Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 1:48pm On May 05, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 1:43pm On May 05, 2009 |
blisseing still dey learn from the men. u know, from were we stopped she just dey start from  |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:40pm On May 05, 2009 |
ITS NO GOSSIP O
i just dey flash una reality of wetin go happen in a month time.
i cant shout |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:37pm On May 05, 2009 |
U dont even know me tytymoyo. so just HUSSHHHH. |
Jokes Etc › Re: Wetin Dey Happen? Pls Make Una Advice Oo by studio43(m): 1:35pm On May 05, 2009 |
well, sorry mr. poster IM NOT IMPRESSED  |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 1:33pm On May 05, 2009 |
you are just right o  |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:31pm On May 05, 2009 |
Jealous?  |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 1:29pm On May 05, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:25pm On May 05, 2009 |
enemies of joy.
see them, they are just everywhere.
but no matter how them plenty reach, them nor fit see my back |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by studio43(m): 1:20pm On May 05, 2009 |
*flings the clawlesslionesss through the window* |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:18pm On May 05, 2009 |
gabrywyl: Studio, where have you been? Its been such a long time ooo Taking care of business, and my marriage plans.  how are u and the whole family, expecially your children doin? i dont care about your husband though. |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 1:16pm On May 05, 2009 |
Bbeee abeg help me call yaba left rehab center make i know if there's a vacant sick bed for this patient.
is very important. |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:05pm On May 05, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 1:03pm On May 05, 2009 |
blisseing SHOOT! |
Jokes Etc › Re: Good News Gabrywyl Is Finally In Police Custody. by studio43(m): 1:01pm On May 05, 2009 |
pass through the screening point first, make u nor come kill us all with swine flu |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 12:57pm On May 05, 2009 |
woman wrapper u don come abi? |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 12:50pm On May 05, 2009 |
romeo i dont know if dat babe be local winch wey just dey monitor my move ment anyhow |
Jokes Etc › Re: Who Turn Lolabbey To Lol by studio43(m): 12:45pm On May 05, 2009 |
u suppose know naw |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 12:43pm On May 05, 2009 |
press on ya google for an answer |
Jokes Etc › Re: Point Of Correction! by studio43(op): 8:43pm On May 04, 2009 |
ogogoro queen. like you  |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 8:41pm On May 04, 2009 |
Better!
go find your levels. |
Jokes Etc › Re: What Do You Want With My Life? by studio43(m): 8:39pm On May 04, 2009 |
[quote author=FL Gators! link=topic=259410.msg3816276#msg3816276 date=1241384067]Don't touch o. She's very poisonous  [/quote]aww, dont worry bout me sweety.  i don conquer lotsa obstacles and i dont think that gator chick as a threat. trust me. but erm, just stand my back incase i need your assistance.  |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 8:23pm On May 04, 2009 |
u need deliverance.
all this ya mis-yarnings nor be empty hand.
seem to me u don offend one old man for ya village. |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 8:20pm On May 04, 2009 |
blissieng why u just dey pour out all ya frustrations on everyone for here.
if life don tire u, why not go jump off a cliff.
i nor biff you o |
Jokes Etc › Re: Give Me $20 by studio43(m): 8:15pm On May 04, 2009 |
D1KeleVra: Me too! You baboon of a driver!! Ive been calling since! Meet me at LAX in 20 mins. Hangar 5! Time is money! *drove him half way , jumps out of the car and set him and the car ablaze* |
Jokes Etc › Re: Party by studio43(m): 8:10pm On May 04, 2009 |
Ged A life u SICK HARD COLD BITCH |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 8:08pm On May 04, 2009 |
death don dey hungry u abi?
come sef, dem send u to me? why u dey disturb my life na? u be winch? |
Jokes Etc › Re: See Wat Recession Dey Cause by studio43(m): 8:05pm On May 04, 2009 |
u be okada man na  u wan deny? |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 8:01pm On May 04, 2009 |
whatever |
Jokes Etc › Re: And Now This by studio43(m): 7:58pm On May 04, 2009 |
stop popping annoyance blissieng.
for the last time. |
Jokes Etc › Re: Blissieng Finally Finds Love! by studio43(m): 7:53pm On May 04, 2009 |
danny,
u supposed know sey na your face i just dey look.
u know wetin i fit do naw |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 7:40pm On May 04, 2009 |
klin water go helep u flush out all the F.O.D's wey full for that your yeye belle na. u don forget |