Jokes Etc › Re: Angry Preacher by studio43(m): 2:29pm On Apr 01, 2010 |
were is the joke? |
Jokes Etc › Re: Naija Fight by studio43(m): 2:26pm On Apr 01, 2010 |
smelling thing  |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by studio43(m): 2:24pm On Apr 01, 2010 |
imagine the Gucci Belt  |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 2:22pm On Apr 01, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 2:16pm On Apr 01, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:15pm On Apr 01, 2010 |
why mumu take full your system like this? |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by studio43(m): 2:14pm On Apr 01, 2010 |
e no mean anything, infact na him dey reign this days.
how are u, how market? |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 2:11pm On Apr 01, 2010 |
u want make him bite me?  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:09pm On Apr 01, 2010 |
e no still better pass your brown t1t  |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 2:05pm On Apr 01, 2010 |
Na so E dey Start O  |
Jokes Etc › Re: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 2:00pm On Apr 01, 2010 |
papine: punishment 4 does dat don't go 2 church, omo anyday i miss church i will cry my eyes out u see why dem dey call u mumu, ode  |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by studio43(m): 1:58pm On Apr 01, 2010 |
u be one of them na, u don forget? |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 1:56pm On Apr 01, 2010 |
u no soji na  |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by studio43(m): 1:54pm On Apr 01, 2010 |
yes, na him easter gift be that, we fit no dey all dat friendly for his next post  |
Jokes Etc › Re: Naija Fight by studio43(m): 1:50pm On Apr 01, 2010 |
hahaha, the spirit is high, infact i dey feel like young alhaji as i dey now  |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by studio43(m): 1:47pm On Apr 01, 2010 |
somehow the poster dey make sense o  |
Jokes Etc › Re: Naija Fight by studio43(m): 12:03pm On Apr 01, 2010 |
So that him go leave u for me to enjoy alone naw  |
Jokes Etc › Re: A Warning To Nairaland Members by studio43(m): 11:51am On Apr 01, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 11:43am On Apr 01, 2010 |
yes i know, dont need to be told  Lol |
Jokes Etc › Re: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by studio43(m): 11:39am On Apr 01, 2010 |
|
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 10:54am On Apr 01, 2010 |
your business? |
Jokes Etc › Re: Love Miss Road by studio43(op): 10:45am On Apr 01, 2010 |
i'm here for you my love  |
Jokes Etc › Re: Buy One Get One Free by studio43(op): 10:42am On Apr 01, 2010 |
me too sweety  |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 10:36am On Apr 01, 2010 |
bros shift go inside na, abi this molue don become pedepe wey nor dey re-admit old member? |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 1:19am On Apr 01, 2010 |
Talking Monkeys. Jealousy! See as dem be like Hunters, Lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:57am On Apr 01, 2010 |
U are my problem, U MAKE ME SICK! |
Jokes Etc › Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 12:54am On Apr 01, 2010 |
Im a child of god , I dont tell lies if u doubt am go ask dyt lol |
Jokes Etc › Re: Airplane Etiquette by studio43(m): 12:52am On Apr 01, 2010 |
Laughs like a guru |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 12:48am On Apr 01, 2010 |
They will never appreciate me now till i'm no more |
Jokes Etc › Re: Bad Advicers: by studio43(op): 7:04pm On Mar 31, 2010 |
Dyt no mind that lazy man lol
Danny thank you, U're a good guy lol |
Jokes Etc › Re: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 6:52pm On Mar 31, 2010 |
Dikele ask jossy na she know wetin that language mean lol.
Dany how things now? Dis one nobody dey see u again u don finaly get work? |
Jokes Etc › Re: How To Kill Ur Wife Without Going To Jail : Lol by studio43(m): 6:37pm On Mar 31, 2010 |
The bitter truth, |