₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,803 members, 8,513,777 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 01:44 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 303 304 305 306 307 308 309 310 311 (of 394 pages)

Jokes Etc › Re: Happy Independance Day you all by studio43(m): 8:31pm On Oct 02, 2008
nothing is good about the independence for now till i rule this country grin
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 8:13pm On Oct 02, 2008
grin grin grin
calabar man in the house
Jokes Etc › Re: Gaby Caught Stealing by studio43(m): 7:04pm On Oct 02, 2008
ibkaye u don come with your mischief shey angry
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 7:00pm On Oct 02, 2008
u get eye problem? why u dey always use big fonts undecided
[s]when dem dey advice una to quit drinking garri for night una nor hear[/s] tongue
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 6:56pm On Oct 02, 2008
i like people wey dey dream big like you, continue bros grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 6:28pm On Oct 02, 2008
@gabrryll,
laugh small shut mouth make u nor pollute abeg wink





cbase:
Chai! at least Jeovy don get friends and compatriots cheesy
thanks to gabrryyll's oilly groundnut wink
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 6:20pm On Oct 02, 2008
sharrap dia, wetin old man like u too still dey wait for, ?
dem nor tell u sey all your mates don marry finish?
Jokes Etc › Re: Ditsy Disease And Dead Sylve11 by studio43(m): 2:12pm On Oct 02, 2008
i like the female side of u ARCANI wink grin
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 4:21pm On Oct 01, 2008
hisses lipsrsealed in Hausa
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 3:57pm On Oct 01, 2008
u don come with your mischief abi?
by the way na so your face be for real life?  grin




dani1luv:
@ studio43
hehehehe cheesy , na cafe yhu dey so abi.

mi dey home., just be say i dey run ma internt 9am - 9pm so, I'm nt actually always online by then cheesy wink smiley
i dey control multilinks for my house  here too, cheesy
how u dey na?
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 3:51pm On Oct 01, 2008
kiss kiss
keep it gangstar wink
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 3:45pm On Oct 01, 2008
dani1luv:
catchu later got 2 go in a few minutes wink
take style confess sey your ticket don expire for the cafe wey u dey jare wink grin
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 3:37pm On Oct 01, 2008
madness don escalate for here, cool
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:57pm On Sep 30, 2008
u dey talk from experience?
Jokes Etc › Re: 'casino De Elegance' by studio43(m): 7:55pm On Sep 30, 2008
guyz make una give me small time first make i quickly complete the house wey i dey build for my village abeg wink grin
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 7:41pm On Sep 30, 2008
dani1luv:
@ studio43
hey pal.
Hey, wetin dey na?
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 7:36pm On Sep 30, 2008
u think sey everybody body be like yours? cool
Jokes Etc › Re: Mykali (doctor) Studio43 (lawyer) Infobaba (mathematician) by studio43(m): 7:14pm On Sep 30, 2008
i reserve my comment cool
Jokes Etc › Re: Lysaa And The Wall Of Jericho by studio43(m): 7:03pm On Sep 30, 2008
@ROMADE,
u nor serious o,
no wonder wey dem say u BE Oya grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 6:51pm On Sep 30, 2008
cbase:
Jeovy, Just because I got a pimple from Gab's Groundnut doesn't put me and you in the same league. grin
Gbam!!!
JEOVY'S pimples na from birth nor be lie grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 6:18pm On Sep 29, 2008
kay, as u see me so mehn, i nor send you o
Jokes Etc › Re: Good Old Days by studio43(m): 6:09pm On Sep 29, 2008
danni na true sey your brain dey trek?
cheeii u don suffer for dis guy man hand o grin
Jokes Etc › Re: "yarb Me If U Can (2) by studio43(m): 6:01pm On Sep 29, 2008
it's like that guy nor prepare him mind before comming here, grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 5:54pm On Sep 29, 2008
the one and only ghanian here smiley


@dani,
how you dey na?
why u run dis afternoon? cheesy

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 303 304 305 306 307 308 309 310 311 (of 394 pages)