₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,968 members, 8,448,013 topics. Date: Sunday, 19 July 2026 at 02:18 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland ForumStudio43's ProfileStudio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 394 pages)

Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:40pm On Apr 02, 2010
Mumu as in Guru?
Olodo i know sey na for creek u dey always go hide learning how to carry gun u bloody militant.
Sugomu lolll
Jokes EtcRe: Wetin Be The Mumu Tin Wey U Do Wen U Dey Small? by studio43(m): 1:24pm On Apr 02, 2010
When u see a young man waving brooms at u in the afternoon, it's either he's a lunatic or a native doctor. Lol
papine na u i dey quote that one for o.
Jokes EtcRe: Buy One Get One Free by studio43(op): 1:19pm On Apr 02, 2010
I'm proud of u baby,
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 1:17pm On Apr 02, 2010
Baby she wants to jembe too and i ask her to shift back
Jokes EtcRe: Bad Advicers: by studio43(op): 4:01am On Apr 02, 2010
wink
Jokes EtcRe: Nigeria Airways Good Morning, Ladies And Gentlemen. by studio43(m): 1:43am On Apr 02, 2010
talking monkey, u dey maddd? angry
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:41am On Apr 02, 2010
an illiterate?
u wan pour sand sand for my garri ni?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 1:38am On Apr 02, 2010
shift back, i wan pass angry
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:35am On Apr 02, 2010
that u cant do without,

ole omo, sisi eko angry
Jokes EtcRe: Umar Farouk Abdulmuttalab's Apology by studio43(m): 1:33am On Apr 02, 2010
mmtcheww
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 1:32am On Apr 02, 2010
na lie sey u be my babe?

wetin u want my friends to talk?
Jokes EtcRe: Very Short Jokes by studio43(m): 1:29am On Apr 02, 2010
kunbee why u fall the guy hand na?
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:26am On Apr 02, 2010
why u no buy am yourself if u get the JUST N200

Ole cool
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 1:24am On Apr 02, 2010
bad advice, sad


chatting my babe, not you cool
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:21am On Apr 02, 2010
oti o,
u wan bankrupt me angry
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 1:18am On Apr 02, 2010
i no send you too angry
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 1:17am On Apr 02, 2010
gerrout jor, area scatter angry
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:15am On Apr 02, 2010
the ten ten naira own?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 1:13am On Apr 02, 2010
like us mehn sad
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 1:01am On Apr 02, 2010
ok, u go chop biscuit?
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 12:58am On Apr 02, 2010
sad u need help kunbee
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 12:51am On Apr 02, 2010
kunbee sofry dey open teeth for public na, u wan disgrace me?
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 12:24am On Apr 02, 2010
Love miss road grin
Jokes EtcRe: Yoruba Joke - Ori Mi Nkorin. by studio43(m): 12:22am On Apr 02, 2010
ehen , kini big deal?
Jokes EtcRe: Very Short Jokes by studio43(m): 11:48pm On Apr 01, 2010
chaii, see public downgrading grin cheesy


kunbee u take style wicked o
Jokes EtcRe: Love Miss Road by studio43(op): 10:52pm On Apr 01, 2010
mmmmm

grabs her waist, how do u want it baby kiss kiss
Jokes EtcRe: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 8:58pm On Apr 01, 2010
with you t1t na grin
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:20pm On Apr 01, 2010
nansense
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:06pm On Apr 01, 2010
Not u please,
Chykason!
Jokes EtcRe: Let Us Throw All The Insults Here by studio43(m): 8:03pm On Apr 01, 2010
Ode nie o
Jokes EtcRe: U.k Visa. by studio43(m): 8:00pm On Apr 01, 2010
Lets be patriotic plz.





Stale joke
Jokes EtcRe: Oh My God; I Am Tired Of Laughing (this Is Too Funny) by studio43(m): 7:55pm On Apr 01, 2010
U don dey talk as if u soji abi?

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 394 pages)