Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 209 210 211 212 213 214 215 216 217 (of 394 pages)
[quote author=Y-HU§TL£R link=topic=230765.msg3500666#msg3500666 date=1235333163]MY GREAT GRAND PA NA POLICE AND DIED COLLECTING BRIBE OF 1 KOBO. MY GRANDPA AND HIS WIFE MA GRANDMA WERE POLICE TOO AND DIED COLLECTING BRIBE OF 10 NAIRA. AND NOW I AND MY PALE NA POLICE WE BE AND WE DEY CHARGE UNA BOTH FOR BAD AND FALSE ALLEGATION AGAINS THE POLICE FORCE. MAKE UNA BOTH WRITE STATEMENT. AND SIGN AM.[/quote]i reject anything wey go relate me with a police officer, my guy seem like u dont even know how i detest this people sha ![]() i like u as a friend. police work na fuc*up for 9ija. trust me ![]() [quote author=chi-baby link=topic=230765.msg3500656#msg3500656 date=1235332970]hahahahah. . . . .joker!! u makin it worse 4 yaself. . . na 5naira u go use bribe police abi u don talk am wid yo own mouth nw o [/quote]lol, the highest bribe i don ever offer a police man is 20N , trust me ![]() |
Hennesy taker u meant ![]() |
romade an orphan? mehn, i beg to differ. ![]() |
[quote author=Y-HU§TL£R link=topic=230765.msg3500600#msg3500600 date=1235332188]THE POLICE IS UNA FRIEND!!! DON'T MINDED MY ENGLISHED I SPOKED [/quote]bros wetin dey happen for your side na?abi u sef don join 9ija police force wey no different from robbery force? [quote author=chi-baby link=topic=230765.msg3500608#msg3500608 date=1235332279]lol. . . .me jus sed wat u whispered 2 me sha. . . ![]() wat plan u talkin abwt?? ![]() abeg ooo[/quote]false allegation. ![]() *calls the police and bribe him 5N to take u away* |
i feel like making trouble today ![]() |
NAH! I'm been very careful this time ![]() |
shame on romade's broke ass u meant ![]() |
WISPERed WHAT TO YOUR EAR, who u wan put for trouble? na your plan be that? |
pathetic huh na u talk am o. all i no is that, arm robbers better pass 9ija police officers. i still love my country afterall ![]() |
i own 3estates in abuja, 5star hotel in london, oil well in my village, 1 limousine and a private jet all for myself alone. can those danfo drivers beat that? |
9igeria mentality u meant, i was told some of the people here are police officers , and u know what police mehn could do when 5N is involved. ![]() |
all dis DANFO DRIVERS and dia mis-yarnins sef ![]() |
all this power tussle because of 5N? ![]() i'm disappointed ![]() |
i no laugh abi na by force? ![]() |
is this what paraga does to people? ![]() |
Non dey school for 9ija ![]() |
no wonder hin get interest for my container wey dey await clearance for wharf. ole boy , thank gawd i never give u all the tracking details. one bottle of stout for u romade atleast for saving me from that yahoo yahoo boy ![]() |
then your english teacher must be an illiterate if thats what he taught you |
lola are u male or female? ![]() |
![]() |
nobody is above mistakes na, bros u don forget? ![]() |
see them. Birds of the same feather |
what are friends for? ![]() |
yes, i don goggle am tire yet no result. lol |
only a gay would admit he doesnt like women, not as if im a woman wrapper o. but if u are still interested in my container, then lets relate. but got to be between myself and you alone and outter wonderland ![]() |
so romade sef don join the list of some of this 419 pastors in town ehn? farida waziri must hear this ![]() |
lolabbey, ? dont know this person. havent seen or met this person before. errm is lolabbey male or female or two of them join together? |
madness u the making ![]() |
hehehehehehehehehehehhehe hehehehehehehheheheheheh hehehehehehehhehehehehe First time i go laugh like this for N-land ![]() |
thats my gurl ![]() moyo ![]() u know my life would be incomplete without you |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 209 210 211 212 213 214 215 216 217 (of 394 pages)






