinde, hope they are sucking and disturbing well well, but I dey vex for u oo. Y u knw use stephen and stephanie its not fair ooo ![]() |
gosaking, uninem02, cchine, adeayaade, vicky192, softy. Drop something or I drop u. TBM anything for the boYs[color=][/color] ![]() |
royh, theblessedman,ehins22, adeaadyade, stainless40, damibiz,oyin223, freezyflex, damilolaq99, gtin, holarworship and 20 guests. Oya drop something for op or I drop u ![]() |
cyber5:dis guy no know say oyinbo no dey cross border anyhow. abi shey u wan know the history of how shango take come. if u wan knw hola me |
Busted citizens: Aydolar, 369x, toyin223, adeaayade, gtin, leidypatt, missmore, smizel, littletemmy and 11 guests oya drop something or I drop u |
holarworship, celeboe, one Teslim, wizsolzy, deegeorge and our special citzen wey i catch for for that place wey he no suppose dey theblessedman oya drop something or I drop u |
Busted citizen:leidypatt, officialphilz(m), bigla,adem30, toyin223, 369x, kenecaleb, remisola, seansage, olojuede01 and 9 guest. Oya drop something or I drop u right now |
ROYH:So u get mind bust the person wey dey bust person. I reserve my comment |
Hadampson:Everybody was viewing and nobody wanted to comment and I was now telling them but they did not and there was ntin dat I could do back den ![]() |
Kamelot77, ROYH, 369x, 01alpha, deegeorge and ww guest oya drop something or I drop u. Oga mi ROYH twale baba anything for the boys ![]() |
cyber5:Foreigner no get say for my juridistion. So oga me inspector general u only need to collect order from the GRAND COMMANDER OF YANSHING AND LIGHTNING SHANGOITIC CONFEDERATION(GCOYALSC) and I wud take action. Infact I am calling it operation cyber5 must chop lighteninng |
cyber5:for ur mind u dey give threat.I am only an inspector so u wud have to talk to the IG@princeofprince but if oga me gives me go ahead to handle u the way"SHANGOPOLICEFORCE(SPF)L handles terrorist...ehn u go I reserve my comment. |
Soulomon619 drop something before I drop u |
I don already know how I go toast dat my new neighbour wey just come. TheBlessedMAN hope say u knw say na juve dey hold ground now. So u had beta use juve defensive tactics to stop the girl from using liverpool style of scorin go take ur cash |
Steve888, OLuWASOGOABIOLA, biodun95,coldsweat, retake89, davidhero. Drop something or I drop u |
BUSTEDCITIZENS: cyber5(m), samson712, steve88, OLUWASOGOABIOLA and 9 guest Drop something or I drop you ![]() |
Hadampson:I.G inspector GEE reporting for duty sir. Coming with the list of busted citizens. *in a wicked chuckle*just pray I don't bust u..or else wat happened in the year 1900 will repeat itself |
Hadampson:We no get tarmac for here o. Anyways I go send benin witch con transport u from the plane come here |
Thanks for the mention dear and apology acceptd cos we all know all ur updates are regular and lengthy. So for u nt to update den u ave a reason. |
AlamienDagash:Come over na. I dey wait for u. *shifts so he can sit* ![]() |
Bibi please send ur link to that facebook page and also let them know that u are actually the rightful owner of the story. My boys are working on it already cos I have already given him\her a 7days ultimatum. Alamiendagash I sight u stands up from vip seat and waves. Palmy dey here ooo with confam kilishi ![]() Queenite come and join me ![]() |
