Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by studio43(m): 4:31pm On May 07, 2009 |
hisses on her in every dialect of nigeria |
Jokes Etc › Re: Dickele Male by studio43(m): 4:29pm On May 07, 2009 |
blisseing don give u too that thing abi? @blacky, our little tatafo  |
Jokes Etc › Re: Dickele Male Got The Appointment As New Gov. Of Central Bank by studio43(m): 4:27pm On May 07, 2009 |
so dikele don become poor guy to you abi? |
Jokes Etc › Re: Dickele Male by studio43(m): 4:17pm On May 07, 2009 |
the only thing way dikele fit do for hin life, is selling tomatos under the bridge.
hin nor go school na. |
Jokes Etc › Re: Economic Crisis by studio43(m): 4:13pm On May 07, 2009 |
flings her out |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 4:12pm On May 07, 2009 |
its normal |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by studio43(m): 4:10pm On May 07, 2009 |
nor dey form for here jare. tank ko, drum ni.
as if nor be pot una dey use put water. u think sey i nor know you ni.
mchewww |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:47pm On May 07, 2009 |
u aint seing noffin yet  |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by studio43(m): 3:44pm On May 07, 2009 |
dem fall out from your under naw.
u dont forget sey your under dey lick ni? |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 3:42pm On May 07, 2009 |
that u cant do without |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:24pm On May 07, 2009 |
dangling lilly piece of decoration  |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by studio43(op): 3:22pm On May 07, 2009 |
state mugu like you |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by studio43(m): 3:20pm On May 07, 2009 |
tyty u know im not a nigerian/
english please |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 3:18pm On May 07, 2009 |
*gets a sledge hammar, hit him hard in the mouth*
laughs as he grumble in pains. |
Jokes Etc › Re: Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . by studio43(m): 3:08pm On May 07, 2009 |
sharrap u little piece of shit  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:06pm On May 07, 2009 |
nothing dey dia to see naw. u don forget  |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by studio43(op): 3:05pm On May 07, 2009 |
anybody fit become rev. father jare  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 3:03pm On May 07, 2009 |
*kicks him out of my way for good* |
Jokes Etc › Re: Studio43 D Bus Conductor by studio43(m): 3:01pm On May 07, 2009 |
toothless He-goat  |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by studio43(op): 2:55pm On May 07, 2009 |
mmcceewwwww |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 2:52pm On May 07, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:51pm On May 07, 2009 |
hhmmm |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by studio43(op): 2:49pm On May 07, 2009 |
as if u know jesus, mchewww |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:41pm On May 07, 2009 |
na so u like ya life reach? |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 2:39pm On May 07, 2009 |
now i hope they dont fight |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 2:30pm On May 07, 2009 |
for hin dreams na |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:28pm On May 07, 2009 |
shooo.
why na. cuz of her bow legs? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:25pm On May 07, 2009 |
Bbeee
i dont drink, smoke or womanize.
i dash u blisseing.
the babe fine o. but troublesome. i dont even know what to do with her sef.
i don leave everything to gawd to take control. i cant shout |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:15pm On May 07, 2009 |
i have a rep to protect, and e go be a huge fuc* up to relate wiff that gurl na  wetin u want make my friends talk  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 2:13pm On May 07, 2009 |
whats your own definition of smoke sef? |
Jokes Etc › Re: I'm Really Dispointed: by studio43(op): 2:11pm On May 07, 2009 |
no condition is permanent na. u don forget?  |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:56pm On May 07, 2009 |
i reject anything wey go bring me nd that gurl together,  |