Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 394 pages)
i reserve my comment ![]() |
for the first time in history u don make sense toyosi, thankx to ibkaye.lol well, gotta run, i wan crash abeg, i cant kill myself, talk to you guyz tomorow same time, toyosi keep in touch same time tomorow, u are the only cockroach in my cupboard. lol, ibkaye, wo tin lo jare, ama soro lola , if your goin to be here, peace |
i reserve my comment ![]() |
cry of a desperate woman, ![]() nor worry i nor go crash, i nor know sey i even dey important to you sef ![]() |
na pass i dey pass o, ![]() |
ibkaye twin sister don enter market again, na wao, them do una for with dis tongue thing, ? toyosi, im on YIM lets rool ![]() tiimmm, i wan crash jare, ![]() |
what? |
hehehe, good to know u have strong believe in god. are u a christian? |
read my message to timmfik before this, december season is always too hard upon a man. this is not how i planned to live my life u know |
hhmm, mehn, this is no joke for me ![]() |
@tiimfik, i dey jare . this yeye oga's wey i get nor release me go home tonight. i dey crash for office tonight, december don reach na so them wahala dey increase, how life dey treat u na? @ibkaye, babe i pray make u nor get kolo case cuz e nor go good lol, how school na? |
![]() |
omo dada, bawo ni jare, long time no see, hope your kolo case don close? ![]() |
hey my boy timmfik, how u dey na? ![]() |
cry of a desperate woman, wetin concern mariage concern my question now ![]() |
somehow u are making sense, ![]() but tell us the trust, u don put relationship on hold till after christmas before, nor be sey u and the babe get small miss understanding, just that for your mind u thought your doin the right thing and u have your reasons ![]() |
FINALLY U DON GET SENSE ![]() i always know sey some of una for here go make me proud someday ![]() |
Gbam!! |
nah, i just wan open your yansh ![]() |
havent u noticed it before? ![]() |
cheii, see the numbers of bad belles wey wan see my back, BABA GOD I THANK U FOR PUTTING ME MUCH HIGHER ABOVE MY ENEMIES O please always protect and keep me out of trouble all day long, in jesus name amen. ![]() |
princesa:sorry , but as a married woman wey u be, i wan respect that fact ![]() |
gabrywyl:that one na when i still be 9cent, rugged life never enter body then. this time ehn, the level go bad. infact ehn, u go smell am when e don dey burn. ![]() |
Boss Ttdiamonds:na wait u come wait for Nland, ![]() u nor get work? ? |
kill gangsta, were u see the mad guy lets catch am use do pepper soup |
sylve11:are u talking from experience? |
gentlefuck:i dey complain? , and u na 1000yrs of age u wan die shey? Jeovy: ![]() |
your teeths don fall finish? |
Jeovy:well, nobody believe sey i go rise, them sey i be panya panya, but see me today, strong men of those days are now my boiz, thanx to my mentor ![]() Jeovy:between me and your LIPS , who be like person wey dey smoke weed, ![]() |
Boss Ttdiamonds:why e be sey na only for your presense bad things dey happen? ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 279 280 281 282 283 284 285 286 287 (of 394 pages)




