₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,816 members, 8,513,826 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 03:35 PM

Toggle theme

Studio43's Posts

Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 349 350 351 352 353 354 355 356 357 (of 394 pages)

Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:10pm On Aug 16, 2008
@oyaletor,
wetin de guy do u now? grin
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 9:08pm On Aug 16, 2008
hey abeg stop am jor,
nothing do 9ija gurls if not for the recharge card demands wink grin
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:03pm On Aug 16, 2008
i no know your own definition of spoil smiley
cuz so far the convo. dey tyte grin
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:51pm On Aug 16, 2008
@oyelator,
well, na only u don complain so far shocked
Nairaland General › Re: Walaihi : Jeovy Bleep Up. by studio43(op): 8:47pm On Aug 16, 2008
clemcykul:
my children don dey go sunday skul o
to born pikin don dey hungry u abi? grin




adam f**k up big time.
and thats why every man must be very careful cuz winchy powers plenty for women yansh angry angry
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 8:36pm On Aug 16, 2008
all this while i no even know sey clemcykul be woman cheesy cheesy


@gentle,
u remind me of outlawcum4,
well, anyhow sha, i still be your man but our friendship get limit, u hear wink grin
and no mind all dis peeps here dem dey pretend die cheesy
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by studio43(m): 8:30pm On Aug 16, 2008
@oyalator,
wetin u want make seun come do na?
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 8:22pm On Aug 16, 2008
gentlefuck:
@ Studio
i agree wit u that d loaf of bread is in love, maybe we can add 2 fishes 2 mek equation complete.
well, even the fish {ibkaye] dey reject the loaf of bread, so i'm afraid the equation cannot balance wink
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 7:15pm On Aug 16, 2008
@ibakye,
u harsh o shocked
can't u see dis loaf of bread is in love? cheesy cheesy
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 7:05pm On Aug 16, 2008
@mykail,
u think sey i no know the tricks wey u guyz dey apply for that porn movie business?
no be abroad una dey sell the video?

u think sey we be mugu abi? grin
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by studio43(m): 6:57pm On Aug 16, 2008
@mykail,
na hin come make u dey flash teeths?
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 6:51pm On Aug 16, 2008
@mykali,
porn star like u dey form virgin. who u dey deceive huh cheesy



@tufe,
nobody holy pass jare, since u see the topic of this thread as disgusting, why u bother to click at first? angry



@clem,
oko ashewo grin grin


@gabryyll,
u dey cheat us oh, u just dey learn our languages and no want us to learn yours, maybe u go have to start paying tax wink grin
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by studio43(m): 6:30pm On Aug 16, 2008
were be your area if i may ask?
dulling cool
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by studio43(m): 10:44pm On Aug 15, 2008
whose wife? i weave am angry
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:41pm On Aug 15, 2008
by train again? well, u better hurry up make u no miss for the second time wink
grin grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:31pm On Aug 15, 2008
angry angry
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:22pm On Aug 15, 2008
@ibkaye,
were is your faith?
na sorry go solve his psycko issue abi make u pray for am? grin
Jokes Etc › Re: I'll Undergo Surgery Soon! by studio43(m): 10:16pm On Aug 15, 2008
sorry to hear that, only if u are been serious bout it wink grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:11pm On Aug 15, 2008
i guess he's not wink
Jokes Etc › Re: Heeeeeeeeeeeeeeeeeelp! by studio43(m): 10:08pm On Aug 15, 2008
see this one sef grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 10:05pm On Aug 15, 2008
@loffers,
he's very much close to you mehn, very much close wink



@fola,
u knew kini? grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:58pm On Aug 15, 2008
@loffers, oh yes, but only legal battles, grin
now tell me, how u think sey lord go help u fight only to win another person's wife for you? huh
day dreamer cheesy
Jokes Etc › Re: Toto Blow Whistle by studio43(m): 9:51pm On Aug 15, 2008
na only trumpet u hear toto blow, shocked
oya this is brand new> "toto dey hiss" wink grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:46pm On Aug 15, 2008
@loffers,
now i've got your back grin , wetin happen to your rivals 1972?
mehn, wake up from slumber and stop fighting a lost battle .
ibkaye is very much occupied wink grin



ibakye, may the peace of the lord be with you cheesy  cheesy
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:32pm On Aug 15, 2008
i remember when outlawcum4 dey reign wey back for romance.
i no wan resurrect outlawcum4,
i just wan keep it cool, but some peeps wan like trespass.
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:19pm On Aug 15, 2008
@ibkye, practice karate ke? well, i don give my life to lord jesus christ. wink
when i still be unbeliver, this peeps were no were to be found grin


savanna, i reserve my comment.


loffers,
ibkaye is my sister in christ grin
Nairaland General › Re: Offtopic! by studio43(m): 9:05pm On Aug 15, 2008
all for your sake mehn .
this dudes dey see me as rival, angry angry angry

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 349 350 351 352 353 354 355 356 357 (of 394 pages)