₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,777 members, 8,513,629 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 10:01 AM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 2:07pm On Mar 06, 2009
thats why hin must do wetin him dey do under you sharp sharp before gawd catch am for dia grin
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 2:04pm On Mar 06, 2009
maybe his estranged wife lollabbey fit wan help grin
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:01pm On Mar 06, 2009
temi are u hausa or yoruba (onye Yoruba) cuz your piggin get k-leg

No offence grin
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 1:58pm On Mar 06, 2009
Chiclem don teach u work abi?
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:54pm On Mar 06, 2009
romade

na wakka i wakka abi na fly i fly enter lagos.

u think sey everybody go be like ibadan man like u wey dey enter truck go your village
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:51pm On Mar 06, 2009
but no get guarantee, once e break down thats the end.
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:40pm On Mar 06, 2009
my aircondition is worth 45k and he's is worth 12ktokunbo . how hin condition take better pass my own?
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 1:36pm On Mar 06, 2009
lolabbey u dont need to shy away from the fact that u like my thing .

and i see u, i gbadun you, girl i want make u let mee, MAKE WE SEE IF U NO GO CARRY BELLE TOO grin
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:32pm On Mar 06, 2009
if that is your own definition of generosity, then u really need to go back to secondary school
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:29pm On Mar 06, 2009
sorry i don forget were i come from cheesy
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 1:26pm On Mar 06, 2009
lowmade please come down to my level, u know i aint yoruba
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:23pm On Mar 06, 2009
dani1luv:
~Who dey do my studio bad for here~ angry cool


Studio~
Nor mind dem jare
Long tym no online grin
my boy how u dey?

well, nobody dey do me bad for here at all and i no want make u ban anybody on my behalf. grin

i've been bussy making sure this OMO IBO'S wey dey handle my consignment for wharf nor steal anything inside .

how are you na,
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:16pm On Mar 06, 2009
i'm not a hater of money,

got a question for you lolabbey,

would u marry a man who's jobless, and aint got money to take good care of you?
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 1:13pm On Mar 06, 2009
wetin concern agbero with overload
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 1:10pm On Mar 06, 2009
i came, i saw, i conquer.

nothing is too big for a studio to handle and thats why my fanx call me Mr. capable
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:07pm On Mar 06, 2009
Airforce1:
studio i want to be like you
bros show me the way na
Declare your bank account and details to your money.

thats the only way out or in wink
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 1:03pm On Mar 06, 2009
clumsy is a male, a retard for that matter.
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:57pm On Mar 06, 2009
wait there make sexyleamon catch you grin
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 12:53pm On Mar 06, 2009
now its time to bundle u down to my house for safe keep grin grin
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:47pm On Mar 06, 2009
no no no, its not true.

romade told me he enjoyed the punching back lolabbey meant to him na.

and its my job to protect lollabey from further hummiliation angry
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:41pm On Mar 06, 2009
lola your happiness is my priority, honestly i dont support your marriage to that self employed agbero.

he doesnt love you. grin
Jokes Etc › Re: My Nld Pals by studio43(m): 12:35pm On Mar 06, 2009
its interesting watching couples fight, wow grin
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:29pm On Mar 06, 2009
so romade don become half poff poff to you abi
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 12:24pm On Mar 06, 2009
u cant hold a man down without goin down with him grin
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 12:19pm On Mar 06, 2009
omo se tan , omo yo orun grin
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 12:10pm On Mar 06, 2009
huh
romade did u say yes my brother?

u mean u don finally agree sey na yeye wife u marry shey? lol
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 12:05pm On Mar 06, 2009
na ,

dayo dey pity romade over the kind yeye wife like u wey hin marry
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 12:00pm On Mar 06, 2009
poor little gurl, Lol
she no get choice grin
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:57am On Mar 06, 2009
u dont know much about your man, he;s not only an agbero, he's also a pocket picker for ketu
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 11:52am On Mar 06, 2009
lolabey's like grin
Jokes Etc › Re: HEY JOKERS - BEEN MISSING YOU by studio43(m): 11:51am On Mar 06, 2009
romade must not see this. lola
Jokes Etc › Re: Help! Pls How Can I Make A Post On Nairaland? by studio43(m): 11:49am On Mar 06, 2009
BAD GUYZ!!!

THE POSTER DEY ASK FOR MEAT, UNA DEY GIVE AM STONE. cry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 206 207 208 209 210 211 212 213 214 (of 394 pages)