Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 350 351 352 353 354 355 356 357 358 (of 394 pages)
@ib, mine dey tyte jare, ![]() i bet loffers get lots to tell me tonight ![]() |
@loffers, wetin u wan do with the picture if she tell you? ![]() ibk, how runs? |
anyhow ![]() |
hmhm, make una no spoil me jare ![]() |
@tufe and gabryyll, the only phone number and email addy wey i fit remember be "JESUS'" ![]() |
u dey scare me with those teeths @loffers, why u dey repeat wetin i just talk? {respect} well, no matter how una plenty reach non of u guyz fit see my back ![]() and for the jew, direct am to FOLAHAN ![]() |
why u come dey ask? ![]() |
anyhow GOD understand jare ![]() |
loffers, u wan ride on studio43 go kano go rear cattles? @ibkaye, yes i dey fast so dat god almighty go reward me with the post of a minister or chief accountant of the federation, u know sey i be igbo and we like money ![]() |
@fola, show some respect broda ![]() |
loffers, who? @ibkaye , no downgrade my dreams o, cuz non don fail me before ![]() wetin make u think sey i dey fast everyday? ![]() |
![]() u see this country is very funny, hmm , if only i go become chief accountant of the federation someday for this country, hhmm, ![]() |
because your brother baba iyabo dey among those wey auction bakkasi to cameroon. abi him no tell you? |
@ibkaye, emi no wa pa jare, loffers ti salo ![]() |
loffers, iwo kere si number wa jare, sunsi waju. oniranu ![]() ibkaye, bawo ni aye e ? |
did u hear that the kingdom of god is at hand |
back to sender ![]() |
folahann:na yam? who be de people wey u wan knock down abi u wan run down? ![]() @ibkaye, kkk ![]() |
Jeovy: ![]() well, u dont even know me ![]() |
eerrmmmm, will tell you l8er jor, ![]() well, my system dey on automatic log out, whenever i stop talking u know i'm outter here. i will be up pretty earlly in the morning. ![]() i hate to miss you? ![]() yes by the way, where is jennykadry? ![]() |
no vex ![]() iyawo asiko ![]() |
wetin be hmmmm?? , |
yes u are right, probably cuz ibkaye don dey around ![]() hmmm, this women yansh sef ![]() |
u tire ke? no be you start am? ![]() |
darling |
wetin be peeeee sef? ![]() |
well, it's efcc and not eccf ![]() corruption talk whats that? , well, i havent heard that before ![]() |
peacefully |
partially |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 350 351 352 353 354 355 356 357 358 (of 394 pages)






