Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 394 pages)
u don win today, try me tomorow ![]() |
if i be gate man or conductor, wetin concern some people, when nor be sey i dey complain ![]() |
Jeovy:i dey always get the believe sey yahoo yahoo babes nor dey ever talk true, jeovy thanx jare, if not for anything, but for the fact sey u rescue me from falling into a cheap trap. infact, u deserve 6 cartons of ''OGOGORO'' please do accept them, and let me know if u need more ![]() |
better people dey talk to studio43 yourself wan talk, how u go know wetin to talk when u dont even know if wetin u wan try talk make sense or not, [s]come na so u dey confused reach [\s] ![]() |
Azo:it's a pity sey i nor fit even figure out any sense from wetin agbaya like you yarn for hia ![]() cbase:see am, desperate thief, december season don approach, na so so annointing him go dey use deceive people, shey e compulsory sey u must carry motor go village this xmas? ![]() |
romade:Cbase u meant ![]() spenchuks:god is not asleep |
well his predicament started day after he got u screwed ![]() |
pappilo be igbo, while lyssa na bendel igbo. so them nor relate in anyways. ![]() |
toothless prophet i guess ![]() |
lysaa:if u like, speak all the grammar in this world, all i want is that fat ass for dinner ![]() dreday:now wetin i do to deserve all this downgradings? |
even the bible talk sey satan go use the name of the lord to deceive people, im not surprise cbase is bringing that to reality ![]() |
lysaa:see lyssa don dey begin know something o, i always get the believe sey one day u go make us proud ![]() |
relax dan, no cause for alarm ![]() |
hisses in grand style, clem don dey craze small small |
use style talk sey u dey fear to admit am ![]() |
i hope that knockle nor get virus, cbase watchout ![]() |
bussy |
conductor on top your fat ass shey? |
yes, him wan be like me ![]() |
so na cbase u dey use style adress as devil shey? |
so they say, ![]() |
ekwesu abana ulo uka ![]() |
for once u don make sense |
this is no joke but a true life story ![]() |
him get 2 heads? |
errmm, now milla don render me speechless ![]() |
i reserve my comment ![]() |
lyssa u meant |
thats my boi goin gangsta ![]() |
how u take know ![]() |
thats the definition of a woman ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 282 283 284 285 286 287 288 289 290 (of 394 pages)






