Streak's Posts
Nairaland Forum › Streak's Profile › Streak's Posts
1 (of 1 pages)
@chinda i guess u dont seem to understand the mindset of the nigerian gals now, to them its all about the money. i mean y would a lady feel bad that her guy proposed to her without kneeling?? i mean if she truely loves him as she claims, then kneeling should not be a problem, what she should be concerned about is their life together. guys go get the moonneeyy men and u'll see them kneeling before u asking for your hand in marriage(directly or indirectly) @hr hotnss for your mind , if truely u deserve tobe treated like a queen ,,the get your mind straight and forget all these kneelingohh na we men be the slaves abi, nonsense ![]() |
com oo HR coldness abi wetin be ur name sef, make u take ur time oooo, if ur temper dey rise too much,make e no rise for me oo. ![]() guys say them no kneel,me i feel am say we no suppose kneel,,u come dey tassi me, na gals like u dey always like to dey clinch men, for ur mind now u don hard, shuuu na pple like u dey even kneel make them marry u, thank ur stars say i be nice guy. |
@ibkaye see, u dont understand that we gat nothing to loose not marrying while u gals have gat a whole lot to, by simply asking 4 ur hand in marriage, the guy has done the greatest thing on earth, FAVOUR, afterall, whats the mind set of all gals?? no be to end am up for man house?? shuuuu |
wait wait wait, wetin dey worry all these gals abi women self ![]() this is becoming too much,, ahh! if them no take time we guys go talk say we no marry again, have they forgotten that the ratio of men to women is 30:70 ![]() in this time and generation,its even the women that goes down on their kneels and propose to us ![]() guys wetin una feel?? ![]() |
getafe f**k up, y be say na for that kin time dey come let that lin equalizer happen, that match pain me , |
some pple just wan do wetin others dey do shaaaa, they just want to be noticed shaaaa see as u waste ur time finish, and i sure say na cafe dis person go post this stuff, chai, |
this guy don kolo oooo which kin pple dey this place self, this guy get luck say i no be seun,i swear wetin i for do this guy ehhhh. stupid post. |
my dear, u shouldnt havent broken up so quickly, at least u could have seen if u could convert him to ur own belief.but hey, if u really like him, u call himback |
if u can do this with ur step brother, then u can as well do it with ur cousin,nephew, and so on, THIS GIRL DON KOLO OOOO, u better run comot 4 that house abeg. na him be the only guy wey dey this world shuuu. |
but wait oooo, if drogba age na 26( abi 27), then wetin this "[b]WOMAN[b]" age go come be, abi she self wan begin claim football age , this kian tin don tire me self, she fit go dey claim 16 ooohh, abi wetin una feel ![]() make una rub minds with me. and i hear say their pikin age na 5yrs |
oh boy!! i been tink say i get big head, but Chai !! i see am i get hope kai my head small abeeggggg ![]() |
@chinda,felore love rules, ![]() |
@chinda thats what im talking abt , love rules !!! letts give it up to felore and 9ja boy, |
@felore please thats quite dangerous, if the guy has the guts to lift a hand on u, then he could get that knife 4rm u and believe u me, the guy fit cut ur *cough* please dont use that medium, @9ja. guy, u sef take am easy, u fit kill person ooo |
love is unconditional,patient, ready to accept anything, ![]() |
@felore ahhh, thats too dangerous, @9ja boy u sef, u too like fight, dont u knw there is something they call love? |
@ibkaye, my dear what can i say? its simply annoying hearing abt such let-alone seeing it, |
larekey , abeg take am easy with the guy now,see as u blast am !!, he was only trying to contribute to the topic, anyways, i saw a man beat up his wife couple of days ago but not too sure of the reason y, but i still feel it aint supposed to be so, for no reason whatsoever should a man lift his hands on his wife. |
soak ur face in raw liqufied aloe vera but not for too long, for 7 days before u sleep at nite, or just dab it on. |
No, come to think of it,why do some men beat up their wives?? i feel its a sign of irresponsibility and any man engaged in such should be ashamed of himself. please, lets just be frank and candid with our replies, |
sources have it that tuface has planned a secret marriage to the girl that had his first baby, He planns to have the secret court wedding in Accra, Ghana as the nigerian paparrazzi are tightly on him,following him step-and-shadow. one of the son's of MAMODU disclosed this , we hope to give him a standing ovation at the end of his highly rated Bachelorship. |
for those who are no longer interested in their various clubs due to dissapointments or whatever,, BRATISLAVIA FC form is out!! , u can be a true fan, and i heard they even pay their fans, $71 for any match they win, hurrry !! go grab ur form now, !!!!! no dissapointments, (beleieve me) ![]() |
1 (of 1 pages)


