Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 394 pages)
sylvex, dis one u dey go on and off today i hope all is well? ibkaye, u nor dey ever accept defeat, thats why i hate u ![]() |
Boss Ttdiamonds:nor be me and you, i never fulfill my mission for this world, u gotta wait till im 90 ![]() |
u nor dey tire for this bend down and select glass wey u dey wear, how come u lost all this while, who kidnap you? |
may gods nor let u Bite ![]() |
the other way round i meant |
and what are those things u , lyssa and clemcykul came to give me? could it be the womanly things ![]() |
u don dey deny am? , u don forget sey i bought u sweet and biscuits to calm you down from screaming the last time i came to visit lyssa and clemcykul? |
which one be computer girl? ibkaye:kolo i hope u nor bite your colleagues for yaba left? ![]() |
kolo, |
why some people nor dey fit make strong allegation when im very much around? ![]() |
my presence dey scare you? |
gabrywyl:i am not your broda cuz if u enter my trap, i go brush u back and front like sey tomorow no dey, trust me ![]() |
yeah, thats my boy ![]() |
U ARE ON YOUR OWN, PERIOD ![]() |
hhmm, dead body like you |
lysaa:BABA IYABO WAS A ROAD SIDE MECHANIC BEFORE GOD LIFT AM UP, come sef, who u dey call bus conductor? ![]() |
were u see am? |
wonder shall never end right? |
satan don enter church finally |
Jamb QUESTION |
yeah, thats the gospel truth u know |
lyssa take not ![]() |
yeah, ![]() |
hisses in a celebrity style ![]() |
then do your thing, women are meant to be enjoyed afterall ![]() |
u guys are rendering me speechless |
get well soon ![]() |
shens2006:it's not by force u must laugh, i no want u to die now, u know how improtant u are to us somehow, ![]() Boss Ttdiamonds:so wetin make them bann u na? |
my guy use C.D o, u know sey i like you? hhmm, the rate at which babes dey escalate S.T.D's this days mehn, hhmm na god hand we dey o, |
boss ttdiamind u meant |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 280 281 282 283 284 285 286 287 288 (of 394 pages)




