Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 394 pages)
feel free with me anytime, i dont bite, ![]() |
hisses in grand style ![]() |
for your mind u don speak english o ![]() |
lysaa:nah the babe too smart for me to handle, i nor wan use head carry fire abeg if na play stop am ![]() clemcykul:why are your teeths like that, na so dem born you ![]() |
village woman wey u be, nor be wetin i mean be that, ![]() |
u don sing lotsa shit songs for hia lately, come na shit business u dey do for living? |
my presence dey scare you ![]() |
na wetin your pre-mature mind tell u be that? |
danni why is your eyes like that? abi u get eye problem ![]() |
nor dey open my yansh for here na ![]() |
wetin be your own definition of trip? |
god is not asleep ![]() |
pity the newbie na, abi nor be so u guys started by posting thrash ![]() |
na the GUCCI glass wey D'banj dash me u dey call yeye ni? |
why she go want me to be her bus conductor when my mates dey drive LAMBOGINI CARS to there credit and u sey make i nor worry ![]() |
lysaa:who dis warri yampion dey call bus conductor ![]() tytylayor:how much are we talking about? ![]() |
get well soon wankass ![]() |
i don suffer for this babe hand , wetin i do to deserve all this fuc* up's na? |
clemcykul:how market today? ![]() Doggieman:doggie specie, this god forsaking i.d is strange to me, do i know you? ![]() |
Jeovy:na the format wey u tell me sey u go give princessa be this?, @princessa, this jeovy of a guy nor deserve you abeg, find better person, u need to see how hin dey womanise for ASABA wey we go ![]() |
tufe:thats my boi ![]() |
TOYOSI20:babe be safety conscious so that u dont fart pleasee romade:wetin u mean now? ![]() |
gabrywyl:to god be the glory ![]() |
hey man, dont take advantage of our little misunderstanding to bust in ![]() toyosi is my gurl for real ![]() |
childs play, dont break what's left of my heart sweety |
grace my burger with your shovel teeths bros |
i weave am, bad belle |
it's okay now sweety, the storm is over between us, lets unite together as one |
get well soon ![]() |
u know u cant do without me ![]() |
see self defence, ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 283 284 285 286 287 288 289 290 291 (of 394 pages)








