Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by studio43(m): 6:22pm On Feb 25, 2009 |
well, according to one clemcykul wey be hin relative, his condition no stable  |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by studio43(m): 6:09pm On Feb 25, 2009 |
Romade in the making  |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by studio43(m): 5:57pm On Feb 25, 2009 |
That serves him right  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 5:53pm On Feb 25, 2009 |
clemcykul: lol thanks, u want me to die purging? u no want make we come chop rice for your head?  |
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 5:49pm On Feb 25, 2009 |
some people no dey use eye see better thing like that ARAMMYJAY of a gurl.  |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 5:39pm On Feb 25, 2009 |
clemcykul: @ studio43 dem go just kill you, wen dem finish with you, your life can never remain the same i guarantee them pregnancy after the S*x marathons. i no fit shout |
|
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 1:36pm On Feb 23, 2009 |
u dont neeed to chiclem
why some people dey deny there names sef? |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 1:33pm On Feb 23, 2009 |
aint gonna answer to such non-sense |
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:30pm On Feb 23, 2009 |
my guy carry your cross and leave studio alone,
the babe never complain, why u wan help her complain na? |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by studio43(m): 1:27pm On Feb 23, 2009 |
spenchucks,
u must be talking from experience, arent ya>? |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 1:22pm On Feb 23, 2009 |
clemcykul: you don dy yarn as if you no be virgin. bring your sister lets experiment na lol |
Jokes Etc › Re: Lol by studio43(m): 1:15pm On Feb 23, 2009 |
arramyjay:
u are welcome. Thanks my dearest cutie pie |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 1:12pm On Feb 23, 2009 |
u are doin a good job clem. keep it up |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 1:06pm On Feb 23, 2009 |
u mean after i wound tytylayorr? |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 1:04pm On Feb 23, 2009 |
thats my boi.
chi clem, i no sey one dey u gomake me proud |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 1:02pm On Feb 23, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by studio43(m): 12:55pm On Feb 23, 2009 |
yet u never still leave garage business |
Jokes Etc › Re: Nigerian Thieves! by studio43(m): 12:50pm On Feb 23, 2009 |
wicked thing |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by studio43(m): 12:48pm On Feb 23, 2009 |
clemcykul, this one wey u dey blow yeyegrammar forhere, u wan show us sey u don dey roll with graduates likeus abi? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:41pm On Feb 23, 2009 |
romade: orphaned dayo na ur front & back ass broke
studio i learnt d empty barrel makes d loudest noise money ritualist lyk u Dont forget its from this ritual money like you've alleged i used in paying your school fees. |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 9:45pm On Feb 22, 2009 |
ANGER MANAGEMENT PLEASE  |
Jokes Etc › Re: Hi Daniluv by studio43(m): 9:43pm On Feb 22, 2009 |
hahahahahahaaaaaaaaaaaa see wetin fatigue dey do some people  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 9:35pm On Feb 22, 2009 |
whatever i choosed to call it. i no send  |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 9:33pm On Feb 22, 2009 |
airforce  BRB  |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 9:30pm On Feb 22, 2009 |
why u dey para like this, abi police man don shit on you before?  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 9:26pm On Feb 22, 2009 |
ajepako u cant do without,
have u forgotten u've once admitted i'm the reason why u are still alive |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 9:23pm On Feb 22, 2009 |
my guy u dey fear make i no for set u up?  |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 9:19pm On Feb 22, 2009 |
i feel like making trouble today  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 9:16pm On Feb 22, 2009 |
errm, what is shepe sef? |