STORM2's Posts
Nairaland Forum › STORM2's Profile › STORM2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 52 pages)
Na wa o....hahahaha see dumping...so all of y'all abandoned me inside this houz? No p I'm going to chow rice #dramatic exit# |
Everybody has gone ![]() |
Lamuel7: To kill who? planetuzor: Get some chill pills ladyChill wetin?? ![]() I wan go shoot all dem ASUU, ssanu, nasu, fg peeps...na just their bom bom I wan shoot oh...no be kill abeg I can't fit ![]() |
Okay! I know what I'm going to do....*looking for double barrel* |
UNIBEN PASTE AM NAH!!!!!!! |
[quote author=Jenni_angel]Eh....hen! See dis children ooo, chai!! Dem don spoil finish, who spoil una lyk dis? Make i first catch dat person. At first una cum just dey change condom name to differents tinz, condis, condat. As if dat was nt enuf, u nw knw dat north and south pole attract. Inshort house arrest 4 1wk. As 4 u plantain, wer did u get dat pic 4rm? 4rm a friend ryt? U are grounded 4 2wks. OMG!! Can u imagine litu kids in my house knws tinzs dat i dnt knw, and av seen tinz dat i av nt even seen?. Ur sunday school teacher must hear dis. #adjust glasses n walk away#[/quote]Hahahahah! If u report I'll deny oh |
Hahahahaha@plantain abeg leave us alone |
planetuzor: See badt girl.. And u look so innocent than u speak oo.. Kai... I knw some badt girls!Hehehehehehehehe |
Lamuel7: O yes! Good morning house.. I can see that while I was busy travelling round the world last night in my sleep with my babe, you guys were awake expecting UNIBEN to release the result.. Hmmm, wait o, make I ask, dem dey go work for night? Abi na d spiritual one una be dey wait make dem release? Make una no let me begin dey suspect una unto craft tins ooo... Anyway, SSANU and NASU don go on strike, so xpect notin for now except from JAMB and UNIBEN I.T staff if (if oooo) dem no join dem for d strike but I stil biliv somtin go happen 2moro (friday).. As for the performance, make una no worry, all of una pass. Just believe so and it shall be so cos I said so in the name of JESUS who said so long time ago..Mtcheew...I have decided I must sleep well this night joo..see long jump wey I give myself chai! |
omodave: wow this is the third day of the month just 16 days to my birthday and i need this admission to celebratr by God graceStart celebrating cos u must get it |
Handzome4u: Akpos Question!!!Ah this wan simple na...give me con...ditioner and shampoo sef ![]() |
omodave: @Storm hope u werent are awake all through the nite waiting for the result, cuz those people never even mark amDey still fit paste am tonight na..... |
@Omodave, I got tired and slept oh...so dissappointed mtcheeew. Goodmorning folks #hugs# |
danevans19: It is 80*1.25. We will all b admittedAmen bro... Yeah I know he corrected it later...lol |
[quote author=Jenni_angel]heheheooo, see u, u ar d chairlady nd i am nt disputing dat fact, bt dnt u knw a leader should lead by serving his folowers? Nor let me demote u oo[/quote]#arms crossed in defiance#....ehen I'm going to sleep na....#twisting to bedroom# But uniben dey craze sha #closing door# |
[quote author=Jenni_angel]Oya storm go slp, time 4 meeting go soon reach, u 4get say na u dey arrange chairs? I nr go wake u oo, i go just leave u go[/quote]Hahahahaha! Chai I don suffer. Jenni if there's a meeting I must be chair lady na pls! How I go dey arrange chairs? Kai |
[quote author=Jenni_angel]hahaha, pursue her well[/quote]Hahahaha kai! See attack of the lips oh!! UNIBEN PASTE THE THING NAH Kai....so na till further notice? Oohhhmmm |
![]() |
Handzome4u: don't worry dey will soon paste it, just sleep wit one eye open..Hmmmmmm I just checked again....nothing |
omodave: uniben don........uniben don dey mad! ![]() |
[quote author=Jenni_angel]Amen o, bt na storm2 u take write exam?[/quote]Hehehehe But I'm not happy cos dem neva paste am haba why na |
Kai! Still no result....I've been checking...why na ![]() |
omodave: u hv added ur own FRESH METHOD hahahahahahahhaha abeg oooHahahahaha! Bye bye abeg |
I dey commot oh...make I go calm my nerves incase uniben decides not to release my smashing (by faith) tonight...bye bye for a while oh...#kisses# |
omodave: nothing wan admission nor go cause lolLol |
Kai...how I just wish that at 11pm I'll just see my result...storm2 90%.....*dancing in faith* |
Lamuel7: Broda, d match dey tire me.. I just pray make we win oooHahahahahaha! Sorry bro... |
[quote author=Jenni_angel]bros abeg nr vex oo, wetin 1.25 con find inside? How e take reach there? Wat is d correlation?[/quote]Hahahaha Jenni he knows what he's saying...na the same thing wey u talk but na fresh method...he's correct no worry...lol |
HumbleServant: Everyone shud try to check his or her result to-night. By tomorrow morning, there shall be too many testimony in dis tred, in Jesus name.I claim it oh!!!! Amen!!! |
HumbleServant: My doctor, am sorry, is ur score times 1.25 eg 80 * 1.25=100Ah!!!! Lol....I see okay..... Okay I understand....its still the same with...ur score/80 * 100.... Like 60/80 *100 =75 60*1.25 =75 Brothers and sisters!!! I am anxious oh!!!! See as just dey calculate!!! UNIBEN RELEASE RESULT EH |
graceucthei: Ten or less I heardI pray that number increases this year oh |
Haba 101 already!!! Jenni!!!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 52 pages)


