₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,968 members, 8,448,014 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 02:20 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 5:52am On Apr 03, 2010
D1KeleVra:
na why u come dey drag my belit? abeg free me jo! u don't know i'm here for an important meeting? angry
mmtcheww, Ode sad
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:46am On Apr 03, 2010
well, i just dey come back from wink grin
i never even sleep at all sef, i just come check if better people dey online make i chat small kiss

how u dey na smiley
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 5:43am On Apr 03, 2010
Kunbee:
^^oloko gigun angry angry angry grin
Olobo Fife grin grin

dont know if i got that spelling right grin

pretend as if u dint see that dyt kiss wink grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:40am On Apr 03, 2010
me? angry

dem no even born dikele well to ask me that question,
who be you, u dey mad? angry angry
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 5:37am On Apr 03, 2010
hahahaha, u not gonna kill me kunbee and dyt. grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:35am On Apr 03, 2010
mmmtchew,
nansense
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 11:10pm On Apr 02, 2010
ignore that painter baby kiss, him no dey fit reason well for night angry
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 11:07pm On Apr 02, 2010
Rats,

onigbese husband and wife,  mmtchew
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 10:23pm On Apr 02, 2010
make una no fight
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 10:20pm On Apr 02, 2010
but what can i say? grin
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 10:17pm On Apr 02, 2010
tell the badger jor
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 9:05pm On Apr 02, 2010
Lol, nothing much mehn, it's friday night and i dont know if i would be clubbing with my friends tonight,
hhmm dyt is cool, she's in the kitchen and the babies are all fine, no shaking. Lol



how are u sweety, long time no see where have u been?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 8:54pm On Apr 02, 2010
i'm here, . how far na?
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 8:46pm On Apr 02, 2010
yes na lol
Jokes EtcRe: Very Short Jokes by studio43(m): 8:42pm On Apr 02, 2010
poor you , grin
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 7:39pm On Apr 02, 2010
U dey baff at all? See as u enter house everywhere start dey smell.
U dey mad?
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 7:35pm On Apr 02, 2010
For this Naija we follow dey so? Wo wagba!
I go treat yo f**kup.
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:41pm On Apr 02, 2010
Guru u meant
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:22pm On Apr 02, 2010
Gidson ,
I will destroy you, I will make life miserable for u and you boiz, i will make sure u are brought to book, I will make sure u are executed publicly.

U cant do that to me cuz i will destroy you.
Lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:43pm On Apr 02, 2010
U dey fear to pull the train alone?
Shameless and powerless He-GOAT!
Lol
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 5:36pm On Apr 02, 2010
Chimp!
Jealousy no go kill u
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 5:32pm On Apr 02, 2010
No be everybody be hunter.
Some na Farmer and u top the list.
Jokes EtcRe: Very Short Jokes by studio43(m): 4:53pm On Apr 02, 2010
Lol, sharrap jor, who u dey call stadium?

u dey maddddd? angry
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Good Morning, Ladies And Gentlemen. by studio43(m): 4:46pm On Apr 02, 2010
good.
.erm dont shoot to kill, shoot to wound grin
Jokes EtcRe: Very Short Jokes by studio43(m): 4:19pm On Apr 02, 2010
abi o grin
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Good Morning, Ladies And Gentlemen. by studio43(m): 4:11pm On Apr 02, 2010
Ogaga4Luv:
[size=13pt]Who spit on your body. . . . .huh huh cheibi , you don dey find trouble this cool nite sad[/size]
help me wound that badger angry
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 4:08pm On Apr 02, 2010
gidson12:
because i hunt your chick, lol make u no dey beef me cos your chick blow my mic, afterall i gave her some dough 4 both of una welfare. Dont hate d player hate d game dude
if u fit collect chick for my hand make i bend,  Ode! ,  u think sey na mouth dem dey use dey do am?

clear!
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 3:08pm On Apr 02, 2010
Sweety they're working real hard to seperate us.
Or should i call it coup plotting?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 2:58pm On Apr 02, 2010
Allegation irresponsible.

Lol
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 2:54pm On Apr 02, 2010
Local hunter,
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:49pm On Apr 02, 2010
Lol kunbee is planning coup o hahaha
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:45pm On Apr 02, 2010
Ful

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 11 12 13 14 15 16 17 18 19 (of 394 pages)