Studio43's Posts
Nairaland Forum › Studio43's Profile › Studio43's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 347 348 349 350 351 352 353 354 355 (of 394 pages)
thank heaven i don give my life to christ for this guyz to continue from where i stopped ![]() |
@tufe, if magga don pay for real, i fit arrange babes wey go help u spend am, lolol @clem, na song u dey sing abi na cry u dey cry. which one u no dey? ![]() |
cheeiiii, igbo kwenu, ![]() infact, ewelu ife neme ni na dis place, anyhow, igbo kwezuonu ![]() |
i suppose top the list sef, but u dey beef me for some reasons best known to you, i no send u sha. |
really? why u come dey cry instead of laughing huh? |
@jay, Nna mehn, nde custom choro ka nyefa bribe before releasing my container, hhhmm, ego di very good, |
lol, jay i never see u cuss before, why u come dey yawa the guy na? lol |
Nna mehn, odimma jare, container is still at the wharf. lol kedu kwanu? ![]() |
well, he should be crying then instead of laughing, ![]() |
gullit |
egbon whats the laughter for? |
heaven |
queen |
pretender |
breast |
hmhmm |
pretenders do the worst oo, cheii |
[quote author=chi-baby link=topic=158897.msg2671122#msg2671122 date=1219051392]thank u jareeh 4 stickin up 4 moi [/quote]na for mouth? u will have to pay me for sticking up 4 ya ![]() u know as igbo boy wey i be, i love money pass anything ![]() |
oko ashewo ![]() |
good to know u have serious stuffs to do, ![]() link me na ![]() |
cheii, oyelator, bros which levels na? how u take know sey na so toto dey blow wistle sef? |
i ask because, u answered my question just like a yahoo boy, infact i'm beginning to suspect you, oniranu ![]() |
come my guy, u be yahoo boy? ![]() |
tyre abi na tire u wan talk? ![]() |
bad belle ![]() |
@IBKAYE, yep chocolate baby, thats what u are, loffers don begin dey pop annoyance thinking i'm after his ass ![]() |
why u dey laught? gotta mail wetin to be picked up silly ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 347 348 349 350 351 352 353 354 355 (of 394 pages)


[/quote]na for mouth? u will have to pay me for sticking up 4 ya