Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 394 pages)
i dey vex u nor see? ![]() |
Nna nothing dey happen, ke kwanu? ![]() |
person wey nor get life even better pass okada man like u sef, ![]() |
cheii, Nna mehn finally my trap don catch the mouse wey refuse to hear word ![]() |
cbase why your face be like that? abi na so dem born you? ![]() |
i reserve my comment till she confirm wetin u just alleged ![]() i nor get time ![]() |
na him be sey u dey copy my way of life shey? ![]() |
for those of una wey nor understand igbo, wetin cbase just talk now for igbo be sey HIM DEY GO NIGHT ROBBERY 2TIMES A MONTH, so make una watchout o ![]() |
e better make u maintain the keke napep ride wey u dey drive than goin into yahoo yahoo stuffs cuz it won't help ![]() i live a responsible life for ikeja here despite the temptations around , ![]() |
jmkbond:no problem, anyhow e be i'm waiting. but i just hope your next change of mind go dey relevant to my bank account ![]() |
okada man dey make mouth sey him dey live big ehn, hhmm, omo igbo u dey go night robbery? ![]() |
adagi nwanyi for were? pikin like you don dey learn dey dream big, i like that sha. atleast u don dey better pass peeps like mykail wey nature still dey cheat. life begins at 40 ![]() |
u don dey divert stories cuz i don dey open your yansh small small shey, come u be yahoo boy? ![]() |
u don dey use style style dey confess wetin u been dey do for your house abi, no wonder dem name u cbase instead of kelechi ![]() |
inlawrelease2 ko. well, only ibkaye and saucekid know about my reign as outlawcum4 b efore i finally give my life to christ for keep. inlawrelease2 with you and who? ![]() |
na for dia u lie, oya talk true, how many of us u carry for that keke napep wey u dey drive? nor be 5? 4 able body men with one yoruba woman u dey sell fish for ketu nii? |
OUTLAWCUM4 is never a cold feet kinda person, im a soldier anywhere anytime, i dey only show skinny muscles on a special request ![]() |
nor be your keke napep ride tear the trouser, god save u sey my mopol nor follow you, we for cease the bike and hand am over to KAI for safe keep ![]() |
i reserve my comment ![]() |
nor be me and you follow talk am o, infact when jeovy come, bros u are on your own ![]() |
wetin u want make studio43 do for you? |
who dash u ride? oh u mean that keke napep wey u dey ride from ketu to ojota bus-stop to bus-stop abi? |
dis one u dey mention pity like 6times for one line, i hope all is well ![]() |
cbase:how u take manage to convince jeovy to be working under you as a town crier? ![]() |
u need serious deliverance CBASE ![]() |
hhmmm ![]() ROOMMATE!!! |
for your left mind u be fine buoy shey? |
frustration is written all over your fuc* face!! i've gotte remedy for ya mehn, ACID! ![]() |
did u hear i dont understand what u mean by free yard ![]() |
keep making up whatever stories ya like. honestly i dont care. ![]() did anyone broke your heart last night? why would u want to take it out on me, why not go kill yourself ![]() or uhm, better still, go kill your family for practising sexes, wankass |
did u you hear gangstar wouldn't mind goin home witha big pot of jollof rice and chicken on your birth day bash |
Joseph6:sorry to hear that, well, go caste your frustration upon those family members of yours for practising such a diabolocal exercise ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 307 308 309 310 311 312 313 314 315 (of 394 pages)







