Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 394 pages)
aboy! any runs for me? |
dont fart! |
there's no honour in defeat ![]() |
cuz its either u dey IYA BASIRA PARAGA JOINT at night or u dey back yard dey play ten ten with those little children wey u fit born. |
D1KeleVra:draws him back and land him a bitch slap for messing wiff me. |
chaii lol |
pastor t.b joshua to the rescue. |
u know na hin u go marry am abi |
blisseing no force me laugh abeg. |
missing! |
*pulls down thread and burn to ashes* |
faakay, nothing do me jare, u too tyte. how your side naw? lol, mehn , i dey gbadun u. nor be set up. lol i never knew u dey frequent this area sha. lol |
Faakay A.K.A. dbanj wannabe too much money , lol u don call again wiff ya preachings abi. FL ALLEGATOR, ~Smiles~ ![]() |
molarati |
*pulls down thread and born to ashes* [quote author=first_lady link=topic=13659.msg2841584#msg2841584 date=1222172455]nothing goes for nothing. If you really need a woman, be ready to spend the cash or else go to your village and get a cheap woman for youreslf. Even the village or so called church girls are more demanding[/quote]for the first time in ya life u talk true, |
Some people really wowo for here . nor be small. with PLATINUM look , IBkaye still get hope. ![]() |
o lowo jare ![]() |
Fl Gator, awon eyan ti o lowo lo ma n soro be yen o |
kini lo omode mo sef? |
*lands him an uppercut, and watches his tongue dancing Makossa on the floor* |
as if hin nor better pass somalia refugee like you. |
they are working really hard to make life unbearable for me on nairaland. expecially that bizzy body blisseing of a gurl wey don go yaba left tire. i nor wan dey see them near me again. |
dont even go there, incase u never know, obama started from where i stopped. mcheww |
your business? |
u don dey reject your crown so soon ni? |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 394 pages)

*shakes head n strolls off humming Ring a Ring 'o Roses* 

