Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:43pm On Feb 17, 2009 |
wetin u mean by that jay? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:33pm On Feb 17, 2009 |
na u nansense  finally clemcykul don better pass some people  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 3:30pm On Feb 17, 2009 |
thats why u get bow leg na. u buy moto yet na trek u dey trek go work |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:25pm On Feb 17, 2009 |
wen dem dey tellam to go school dat time, hin sey na to dey collect money for garrage like romade hin like, nansense |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 3:20pm On Feb 17, 2009 |
i reserve my comment |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 3:15pm On Feb 17, 2009 |
Na hin u never take your text script go collect money for bank? |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by studio43(m): 3:06pm On Feb 17, 2009 |
u mean the ambrose ali university drop out above me abi? |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 3:01pm On Feb 17, 2009 |
farts on clemcykuls face , kicks his ass and hiss on him in every dialect of nigeria |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 2:54pm On Feb 17, 2009 |
lolabbey which one be your real name sef?
lola abi abbey? |
Jokes Etc › Re: Mehn, Na Die I Dey . Lol by studio43(op): 2:46pm On Feb 17, 2009 |
yes! cuz i dey hungry, and i wan eat u for dinner  |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by studio43(m): 2:39pm On Feb 17, 2009 |
Toothless Ben  |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 2:33pm On Feb 17, 2009 |
well, i better leave this for ibkaye to handle  |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 12:06pm On Feb 17, 2009 |
agbero dey get middle name? |
Jokes Etc › Re: God Is Missing! by studio43(m): 12:03pm On Feb 17, 2009 |
agbero hang out spot u meant |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 12:00pm On Feb 17, 2009 |
mo sorri gan o |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:55am On Feb 17, 2009 |
because i no be gay like you?? |
Jokes Etc › Re: Who's Property Is This? by studio43(op): 11:48am On Feb 17, 2009 |
Then u must be a GAY cuz clem is a male |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:42am On Feb 17, 2009 |
yes but only when 2 beautiful ladies are involved  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 11:40am On Feb 17, 2009 |
romade: Oluya43 wen u bcome dis nah na crime to like better thing? |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 11:38am On Feb 17, 2009 |
[quote author=Y-HU§TL£R link=topic=230765.msg3475959#msg3475959 date=1234819313]NO BE ONLY POUNDS YOU WIN NA FCFA OR CEDIES. SEE HIM FACE  ALL I KNOW BE SAY ME I DEY INTERESTED IN THE GIRL TOO OO[/quote]na there u dey pour all your salary put abi? |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by studio43(m): 11:30am On Feb 17, 2009 |
i like to see people ighting jare, oya u guyz should start fighting  |
|
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 11:14am On Feb 17, 2009 |
lysaa: This is so u! 100%
just because I turned down ur date proposal u're getting all worked-up, resentful and vindictive. lol. . dreamer! u think u can become an aligator just by pouring ur venom here. . u are just a lizard! I nor gree ur own! deal with it! WHO NO LIKE BETTER THING?  gurl i see you, i gbadun you, girl i want make u let me, MAKE WE SEE IF U NO GO CARRY BELLE TOO,  |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 10:55am On Feb 17, 2009 |
make una no spoil this our little sister na  |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 10:05pm On Feb 15, 2009 |
its funny right? lol well, erm, i dont think i've got much time to talk to today, tomorow is work and i must be up very earlly, miss u folds friend. bye for now  |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 10:01pm On Feb 15, 2009 |
okay! u heard him uncle BEN  |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 9:58pm On Feb 15, 2009 |
whats the laughter for? dont tell me mallam musa didn't take u out  |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 9:53pm On Feb 15, 2009 |
no shaking for my side jare, and the valentine was sweet. lol
and yours? |
Jokes Etc › Re: She Is A Malaysian by studio43(m): 9:50pm On Feb 15, 2009 |
the torn boxer na, u don forget? |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 9:48pm On Feb 15, 2009 |
well, your sounding confused  how are you sweety? |
Jokes Etc › Re: Stand A Chance To Win 5 Naira. by studio43(m): 9:46pm On Feb 15, 2009 |
taking care of business  how are you? |
Jokes Etc › Re: Why Is Pig's Mouth Bigger Than Others by studio43(m): 9:43pm On Feb 15, 2009 |
finally, water don enter garri. are u taking me serious?  |