Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingAfter one idiot here on nairaland that doesn't know how to urinate properly will come and be telling me to loan my heart out to a woman all in the name of love, I resemble loan app abi Nonsense and ingredient |
Wotoporiously speakingMake I no talk wetin dey my mind, today has been a busy day ![]() |
Classickj:Wotoporiously speakingIn what aspect? Mind you this canelo v Messi |
Wotoporiously speakingLet me sit here and watch this Nollywood drama that's about to unfold ![]() This is the part that gives me chills ![]() |
Wotoporiously speakingI like them young and old, infact older women seem to be more attracted to me than younger ones, I love to fire in all cylinders, gun's blazing ![]() Older and mature women are sweet in bed Op, just make sure you drill them long and hard no fall hands o I'm routing for you |
VeryWickedGoat:Wotoporiously speakingHahaha this manchi sef ![]() |
udofia234:Wotoporiously speakingYou suppose know wetin time dey talk na ![]() |
tarantino1:Wotoporiously speakingLol and how much is Messi's networth? Don't answer that ![]() Now who's pose to respect who? Don't answer that too ![]() |
udofia234:Wotoporiously speakingHahaha comrade and they end up playing their self, he dey like you no Sabi who you dey follow talk sef I no dey give a woman more than what she deserves abi na your lust for breast and yansh dey blind you from seeing the truth. Only when you allowed yourself to be played that's when you get played my nigga, if only some men go dey activate their brain cells they won't be getting played by bitches/leeches claiming love upandan. My spiritual lewu lewu no dey ever fail me, no be today I begin dey play this game my man infact we don tire sef |
Wotoporiously SpeakingIf I be priest I go train my nuns on hand to hand combat, weapon specialty, sword mastery, cross magic and Kung Fu, I go substitute the white for black on black rope. We've to protect the church from all forms of evil ![]() As for the bishop I have nothing to say except he should enjoy life ![]() |
OhBritannia:Wotoporiously speakingLeave am, he think say na only to go gym go work out come dey feel fly like vulture wey wan chop dead body, those Nigga's wey dey guide top personalities no be small men o, most na ex-military, trained war assassins etc If that canelo goes even an inch close to where Messi is chilling, them go put am for him body wotowoto, no questions asked, las las it will be tagged as self defense ![]() By that time the idiot go don die throw way ![]() He just dey like one idiot or drunkard to wake up one morning and decide say he wan go kill president of north Korea or Russia them go use him dead body as art for museum make travellers come dey look as part of tourism |
Joebayo217:Wotoporiously speakingNaxo na, look into the life of most athletes, especially the ones who don't have cash out much or have a backup plan after their various careers, they end up venturing into illegal hustle/crime or go extremely broke, so I no go dey surprise say this one go follow, being a Mexican, he fit be say him been don high sef before him post that shit.... ![]() Drugs na their surname |
Wotoporiously speakingBetweenn Africa and the western world I no Sabi where rapture is go first take place, I'm still forecasting |
udofia234:Wotoporiously speakingWhich kind of ladies are those? |
Wotoporiously speakingEmpty threats like say you go even see Messi, the idiot just dey cry online cuz the heartbreak was massive ![]() Mumu canelo, he better Concentrate on selling coke if he wants to eat |
Wotoporiously speakingSouth Korea go impregnate Ghana today ![]() |
Wotoporiously speakingOmo nairaland sweet today o ![]() |
Wotoporiously speakingOp, give me that microphone now ![]() |
Wotoporiously speakingThank God for me I know what I want, I don't play games at all and I don't follow trend, you try to play games with me, you end up playing with yourself, I no send your papa. I stick to my root As for the game of chess most men and women play with themselves, make una continue cuz before the next world cup there will be nothing like marriage again ![]() |
Wotoporiously speakingBeen part of the brand for God knows when ![]() Big up's to Infinix |
GodofEnergy:Wotoporiously speakingGot it |
Wotoporiously speakingOmo Serbia dey ball ![]() |
Wotoporiously speakingThis is one the most laziest nairalanders have ever come across here but I like her/his way sha, one of the things to laugh about on nairaland ![]() |
Wotoporiously speakingIf she said nothing then it's nothing na |
Totilopussylick:Wotoporiously speakingThe nuturer ![]() |
Wotoporiously speaking![]() |
Wotoporiously speakingExceptional |
Wotoporiously speakingYou're not ready ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 82 83 84 85 86 87 88 89 90 (of 144 pages)
speaking
.