Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 394 pages)
u no happy sey celebrity like me wan even thief from your natural endownment u know how many babes wey dey trip for me for this nairaland? ![]() |
lola u don forget sey romade wey u once told me u loved is an agbero? |
enemy of jolification like you, hisses in yoruba |
u be hin brother, arent you ![]() |
ofcourse i would love to receive the bj u want to offer, who no like better thing? |
see as u dey expose your husband yansh for public. shhhiorr |
back to sender > Imao ![]() |
nothing is impossible |
that drink is my favourite , |
see your kpomo mouth for dia ![]() |
thats if she never sell her phone to get herself a new bra |
i cant even remember the number of award i don collect for last year alone |
so tytylayor don become lunatic to you abi? ![]() |
i dont dance to meaningless musics, especially to that of KONGA' i dont even know if na my papa hin dey cuss ![]() |
9igerians too like music wey no get meaning na |
a trial would convince u na |
jokes huh |
yes but the reserve is the case whenever 9ija ladies are very much around ![]() |
YES BECUASE EVERYTHING WEY I YARN HERE SURE FOR ME. I NO FIT SHOUT. u too like complain, how my matter take concern u sef? man WRAPPER ![]() |
i'm always UNSTOPABLE |
is this what maturity does to people? ![]() |
thats what she does na. she doesn't only drink, she smokes too. only god know if she dey into some cheap drugs sef ![]() |
Terrible disease!!! my guy nothing do me, like play like play i don find love for nairaland so i thought i should slow down my fast drive so i dont blow it up accidentally. how u dey na, ? this is a new studio. old things passed away. I'M FOR REAL A NEW CREATURE RIGHT HERE, RIGHT NOW ![]() |
atleast i no mention your yoruba name join my yarnings |
i'm not in a laughter moody 2day ![]() |
i no laugh |
nor be everybody wey u see for nairaland head dey dia na, u don forget ![]() |
agbero don hijack nairaland by force, lol. na there u go fear na ![]() |
from my reliable amebo of muguland , the elenu gbeske one of ajepaki's. A.K.A CLEMCYKUL |
mo sorri gan o ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 207 208 209 210 211 212 213 214 215 (of 394 pages)


