Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 6:34pm On Mar 31, 2010 |
I wan buy fuel, U fit comot for road make i pass? |
Jokes Etc › Re: Pastor And His Congregation by studio43(m): 4:55pm On Mar 31, 2010 |
The joke no bad sha lol |
Jokes Etc › Re: Why I Was Fired ! by studio43(m): 4:50pm On Mar 31, 2010 |
Na wa o lol |
Jokes Etc › Re: Weird Facts 1 by studio43(m): 4:20pm On Mar 31, 2010 |
Like a he-goat lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:16pm On Mar 31, 2010 |
Your own mumu pass papine own. Well for my village na person dem catch wey thief fowl dem dey tie the fowl wey him thief for neck |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:03pm On Mar 31, 2010 |
I'm hot. They're not! Lol |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 4:01pm On Mar 31, 2010 |
No let that papine of a guy wey no dey baff body touch u o |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 3:57pm On Mar 31, 2010 |
Benedicta, I dey, How your side na?
Sylvester my jossy is not one of them o |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 3:52pm On Mar 31, 2010 |
Lol, Gotta run for my dear life. |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:18pm On Mar 31, 2010 |
and never come back  |
|
Jokes Etc › Re: PLEASE DON'T READ (only see) by studio43(m): 1:04pm On Mar 31, 2010 |
i like the bobby  |
Jokes Etc › Re: Dont Open Cos You Wont Stop Laughing: by studio43(m): 1:01pm On Mar 31, 2010 |
Owo ati swagger  |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 12:46pm On Mar 31, 2010 |
very true, i nor know sey u fit reason like this sef |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:44pm On Mar 31, 2010 |
local champion  |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:03pm On Mar 31, 2010 |
How u take know, u catch am with ashara babes? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:58am On Mar 31, 2010 |
Lol, Like u have dis strong feelings that all men are liers. Why? |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 11:42am On Mar 31, 2010 |
Jossy dis is a lyf time opportunity o. Grab am with both hands lol |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:34am On Mar 31, 2010 |
Clem how market?
Jossy, No dey form lie o cuz gawd is watching |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by studio43(op): 11:02am On Mar 31, 2010 |
Sylvester u no sabi greet abi? |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by studio43(op): 10:49am On Mar 31, 2010 |
How una take know sey i'm not man enough una follow me go do pressup's for my bedroom and i no perform? |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 10:45am On Mar 31, 2010 |
Yes na true. Dikele be the secretary, U fit go meet am incase u wan be member. IPIO |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 10:37am On Mar 31, 2010 |
Siddon there dey call this Guru mumu make i dey pretend to be mumu dey use your money dey acquire properties for VGC. Ewu! |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 10:32am On Mar 31, 2010 |
Me? Make una retract that statements or we meet in court.
Una dey jealous sey my children go soon hit 41? |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 10:27am On Mar 31, 2010 |
I be like dikele for your eye, abeg go oneside make i enter my SUV jor |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 10:22am On Mar 31, 2010 |
This mumu talking to una today go become the president of this country tomorow. |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:02am On Mar 31, 2010 |
Jossy, Men will always be men as in?? Well, Tanimz is my secretary and thats it.
Jossy please no burst me o loll |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 9:55am On Mar 31, 2010 |
Ok but step back small, No match me |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:02am On Mar 31, 2010 |
Talking monkey, Mtchew |
|
Jokes Etc › Re: Short & Funny Jokes by studio43(m): 5:52am On Mar 31, 2010 |
No be sey the joke funny like that, But u try sha lol |