Streetdisciple's Posts
Nairaland Forum › Streetdisciple's Profile › Streetdisciple's Posts
Moooooral High!!! |
So far we din bring any illegal material into d hall we just communicating non verbally, codedly not disturbing any one, abeg invigilator mind ur bizwax,.... #TeamWork |
This algeria keeper na monkey ![]() |
make dem play monkey post na ![]() |
Ogbeche77: like?Good tactics, knows how to read d game |
JNdupu: I challenge you to say Berti Vogt's name without spitting.Well, we din go for a good one, |
See wetin oyinbo coach fit do ![]() |
![]() |
So na burki go come win afcon 2013 ![]() |
Super eagles abeg if una go allow dem score better allow dem now o, i no want any 94th min equalizer o |
Gooooooooaaaal goali goail goali nigeeeeeeeeeriiaaaaaaaaaa |
DSTV she yaff off d signal o |
Musa overrated |
vanstanzy: [s]"Cut ur coat according to ur size",[/s] best answers ur question.cut ur coat according to ur material |
onatisi: goog player =post edited |
I gave evry tn to Even if i dey mad sef i no go fit do dat kind tin |
atutupuyoyo ![]() |
RUBBISH In as much as i don't like chelsea for †ђc̷ fact dat dey won d CL i tink two of their players shld be in that list, petr cech and maybe terry or some one else Then bayern munich shld av a player der too So here is mine Petr cech Alves Kompany Terry Lahm Xavi Pirlo Iniesta Ronaldo RVP Messi |
When we were kids, we knew players like : Beckham, Ronaldinho, Zidane, Henry, Kaka, Del Piero, Maldini, Sheva, Nedved, Cafu, Riquelme, Vieira, Cannavaro, Inzaghi, Ronaldo Fenomeno, Zanetti, Giggs, Gerrard, van nistelroy,roberto carlos, bebeto, rivaldo, batistuta, mustafa hadji............ etc and we used to mention them n wear their jersey when we played football in the streets. Nowadays kids only know Messi & C.Ronaldo like nobody else exists Both guys are better than the rest no doubt but the gap btwn them and d rest good players is just too much all thanks to fifa and the media.... ![]() |
All of una wey wan fyt back make una no go end up like dis guy o
|
Y is nigeria playing like chelsea na ![]() |
This pipo wicked o dem no dey even allow us touch d ball sef ![]() |
Op u are confused o, ders a difference btwn ripe n over ripe plus e get one 4 inside sef wey don pass over ripe she don rotten ![]() |
![]() |
Story story One mad man in my area can do better, and he only needs 20 bucks to buy one shot |
*sing with me* EPL bye bye,bye bye, bye bye. EPL bye bye ding dong ding...... ![]()
|
Like someone already said its initial guilt, u'll get pass it, don't worry jes go 4 a test, BTW if u dnt cheat now when do u intend to ![]() Jes make sure u always condomize ur tool n u'll be fine |
Wen we say na by luck una tk win champions league, una say na lie Shebi una see am now Champions league: knocked out from grp stage Super cup: falcao disgrace una father Now d south americans are d world champions no tanks to d excuse for a club dat represented europe ![]() |
Anoda tym like dat we dey show oursef 4 street with banger, on to hu get mind pass. That 3 blast guys dey hold am 4 hand, hold d 1st 2 blast den troway d 3rd. na so one bros come dey form don jazzy 4 us d bros dey put dt 3 blast 4 mouth 4 d 1st 2 blast den trow am away, na so one of my guy say im sef fit do am. Na so d munkite go mistakenly lyt 2 blast tinkn say na 3 blast... Omo na der my guy watch nyt end o, xmas sef d guy no do, d nxt day evening na im we see my guy omo come n see lips na, e fat like 50 naira kpomo.... From dt day na im we rebrand my guy name to philip |
Omo banger, no be small tin o in those day 4 warri we dey finish work on watch nyt na....... We dey leave 4 on small estate dat tym one watch nyt we jes dey do war with banger na so one guy go trow d tin pass one woman window enter her kitchen to worsen matters d tin come fall inside d xmas stew wey d woman bn dey fry scatter d woman stew na so she provoke come outside by dt tym all man don discharge o she no see anybody catch na im she comot cloth begin swear 4 us o..... Wetin concern us if u like comot pata join d swear no go work |





